Johndavid1's Posts
Nairaland Forum › Johndavid1's Profile › Johndavid1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 27 pages)
Rick9: On the phone with Wizkid.hahahahahaha u no go kill me ooo ![]() |
9ice speech |
Freedom of speech Donald Trump na u get ur mouth Obama dey dey flex 4 white house u dey dey die dey talk waitin u lyk |
dabrake: my kobokoflog am well oo ![]() |
Pritheeann: superstoryyea ur ryt |
Rt Gov Rotimi Chibuike Amachi will surely get the job done ![]() |
Pele oooo |
Adanyebe: DONT FORGET THE NEW BLUETOOTH TECHNOLOGY OVER RULES THIS KIND OF ARRANGEMENTu sabi every my broda |
[quote author=Nairaland=info]abeg which category/specie of animal u & ur generations (b4 & afta) belong to? Stupiditi @ d highest level[/quote]ask d fowl again |
Callotti: Now all endowed men dey function?Dammmm if dis is been said in a mortuary dead body go begin laff after laffing na slap them go send you.. na Die b dat |
Pretty lady: Hope his for real dis tym cos similar tin happend n 2002 wen he calld for crusade at Nnewi sayn he no lnger acts flim.hahahaha wen em Brooke em go remember Nolly-wood ![]() |
Freiburger: 10likes. ![]() |
freecocoa: As far as na policeman then him hand no clean, period.ur ryt |
abdulkayus: Wooooow, omo mehn, c hw money change ppl. Any1 who said money doent change look shld go and hug waterlog transformer. no b lie ma broda |
Wow! i love this its soooo soooo inspiring |
EmmaTay: [size=35pt]That serves them right[/size]ur relation fit dey among the okada people oo ![]() |
tellwisdom: I see everybody laffing, what is funny here??seems you are the producer of dat song for Tonto abi? |
shymexx: Claiming you're pretty without pictures is useless...true talk man |
funni enough...LoL |
[quote author=pimp_lucious ]I see not a thing wrong with this man. He's just doing his thing and cashing in on ya'll hatred for him. Live ur life and let him live his the the world is big enough for errbody! QED![/quote]ur riteman |
na 4wia u daE WRK NA DIA U GO CHOP NA |
na wa oo |
Man U go win this match nah ![]() |
Na real BIG FAT LIE!!!! ![]() |
mbatuku2: i tell u na jst dat niger map dem put 4 the tin sef ![]() |
[quote author=Emma_esty link=topic=805290.msg9586245#msg9586245 date=1321640393]Yuck that so disgusting(even the thought of it)[/quote]put earphone 4 ya memory so u no go remember the thought na ![]() |
Sinju:Iron monkey no dey get HIV ![]() |
;Dthread too funny ooo |
BootyOnMe: no be lie ooooo ![]() |
juman:make dem cum hide 4 my latrine ![]() |
[quote author=H$LBroker link=topic=801576.msg9540275#msg9540275 date=1321118908]IBB when u are leaving the earth for another world, please remember to go along with Ghana must go full of dollars and pound.[/quote]how abt sack bag |
splitnaija:and why you no close ya eye? ![]() |




