Jhydebaba's Posts
Nairaland Forum › Jhydebaba's Profile › Jhydebaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 248 pages)
Alhaji, u do well jare. Haba! At 71years, ASUU no want know say time dey go abi den no want make u collect dowry for ur daughter head b4 u kick... . |
How many times I want tell una say all these crap no be for African man ![]() |
bravolyk: what is this one saying?he said u bury ur head inside ur pit latrine ![]() |
Thank God say I no dey use phone whether smart or mumu ![]() |
OP, abeg go remove that insect from ur eyes. U don get wife, u still dey looku looku up and down. Wetin dey between those tiny girls leg wey no dey under ur wife Abeg, face ur wife joor. |
Bet It, Voltron Returns Yesterday. Alone |
Hi Luxannedearie Br3nd4 love Guys in da building. |
Any account guru in house I want to solve a question on control account.Thanks. |
Any one with useful info on how I can get account guru to help solve a question. Thanks |
Everything just favour naija this time around. Nobody's crying foul, well, good to know that. The only thing left is not to look down at Ethiopia as underdog because we all passed thru the rigorous process to come this far. UP Eagles, soar high in the sky! I love naija, I swear. |
Make I help u, just try get small megaphone, stand in front of ur house/street and start the epistle. too much of 5perm in the blood is not good as it affects ur thinking. Go get good round of 5ex, son. |
Na boxing ![]() |
Exercise a little patience in ur father's house rather than allow one sagging boy to destroy ur future. |
For my side, guys too get pet names like: Ur fada Ur mama Baba weyray Nigga Pet names like that of girls, ha! No way. I go bandage my nyash if person try am with me ![]() But when text messages still dey in vogue, me n guys get one signature: 1luv. To all the guys in house; 1luv yah man. |
That's what u get when some zombie (in fela's voice) seize power with coercion and direct the country on green and black bottles. Unity we stand, divided we fall. 1Nija4life. |
Smooyis: The moment wey d Morino dey loan out our own moses, i know say den don finish. Den no kno say na d guy wey carry their grace be dat. If den meet Liverpool sef, moses go score against them and den go lose. Too much pride 4 chelsea and their fans. I pity una anyway.sorry but Moses can't play against chelsea because he's on loan and as such not eligible to play. ![]() |
This bar is freaking dry joor. Turns right, turns left, checks if no vehicle is coming, sit down on road side and sleep off. |
Na so Goldie do RIP |
Some peeps are just animals. |
Na wash All my first salaries went into my pocket ![]() |
Baybe: Help me and tell them oo :DThey are serios jokers!chai ![]() |
Is this a lecture/advice/preaching or what ![]() BTW OP, are u a virgin ![]() |
Now this is serious(ly)... |
... And the roforofo fight continues... |
Yet one mumu girl go dey order for indomie with chicken thinking say her guy na maga ![]() Wetin man wan do again sef for this life Donts are over a million, how can one keep up with all these![]() Abeg, make I enjoy my life, when death comes knocking, I won't regret rather than keeping all the donts religiously and get knocked down by a drunk's car ![]() |
That's the reason NCC made it possible for us to 'port'. One network fvcks up, u port. Shikena! |
Shugamania:Switrat, former heart is obsolete ok. Let's stop dragging the issue, upgrade now because the software is by popular demand and will be out of market soon are u attending any wedding today ![]() |
Revolution na to kill all these politifians holding our future to ransom, anything short of that is crap ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 248 pages)
.

