Johndavid1's Posts
Nairaland Forum › Johndavid1's Profile › Johndavid1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
wat is the exsense of this thread? is it where newbie introduce dem self or where people tell us abt current affairs.[color=][/color] [color=][/color] |
[color=][/color] |
man na d same story me i dey ask my self oh i don stay 4 house sotay i don become house master abeg make futo try release d result oh ![]() |
A nokia 5700 fone very much in need anybody dat has should hala me at 07031538735 or mail me @ shadyonsky@yahoo.com thanks[color=][/color] |
Na because of sometin like dis way dey make our naija girls dey get more dan 1 boyfriends so if 1 Bleep up the others go stil dey.bt d guy no try at all abeg make she take heart dis one na tragic story.[color=][/color] |
Na wah oh i don stay 4 house so tay i don bcom house master which kind tin b dis abeg phemour and Dclique and other nairalanders both those dat are working in futo should help us put eye 4 ground make we sabi watin dey happun and when d list go come out b4 i go die 4 house oh.[color=][/color] my face don red finish because of house chai God help me oh[color=][/color] |
Na wah oh i don stay 4 house so tay i don bcom house master which kind tin b dis abeg phemour and Dclique and other nairalanders both those dat are working in futo should help us put eye 4 ground make we sabi watin dey happun and when d list go come out b4 i go die 4 house oh.[color=][/color] my face don red finish because of house chai God help me oh[color=][/color] |
gud job DClique very soon people go dey use their palour as uni bedroom.[color=][/color] [color=][/color] |
mr fox i almost felt like crying after reading this article because am also a victim of this circumstance.now every u go there are so called special centers for exams they are not encourageing at all i just pray GOd is going to help us.[color=][/color] [color=][/color] |
a bad name given to somebody affects the person in one way or the other.maybe urs affects u when typing on the keyboard.[color=][/color] [color=][/color] |
hello my fello nairalanders pls there is a rumour going on that futo has problem with jamb and that was why d admission list is not out. pls anybody with useful information about when its going to be released or a futoite should post it. thanks[color=][/color] [color=][/color] |
I thought u hav sometin better.abeg change dat name addmission doctor e no fit u at all! ![]() |
Good job,wonderful information God bless you. |
Why ebi say people go jst dey cause person sake of say him ask question dat writing no be chinese na format of writing u can use torrent to interprete it 4 u |
Why ebi say people go jst dey cause person sake of say him ask question dat writing no be chinese na format of writing u can use torrent to interprete it 4 u |
Why ebi say people go jst dey cause person sake of say him ask question dat writing no be chinese na format of writing u can use torrent to interprete it 4 u |
hello my fello nairalanders i want to know if the futo admission list is out or when is it going to be out i've checked futocomm and futoadmissions but no useful information pls i need your help.thanks |
guy you can get the latest news from futocomm.com |
hello my fellow nairalanders pls a frn of mine wrote the uniben post ume and we heard that d result is out but we dnt know where and how much it cost we stay in ph pls i really need ur assistance thanks.[color=][/color] |
thanks very much Dcligque and black revo i really appreciate u guys once again thanks am now happy[color=][/color] [color=][/color] |
Hello guys in my Neco result i got Eng=C5 maths=C6 physics=C6 Chemist=C5 Econs=D7 Crk=D7 Biology=E8 geography=C6,Agric=D7 pls guys dis result is it ok lyke dis pls tell me am a science student. ![]() |
Hello my fello nairalanders pls i checked my Neco june/july 2009 result yesterday and i got english=C6 maths=C5 chemistry=C5 physis=C6 Econs=D7 CRK=D7 Geography=C5 Biology=D7 and i applied for computer science in futo and my post ume score is 212.pls guy i want to know if i can be admited pls i really need ur reply thanks and God bless. ![]() |
Pls my fellow nairalanders pls i have been hearing a lot of News that the abia state university has been cancelled pls i really need to know ![]() |
hello guys i also need a nokia 5700 fone at a cheap rate my num 07031538735 ![]() |
a nokia 3250 for sale for just 16k working condition perfect number 07031538735 or mailk shadyonsky@yahoo.com |
pls guys i need a nokia 5700 fone at a very durable price you can contact me through my mail shadyonsky@yahoo.com or my num 07031538735 i stay in ph looking forward to hear frm u guys |
Oboy c as u black na because u too lyke free tins na d tin wey make u black lyke dis.free tins dey pourg ![]() ![]() ![]() ![]() |
[color=][/color]
[color=][/color]
