Music/Radio › Re: Evergreen Nigerian Songs by jhydebaba(m): 2:56pm On Oct 26, 2013 |
Skelewu by Davido  |
Music/Radio › Re: Evergreen Nigerian Songs by jhydebaba(m): 2:55pm On Oct 26, 2013 |
Penkele by King Sunny Ade |
Forum Games › Re: Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers by jhydebaba(m): 9:41am On Oct 26, 2013 |
Beync: Ok, good luck on d job interview u don see ur water  Abeg make una no go winch me oh, this one wey una don involve  |
Forum Games › Re: Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers by jhydebaba(m): 9:30am On Oct 26, 2013 |
Beync: I think say landlord don employ u as caretaker, u still dey find work
Mama April O daro o u forget say landlord na ijebu  we ijebu no dey like pay moni  |
Nairaland General › Re: Rate The Performance Of PHCN In Your Area In A 1-5 Scale by jhydebaba(m): 9:26am On Oct 26, 2013 |
|
Nairaland General › Re: Rate The Performance Of PHCN In Your Area In A 1-5 Scale by jhydebaba(m): 9:25am On Oct 26, 2013 |
Still not where I want it to be. I rate them 3. Atleast, I can wear ironed clothes 7 days a week with adequate planning  |
Crime › Re: Four Arrested For Beheading A 5-year-old Boy In Enugu by jhydebaba(m): 9:22am On Oct 26, 2013 |
What more can I say ...  |
Forum Games › Re: Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers by jhydebaba(m): 9:09am On Oct 26, 2013 |
Br3nd4: Goo morrring 
Jhydebaby, how you dey? My first love, I'm fyn. Hope u're good too. |
Forum Games › Re: Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers by jhydebaba(m): 9:05am On Oct 26, 2013 |
Beync: Good morning neighbour too Erm, dat my water wey u carry go baf U don fetch am back? Madam, no vex. I don call mai ruwa to get u another one, u know say this interview dey me important  |
Politics › Re: Oduah Approved Purchase Of N255m Car - NCAA by jhydebaba(m): 9:02am On Oct 26, 2013 |
|
|
Forum Games › Re: Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers by jhydebaba(m): 8:24am On Oct 26, 2013 |
Obinoscopy: Jide bobo, Jide to gbasky, how far? Kilo shele? Baba, I loyal oh. I no too dey see ur brake light. How ur babes dem  Shey u dey do dem strong tinz  |
Nairaland General › Re: Journey To Edo by jhydebaba(m): 8:21am On Oct 26, 2013 |
If the robbers didn't kill u  I know for sure u'll come and finish ur story  I hate half story abi u dey try form suspense  |
Forum Games › Re: Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers by jhydebaba(m): 8:11am On Oct 26, 2013 |
Wataguan house  Good mrn neighbours  |
Crime › Re: HIV-Positive Doctor Molests Patient In Benue by jhydebaba(m): 4:56pm On Oct 24, 2013 |
|
Family › Re: How Much Should A Potential Nigerian Husband Earn? by jhydebaba(m): 1:54pm On Oct 24, 2013 |
100 naira per day  see question  |
Forum Games › Re: Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers by jhydebaba(m): 11:09am On Oct 24, 2013 |
|
Jobs/Vacancies › Re: WAEC Recruitment Aptitude Test Let's Meet Here by jhydebaba(m): 11:05am On Oct 24, 2013 |
u3fine: My friend, it's a typo error so don't claim to be a perfect human. I wanted to put "," and not "n" after write noted sir  |
Nairaland General › Re: 18-yr-old Victim Of Gang molestation Commits Suicide by jhydebaba(m): 10:03am On Oct 24, 2013 |
I share in ur pain young girl but it is not enough reason to take ur life.
Na wah for guys wey dey rape sha, now wey tohtoh don become 3 for 10naira with jare/fisi. |
Nairaland General › Re: What Do You Like The Most About Yourself? by jhydebaba(m): 9:23am On Oct 24, 2013 |
fairygeh: I love my bo o bs,moderate and not sagging like that of most girls i know.I love my eyeballs,people always say I know how to seduce with my eyes.I love the fact that I can go without wearing make up to work,not even lipstick or powder and people still call me very pretty.Then,most important of my physical features,I love my hips,so sexy like kim k's.Above all,i love the kinda person i am,I don't form and i give respect to everyone,I also love the fact that I could be very emotional I think I have a good heart. Dats my sister, I envy her  |
Jobs/Vacancies › Re: Reps - Immigration Must Refund Job-seekers by jhydebaba(m): 9:08am On Oct 24, 2013 |
|
Jobs/Vacancies › Re: WAEC Recruitment Aptitude Test Let's Meet Here by jhydebaba(m): 2:27pm On Oct 23, 2013 |
u3fine: Which center did you writen and when is the interview? did u apply  |
Car Talk › Re: VIO In Lagos Impounded His Car Over Fake Drivers License by jhydebaba(m): 1:55pm On Oct 23, 2013 |
Lagos na Wah!!! Bad people don spoil better people. |
Computers › Re: iPad Air Unveiled By Apple by jhydebaba(m): 10:05pm On Oct 22, 2013 |
Ipad don turn to witch  Abi which one come be ipad air  |
Music/Radio › Re: Wizkid Performs For Nearly Empty Seats Last Night In Abuja by jhydebaba(m): 9:39am On Oct 21, 2013 |
Everyday no be xmas now. #Naijagetsense. Abi no be the same performance I dey watch free on top my phone  500 gini  Na akamu  |
Celebrities › Re: Oshiomhole Hosts BBA Dillish As She Visits Edo State by jhydebaba(m): 9:50pm On Oct 20, 2013 |
Adams, this is Eve  beware  |
Forum Games › Re: Forum Games Chat Thread - A Thread For All Fun Lovers by jhydebaba(m): 9:00pm On Oct 20, 2013 |
^^ too much season films aint good for u  |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters **reloaded** by jhydebaba(m): 8:49pm On Oct 20, 2013 |
Hausa Asss Unites Some Americans
Unite |
Forum Games › Re: Do You Know The Nairalander Above You: {I Know You Games} by jhydebaba(m): 6:38pm On Oct 20, 2013 |
U know nada  |
|
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters **reloaded** by jhydebaba(m): 6:32pm On Oct 20, 2013 |
Rolling On Caro's Kittykat Seriously.
Kitty |
Literature › Re: Memorable Stories From Your English Primary Books!!! by jhydebaba(m): 5:56pm On Oct 20, 2013*. Modified: 8:40pm On Oct 20, 2013 |
I chop cain on top this one wella  This is a church It isn't a mosque This is a house It isn't a school Whatever  20 Likes |