Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,096 members, 7,821,795 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 06:30 PM |
Nairaland Forum / Joebayo217's Profile / Joebayo217's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 48 pages)
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Joebayo217: 9:44pm On Dec 24, 2022 |
Pinterest and some pessi fans una no go like create thread for this nonsense argument wey suppose don end |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Joebayo217: 9:42pm On Dec 24, 2022 |
TrebleChamp and Trevor na those guy make this thread be like dis when world cup start na dem dey make mouth for this thread now pessi fans don hijack this thread because say una dey support Pendu TrebleChamp you dey view u no talk anything since pessi don win world cup |
Sports / Re: Messi-Mbappé-Haaland : Start One, Bench One, Sell One by Joebayo217: 2:01pm On Dec 24, 2022 |
Aldebaran:if the midfielders isn't good I will sell haaland 1 Like 1 Share |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Joebayo217: 9:27am On Dec 24, 2022 |
odizeey:carry your matter go Madrid thread 1 Like |
TV/Movies / Re: Korean Movies Chatroom by Joebayo217: 10:57pm On Dec 23, 2022 |
How will u guys rate k drama this year I mean top 10 best k drama of the year |
Politics / Re: Petrol Scarcity: NNPCL, Marketers Plan N148/litre Ex-depot Price by Joebayo217: 10:55pm On Dec 23, 2022 |
07kjb:180 still better na 270 I dey buy ham |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Joebayo217: 10:38pm On Dec 23, 2022 |
Borntosmoke:Trophy is not an individual award bro but team award get that in your head mention any individual award wey lingard don win I no need to dey mention many individual award won by Fernandes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Joebayo217: 9:59pm On Dec 23, 2022 |
Una no go like rest all this pessi and Pendu fans make una go create thread to dey argue una rubbish stuff |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Joebayo217: 7:19pm On Dec 23, 2022 |
Oasis007:Exactly |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Joebayo217: 7:16pm On Dec 23, 2022 |
LoL una don move on from Ronaldo vs Messi to Bruno vs KDB |
Politics / Re: Tinubu: Nigerians Won’t Pay Estimated Billing For Electricity If I’m President by Joebayo217: 9:15am On Dec 23, 2022 |
Majesty2:don't mind dat senseless girl |
TV/Movies / Re: Korean Movies Chatroom by Joebayo217: 5:55pm On Dec 22, 2022 |
cheehummer:six flying dragon is just d best I watched all the episodes reach 50 1 Like |
Webmasters / Re: Lagos Schools Where Hackers Are Trained by Joebayo217: 8:00am On Dec 09, 2022 |
georgemoni:by scamming another person right |
Sports / Re: Moroccan Player Sofaine Boufal Apologizes To Africans After Saying Morocco's Win by Joebayo217: 7:57am On Dec 09, 2022 |
Spain gives this Morocco team hope Portugal gats smash dat hope |
Sports / Re: Why Doesn’t The Argentina National Football Team Have Any Black Players? (video) by Joebayo217: 9:33am On Nov 29, 2022 |
And some Africa will still side Argentina to win world cup |
Crime / Re: Man Arrested For Allegedly Defiling His 9-Year-Old Daughter In Anambra by Joebayo217: 8:48am On Nov 29, 2022 |
Obinna y na |
Romance / Re: Wise Romance Sayings From Falseprophet1 by Joebayo217: 8:05am On Nov 29, 2022 |
FalseProphet1: 5 Likes |
Sports / Re: Brazil Vs Switzerland: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 28th Nov 2022 by Joebayo217: 6:14pm On Nov 28, 2022 |
scait:exactly bro |
Crime / Re: Anayo Nwoke, Ikechukwu Stanley Declared Wanted by Police (Photos) by Joebayo217: 5:54pm On Nov 28, 2022 |
deNet:see as una amaka dey think u sure say u dey reason like human beings |
Crime / Re: Anayo Nwoke, Ikechukwu Stanley Declared Wanted by Police (Photos) by Joebayo217: 5:46pm On Nov 28, 2022 |
Na dem dey do ham Nwafor boys 9 Likes 1 Share |
Sports / Re: Canelo Alvarez Threatens Messi For ‘Disrespecting' Mexico In World Cup by Joebayo217: 5:31pm On Nov 28, 2022 |
Vipro:u fit study ham but leave d country as soon as u are done with ur study |
Romance / Re: Apparently, Only A Virgin Can Do This (Pics/Video) by Joebayo217: 5:28pm On Nov 28, 2022 |
virginprincess:sure every female fit do ham but d questions is can u make it come back to life 15 Likes |
Romance / Re: Apparently, Only A Virgin Can Do This (Pics/Video) by Joebayo217: 5:27pm On Nov 28, 2022 |
Thortp:I swrs the horse will even start smelling bad 1 Like |
Health / Re: WHO Renames Monkeypox Disease As "Mpox" Because Of Racism by Joebayo217: 5:16pm On Nov 28, 2022 |
Ezedon:fool u no know d meaning of Asiwaju if na him name u mention better 1 Like 1 Share |
Health / Re: WHO Renames Monkeypox Disease As "Mpox" Because Of Racism by Joebayo217: 5:14pm On Nov 28, 2022 |
Thortp:no dat not what they means maybe person wey get ham dem fit dey call ham monkey if d person get d diseases 1 Like |
Sports / Re: Canelo Alvarez Threatens Messi For ‘Disrespecting' Mexico In World Cup by Joebayo217: 3:59pm On Nov 28, 2022 |
DimIsaac10:who tell u say Tyson fury na Messi fans |
Sports / Re: Canelo Alvarez Threatens Messi For ‘Disrespecting' Mexico In World Cup by Joebayo217: 3:57pm On Nov 28, 2022 |
Streetmovement:a whole boxer selling coke |
Sports / Re: Canelo Alvarez Threatens Messi For ‘Disrespecting' Mexico In World Cup by Joebayo217: 3:56pm On Nov 28, 2022 |
Dikaveli:u dey compare boxer with bodyguard one punch will finish all the bodyguard |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 48 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |