Jerrybakermillz's Posts
Nairaland Forum › Jerrybakermillz's Profile › Jerrybakermillz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
Kk..tubaba- bros Ali na so I see one big kele with a sexy round assss, I be won vibe her b4, then I remember say I get diff kids 4rm diff women, but my own good sha Mr Bello don set record 4 ground b4 I start to know woman Ali baba- my broda u too funny, so uno knw say u dey learn work for wre Bello aka jjc aka skillz aka jenifa husband Tubaba-- any way sha I come ask you personally who u won vote 4, for bb9ja |
Kk.. After una don make d country hard with una useless policy and bad economic mismanagement, una won come blamed bank wey drop workers Oga make all of una park well joor... No be only summon na sermon |
Kk.. The guy man don finally save money for marriage after so many years in minor roles 4 the movie industry Well u don try sha.... No go dey surprise if eastern governors turn up 4 the marriage |
K.. |
Truely sorry for that..... I beg for your forgiveness virtuejoan: |
Kk.. |
Kk... As he be say he no get hit again make u just dey follow up with bb9ja |
K.. How many people u won fight.... Wedding wey uninvited guess no chop dat marriage no dey last oooh Just pray make u get enough to feed any body wey turn up, no be this nonsense wey u dey talk, abi uno know say uninvited guess na dem go pray for you pass? Mouth wey chop na him go open pray for you ooh No let your future In-laws hear dis one oooh, dem go believe say you go chased dem away when you marry their pikin ooh |
Kk |
K.. Pre-sexxx photo u mean? Omo the guy be like who dey sell weed for jakpa road, warri...... Bros na u be dat, u still neva learn to smile even with pusssssi for ur front |
Kk... I be like say today na igbo day, igbo take over Afonjas no go like dis morning news oooh, dem go start to dig up their own na |
K.. Una don start abi? Na so that one and her oyinbo hubby display baby bump only for her to die why giving birth... R. I. P to her Enough of this already....the heart of men are wicked |
K..poor men, the only thing they have is money.... Power belong to the poeple |
K.. Tuface dey learn work 4 wre dis guy dey joor, b4 tuface start to dey fuucck, dis guy don dey on his second child 4rm anoda lady Bros i carry hand 4 u, u r a true legend 4 d baby mama level, top rank senior 4 dat mata Oga bello all ur free kicks na highlight oooh |
K.. Aliyu and his cahoot make una go hustke , una get two hands and legs, una dey see n talk.... So go work for ur own or better still go back to ur states Cos what I'm seeing here is real hustle... No food for lazy man |
K.. Shave n then hit the club I'm sure davido would pay u 4 a lap dance... Lol No homo |
K... The snitch bitcch out his brother for partying, hmmm cool story |
K..no need no crime, start been a superhero by giving up his name R. I. P to the little girl, your innocent blood with fish out the bastard and his cahoot father. Say no to rape and save a child |
Kilichi, Fura and nunu go do the magic for hausa girls there but here, dem go drink liquor pass u, chop suya, smoke weed, cigar n shisha, drag u go club to spend money, pay for hotel, place order 4 expensive food b4 their legs go manage open Manueleee: |
K.... After making other peoples family go through pains, you will now take your shared home to enjoy with your family abi God go catch una one by one and karma await your children |
Badest i see you, send me some take away now, i don miss dem ooh, warri gals eye too strong and i no mind ship in some hijab come warri.... Omo Alhaji level Manueleee: |
K...oba don go holiday with small iyawo, wre is that other iyawo, let her come and ride rodeo with me on the throne before young thug oba come back Your Majesty please stay long there and enjoy your holiday, everything is in safe hands here |
I enjoy their kind when i was skooling in kwara, all you need to do is pull the hijab up and send your sms Manueleee: |
K.... Shut your man sir, go and deliver your people in kwara that is under your bondage spell |
K... Yeah dey will when dey dnt wear any bra n panties under dat blanket call hijab for easy access |
Gbam.... Glad with shared same philosophy [1quote author=Bollinger post=55039116] I have held that view for many years. Corruption blossomed under OBJ. He galvanized it to the levels we see today. He hurt this country more than any other leader in our history.[/quote] |
Now they know... But do you think I'm wrong on it? Bollinger: |
Substandard constructions, importation of substandard goods to Nigeria that have spend so much time in their warehouse to name a few ISTANDWITHBUHAR: |
K... History 101 here we go again, nothing has improved hitherto, nothing good to write about this our present time to our next coming generations OBJ is responsible for all this, he was supposed to come in as a massiah in 1999, but his canny nature and greed for self gain lead to corruption and everything the whiteman put in place became jagajaga |
But they are selling more dangerous goods to us that kill millions of us than the drugs you are talking about ISTANDWITHBUHAR: |
K... I see no fat there, just an healthy baby Why abuse an innocent child, is like insulting God that created her |