Jhydebaba's Posts
Nairaland Forum › Jhydebaba's Profile › Jhydebaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 248 pages)
Omogbhollahorn: dat a lie i have a chick dat is 6ft and am 5.6ft so wat it abt bad market i believe self esteem mata alot dan heightEeyah! See consolation. |
Bullet proof mode activated.... |
Eeyah!!! Kay was just high on sepe (local gin). St Janet carry go joor, I dey gbadun(enjoy) u. Omo ale ni Kay oh! Odoya do'mo |
[quote author=Mrs.Chima]Ann is hot! [/quote]Hot as in hot akamu? Kai, my grand ma hot pass her. ![]() |
[quote author=Mrs.Chima]Any more questions?[/quote]Hmmmm!!! No ma, not now maybe later. ®egards to him |
REALITY101: Old momma need some love dude!I no fit buy am 3 for 10naira |
Laugh don break my BB10 |
Did u refer to Ann as hot? U are far from reality. |
[quote author=Mrs.Chima]There is a dating section on Romance Section....it is above the Sexuality link.[/quote]How come Mrs Chima knows this too well? Is that the place u met Mr Chima? |
Na wah! Omo onile sef don dey nairaLAND. See them as den dey fight for land. Make una sha give me my commission because na me first reach here. |
Na wah! See downgrading. Three over five and guys did not play. Thumbs up to kesky75 but u for tell us say d game strong now (just joking cuz nobody is perfect). Abeg, guys make una dey watch out oh. Kesky make u dey try drop correct, I know say guys no go take ur game play again. Good job!!! |
E.g Obinoscopy I disvirgined page 118 |
abbelinger: please post d vag resultPREMIER : VAG DATE: 17-10-2012 SUCCESS: 32-49-43-15-3 MACHINE: 1-28-27-22-73 |
OP, you want spoil market oh. Why u dey pour sand sand for pastor garri? |
Up Nepa!!! Congratulations Nigeria. Really, how does this increase the efficiency of PHCN? |
Up Nepa!!! Congratulations Nigeria. |
Cook the food make we go give boko haram ![]() |
collins123: UNA NO DEY SLEEP?Rhetorical question |
Hmmmm!!! |
Good market for tall guys and bad market for short guys/dwarf.
|
Mailer demon Back to Sender |
Akpors dons suffer |
Don't start garri here ![]() |
abbelinger: please i nid yesterday result 06 and clubmasterPREMIER : CLUB MASTER DATE: 16-10-2012 SUCCESS: 43-62-31-13-29 MACHINE: 59-47-49-64-24 PREMIER : 06 DATE: 16-10-2012 SUCCESS: 80-66-69-44-7 MACHINE: 13-41-46-86-20. |
PREMIER : MARK II DATE: 17-10-2012 SUCCESS: 38-24-9-14-74 MACHINE: 68-34-26-44-52 |
biyopumpin: Pls guys I need jackpot resultPREMIER LOTTO 16 OCTOBER 2012 JACKPOT 717 WINNING 60-44-55-37-56 MACHINE 20-5-16-54-23 |
HQ: Okay, Okay, I'm Here, I'm Here.You miss road before? Beync: wetin dey happen ?Gbeborun ![]() |
Boss boy: @jhydebaba..........i dont want it to be expose.........dat why i post it on music topic.........dude see my post b4Yes, I saw it. The mods will delete it since it is not meant to be in the section. You can still put it here (sport section). |
U can't be serious man ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 248 pages)
[/quote]Hot as in hot akamu? Kai, my grand ma hot pass her. 
don break my BB10


??