Phones › Re: I Got My NTEL Sim Card... by JohnieWalker(m): 6:13pm On Apr 19, 2016 |
mosho2good: Pls what is ntel is that a name of the new sugar mummy in town it is d name of your sickness |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by JohnieWalker(m): 10:54am On Apr 19, 2016*. Modified: 11:59pm On Aug 28, 2016 |
matos: NO, paid app but I can send to u, tru whatsapp, I ve abt 6 vip betting apk and doing well but sometimes only one game cut dir ticket bros send am |
|
Phones › Issues With Palmchat by JohnieWalker(op): 6:02pm On Apr 18, 2016 |
Pls I cannot see messages sent to me on palmchat lyk my conversations....pls I need help cos I just downloaded the app and signed up |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by JohnieWalker(m): 2:38pm On Apr 18, 2016 |
abeg make una yarn put for my matter....merrybet yesterday nearly send me go village |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by JohnieWalker(m): 2:04pm On Apr 18, 2016 |
brodas wic naija bookies dey get games lyk bet365 or wey dey close to am |
Education › Re: What Makes Your School Unique? by JohnieWalker(m): 7:36am On Apr 18, 2016 |
Futurecrown: Arise Mighty UNIBEN. The most spectacular University in Africa! Knowledge for Service untold, anywhere you claimed you re from UNIBEN, all Eyed on you because you have injected phobia in their veins. They can call us Cultist couple with Intellectual colossus, no wonder one our Anthem says "Academics excellence is not a function of how much you study but a function of how much you are able to understand what you are doing". Proudly UNIBEST. three gbosa jhor be lyk dem no hear....uniben where arrow is our birthright, beans is our meal, block B FM is our radio, Love gutter is our meeting point, June 12 is our bizness location, Fellowship is our calling abeg I miss hall 3 and uniben |
Romance › Re: My Landlady Asked Me To Lick Her Vagina As She Menstruates, She Gave Me 200k by JohnieWalker(m): 8:39pm On Apr 17, 2016 |
God d clay wey yu waste ontop did life y u no just use am run to goat e for still beta |
Sports › Re: Obafemi Martins Shows Off His Mercedes Sports Car by JohnieWalker(m): 12:21pm On Apr 17, 2016 |
If I get money I go buy the one wey pass am na ogini person go poor for earth cum miss heaven dat na serious suffer o....abeg dose pipo wey dey shout y he no help d poor around am abeg i wan ask Jesus christ heal all d sick pipo wen he dey earth....carry on |
Education › Re: Edo University, Iyamo, Most Expensive Public University In Nigeria (Pics by JohnieWalker(m): 3:36pm On Apr 15, 2016 |
maxit2: If you can translate this comment to English. Then just maybe someone might take you serious. he is saying the truth cos am from Edo and dat stuff he said is the truth |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JohnieWalker(m): 9:16pm On Apr 14, 2016 |
iambibi: .. Lolz.. Go joh, it is not me .. eyah no vex o.....but anyway just because say goalkeeper dey post no mean say goal no go enter but i bin wan tell yu say i love you abeg talk ur own# my year of spreading sharply reply |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JohnieWalker(m): 8:54pm On Apr 14, 2016 |
iambibi: .. Lolz..in yemi alade's voice, *johnie ooo, johnie ooo* Hw are you, hmm from your moniker it seems you were the guy that walked/trekked from sokoto to Lagos when buhari won By the way, have you watched the movie called "the walk"? yeah but I am regretting y I suffered my sef walking for dullardihno o....wait so its u abi |
Phones › Night Call Plans by JohnieWalker(op): 8:45pm On Apr 14, 2016 |
pls does airtel have night call plan and is it to all network.... |
Education › Re: My Worst Experience Being Broke As A Student - #14 by JohnieWalker(m): 8:38pm On Apr 14, 2016 |
Op yu even see eba and get beans you no happy wat of me nko 200 level I see beta wahala for my life for uniben I broke sotey I dey kip timetable for upcoming inaugural lectures, induction, burial for town...I soak garri sotey my roommates contribute money take buy me foodstuffs, I dey go donate my blood for ubth to get 1500 abi na wen I trek go uselu just to fit pay 50 naira for my bank acct so dat I go withdraw 500 for ATM but 300 level broda my story change wu say e no go better for chief ayiri na thunder go damage e destiny dat man na my Jesus o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JohnieWalker(m): 3:26pm On Apr 14, 2016 |
iambibi: ... Go prepare your lines to woooooo her... Shekina!! ur Name na kome |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by JohnieWalker(m): 3:25pm On Apr 14, 2016 |
Info reaching me from DG office is that OT camp has been shifted to 7th May.. pls stay tuned as the meeting is in progress |
Romance › Re: Guys How Did You Asked For Anal Sex From Girlfriend by JohnieWalker(m): 12:37pm On Apr 14, 2016 |
keketu y haven't yu installed d common sense app I ordered for yu from playstore....pls do cos right now brain needs it |
Literature › Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by JohnieWalker(m): 3:37am On Apr 14, 2016 |
na wa o op instead of the ball yu dey play yesterday y yu no sama us beta tori oboy no play with my feelings so dat we no pack cum una compound lyk say ur sista wan marry 1 Like |
Romance › Re: What Are The Funiest Things Your Ex Ever Said While Enjoying S*x With You? by JohnieWalker(m): 3:28am On Apr 14, 2016 |
Naomite: Seriously, dats where u getting it all wrong
Do I look starved 2 u
Dude, I don't do shiit! Respect my body dat much! you are reserved I feel lyk fainting abeg no let me vex expose yu well..chai can't stop laughing |
Celebrities › Re: Terry G on set of Bizzyaski's video After range Rover crash by JohnieWalker(m): 8:46pm On Apr 13, 2016 |
BiafranNigerian: That's Eastgate hotel. Presently lodging a pretty lady there. Who say make you read your life achievements na broda na....Wu yu help abeg leave fuel for buhari |
Literature › Re: why my blood is black. extremely 18+ by JohnieWalker(m): 8:04pm On Apr 12, 2016 |
mizquote: thanks everyone who have been following this story.
I'm honoured by your comments. misquote I hope I didn't misquote on this but I just have to say this don't stop writing because d sky is your limit I don't have cash to give yu but dis little prayer I give....may God Almighty locate and bless wateva yu lay ur hand to do and may nation rise to answer at your call 1 Like |
Education › Re: Nigerian Institution With The Highest Yahoo Boys by JohnieWalker(m): 7:27pm On Apr 08, 2016 |
smileysmiley: I graduated from Unilag o but if you enter Uniben and Imsu you will know that Unilag boys are just learning work... Uniben and Imsu guys are certified Yahoo Yahoo boys wic of d uniben because d one I grad from no level |
Celebrities › Re: May D Arrives Congo In Military Uniform by JohnieWalker(m): 4:07pm On Apr 08, 2016 |
Who is MayD? maybe he is one of the new fuel marketer |
Romance › Re: Guys One Line Of Word For This Girl(pic) by JohnieWalker(m): 10:49am On Apr 07, 2016 |
If Baba God ontop all d beta tinz he don do for my life na 10 percent he dey collect as tithe na one olosho say 50k she go dey collect chai d thunder wey go strike am na Apple OS e dey use |
|
|
Education › Re: The 6 Youngest PhD Holders In Nigeria (Photos) by JohnieWalker(m): 9:06pm On Apr 03, 2016 |
do they roll around in rolls Royce or jets if NO I don't wanna be lyk dem......na so i shout na street raise me for my mama front na dere she dial me slap until today na corner of road i dey stay since na street raise me |
Autos › Re: Pictures Of The 2016 G Guard Mamba by JohnieWalker(m): 5:52pm On Apr 02, 2016 |
God shey yu dey see am o na dis one yu go give me |
Career › Re: Photos Of My Office And Why I May Resign To Pursue My Music Career by JohnieWalker(m): 5:43pm On Apr 02, 2016 |
MrImole: What
You may never make heaven with the way you're going... Angel Lasisi thank you |
Education › Re: Which University Has The Highest Rate Of Cultism In Nigeria? by JohnieWalker(m): 5:41pm On Apr 02, 2016 |
laribari: Bros i dey suspect you o! 
Did you say Eko-oshodi and Osasoge?
Within you collect for Eiye and BA hand; wey be say dem BA people come dey shoot at a jew?
I hail bros! bros wetin my eyes see my mouth heavy me o....na unto SUG and sum coded runz |
Romance › Re: Question Of The Day by JohnieWalker(op): 4:33pm On Apr 02, 2016 |
ShayGirl: I don't knw...Besides, its d man whom she slept with that d stuff is gonna affect nt her. So tell ur neighbour to stay in his limit  wat of d romance machine nko na d woman dey ask me because body dey hot am one kin |
Romance › Question Of The Day by JohnieWalker(op): 4:04pm On Apr 02, 2016 |
If a married woman has magun placed in her and she uses a vibrator . Is she going to die or its the battery of the vibrator that is going to die? Na ma neighbor dey ask me o make una talk put o |