Sports › Re: Governor Ganduje To Unveil Ahmed Musa As Latest Kano Pillars Signing by johnnelly90: 6:17pm On Apr 14, 2021 |
Hmmmm Musa Run ooo |
Politics › Re: EFCC Arrests Rochas Okorocha For Money Laundering by johnnelly90: 8:17pm On Apr 13, 2021 |
Lol Nigeria una don start again... leave Mata for Mathias Rochas dey him side de chill.. una dey here dey talk plenty talk.... abi nor be nigeria again |
Celebrities › Re: Mercy Eke: My 2 Hermes Bags Are More Popular Than Some People In Nigeria by johnnelly90: 7:26pm On Mar 22, 2021 |
Shey na you get yourself, remember wetin happen to Efe make ur village people no go follow you.. if not e go too bad for you |
Politics › Re: More Police Officers Arrive Lekki Toll Gate (video) by johnnelly90: 12:36pm On Feb 13, 2021 |
Na wa 2021 don come dem still dey arrest protesters Nigeria no good oooo |
TV/Movies › Re: The Best TV Series Right Now.... by johnnelly90: 11:54am On Jun 03, 2020 |
Nigeria Tv series skinny girls in transit |
Crime › Re: Five Suspected Kidnappers Terrorising Oyo Arrested (photo) by johnnelly90: 7:08am On Sep 27, 2019 |
Hand don catch una |
Family › Re: ”My Husband Wants To Use Me For Money Ritual" - Policewoman Alleges by johnnelly90: 7:05am On Sep 27, 2019 |
Na wa Nigeria even police woman Dey Fear Death |
Crime › Re: Boluwatife Alexine Olorunsola: Missing UNILAG 16-Year-Old Female Student by johnnelly90: 1:29pm On Jul 22, 2018 |
Biko lemme hear word,she might have been used for sac |
Celebrities › Re: Alexx Ekubo, Yomi Casual, IK Ogbonna Rock Customized Chop Life Gang Outfits by johnnelly90: 2:10pm On Jul 06, 2018 |
Nice one Gees |
Politics › Re: Buhari On Stage With APC Governors In Edo State For Obaseki (Photos) by johnnelly90: 8:08pm On Sep 07, 2016 |
thunder wey go fire apc no go come from heaven,n frm earth e go tk come |