Johndavid1's Posts
Nairaland Forum › Johndavid1's Profile › Johndavid1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)
Green trouser lie lie i no go ever fit wear ram even if i be Prophet Jonah ![]() |
miketonic: AND HOW DOES THIS AFFECT THE PRICE OF GARRI AND FRIED YAM FROM MAMA KELECHI IN OWERRI IMO STATE? I BEG NEXT TOPIC JOOR oboy so u sef dey flex mama Kelechi fried yam 4 O,town...... |
i lyk both of them but i go for for Mr ibu since the essence of the comedy movie is to make me laff more and forget pain or ease stress from the mind.. Mr Ibu all the way
|
you even fit wear bathroom slipper tie handkerchief plus condom if you lyk all na ya choice ![]() |
![]() |
swiftsulex: なだや羅やわマヤなた 名棚や探したい以下対する 目指し回友You be real Akamu no water |
![]()
|
i dun laff tire |
My Governor is strict, his subordinates are wild just watch Ur back and try to make it quick |
Khayordhe: Make dem begin dey roast dem naw naw....you go chop?...Lol |
[quote author=val_dubem]Age or No Age, Love is Blind[/quote]Gbam!! you have said it all my brother... |
Thermythorpe:Help me ask them my brother ![]() |
Valiantvaliant: The chick by the left looks like a man.na M.I aka Short Black Boy baby nwa be that ooo.. I dey imagine how dia pikin go black reach.. ![]() |
[quote author=@miguel]Pry 5 B (Barca): we make use of our head and ngbo(bullets) to pass every exam.[/quote][quote author=@miguel]Pry 5 A (Arsenal): we train our pupils to read now and pass later in other schools.[/quote] ![]() |
Nnaa, police don upgrade oOh, dis na d call center numba 112... There was a robbery in my neighbour's house and I called them... . Police Center: Welcome to Nigeria Police Emergency Center.. for English press. 1, for Igbo press 2, for Yoruba press 3. Me: I pressed 1... Police Center: then another voice came up....For car accident press 1, for armed robbery press 2, for boko haram please hang up.... Me: Den I pressed 2, Police Cente: anoda voice came up.......If they're with knives press 1, pistols press 2, AK 47 press 3, machine guns press 4, bomb press 5, all of the above press 6... Me: Then i checked and saw they were with all of them then I pressed 6... Police Center: anoda voice came up sayin.... My brother, if ur brother dey police u go gree make im come? Thunder fire u there... ![]() |
Lakayana: Why must we take our craw craw yansh dem disgrace ourselves. craw craw kee |
dopeJemi: I ![]() |
pple go hide dey watch d match |
irunmoleaiye: i don't think dis is medically possible. but who knows, it might be the work of the holy spiritwatch what you say about the holy spirit ![]() |
dopeJemi: So wats so unmentionabLe abt d nιppLe ![]() |
Not from the School but from some greedy scammers thank God you did not fall a victim |
Babzilla: MEEN THATS COOL. CONSIDER THE 2 EXTRA LEGS AS JARA, 2 EXTRA LEGS 2 EAT. IF NA NAIJA ALL THESE ISI-EWU SELLERS FOR RUSH TO BUY AM. you be real bad guy |
Fit2Rule: Hill u me nah tee biscuitshey Man Wats d meaning of wat ur saying is dat English or Panya? ![]() |
charlsecy4: I am a farmer!Ganja abi? ![]() |
abdullkabar: Datx wen i crack palm nut nd use it 2 soak garri or i jst chew raw bitterleaf,b4 e go comot 4 bele person wey chop raw bitter leaf coz of hunger dat one head correct at all? ![]() |
sundaybam: Na only him be ph d holder wey no get work.Help me Ask am |
ceejay80s: All dis one na class act, make we think say dem dey quarrel, if u see where all of dem sidon 2gether dey drink xpesive wine, dem go say, "see dis mumu nigerians"i dnt tink ur ryt on diz |
Les: This long bad tory dis early mor mor, na wow o. *That person we de shout allah akbar, na God go punish u and ur kind!!* ![]() |
Poor innocent Children Oh! the Wicked must not go UN-punished the Souls of the Lil kids and all those that have died in Ur presence rest in Ur bosom oh lord |
foyeks2001: JOKE; 9ja sex page vs American sex page.........Clap 4 ya sef ![]() |
Yea kindness real pays am a victim |
Where Ȋ̝̊̅§ University Ø̶̷̩̥̊͡Ƒ̶̷̩̥̊͡ Ibadan on d list nau ?..
