₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,506 members, 8,512,216 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 05:20 AM

Toggle theme

Johnstar's Posts

Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 286 pages)

Crime › Re: A Lady Was Pushed Out Of This Speeding Vehicle In Abuja. Photos by johnstar(m): 10:50am On Feb 13, 2017
Odi egwu

Jokes Etc › Re: Please Anyone Interested In Working With Me On A 3day Contract In Lagos by johnstar(m): 6:55am On Feb 13, 2017
Attention seeker


Blody ass hole cheesy ;

29th-31
Nd ppl dey shout i'm interested
TV/Movies › Re: 2 New Fake Big Brother Naija Housemates Added by johnstar(m): 10:03pm On Feb 12, 2017
Even for bb9ja



Illegal dey happen

Car Talk › Re: Locally Made Car Spotted In Amassoma, Bayelsa (Photo) by johnstar(m): 8:28pm On Feb 12, 2017
Hmm

Celebrities › Re: 2baba’s Son Nino Idibia Shows off His Amazing Collection of Medals (Photos) by johnstar(m): 10:47am On Feb 12, 2017
Weldone


D son of an illiterate grin




Gordon and dat dirty blac face wr ur pikin oooo
Crime › Re: Man Commits Suicide In Victoria Island Lagos (Graphic Photos) by johnstar(m): 10:45am On Feb 12, 2017
Bilabong:
No one is above the law. If he committed suicide police should order for his arrest...

No joke.

Meanwhile
our President is back
yes he is back



The PRO of our youth in church
just told me that our president that went for NYSC is back and will make his first public appearance next Sunday...

Why una dey frown?
Are u not happy for our president?
Stop making a joke on a suicide thread


I blame d mod for dis
Celebrities › Re: Mr Eazi Releases Accra To Lagos Mix Tape, Nigerians React (snapshots) by johnstar(m): 9:35am On Feb 12, 2017
favourmic:
If your girl laughs at another guys joke ,you must write down that joke and say it a month later. My brother if she doesn't laugh she is cheating.
Iam sitting in my room come and beat for telling the truth..... grin grin
Which one be dis coming and beat me wey una dey talk for dis fbk sef, any smal talk come nd beat me


If u like make u dey inside toilet dey type ur problem
Business › Re: 6 Ways Your Bank Account Can Be Hacked by johnstar(m): 9:28am On Feb 12, 2017
grin


If u can't beat dm, join dm



I repeat join them
Celebrities › Re: Tiwa Savage, Diddy And Jay Z Pictured At Grammy Event by johnstar(m): 9:25am On Feb 12, 2017
C as she dey happy, she don snap with celebrity



Bcus for dat place she's juz like a fan to them grin
Politics › Re: APC Expels John Akpan Udoedehe, Former Minister by johnstar(m): 8:41am On Feb 12, 2017
Hw is dis a news?


Wil it stop recession??

If not nairaland MOD no get sense
Phones › Re: Blackberry 'mercury' To Be Released On February 25th by johnstar(m): 8:33am On Feb 12, 2017
BlackBerry and keypads sha


Dm nor fit say make dm comot dat keypad sh1t





Those gals wey lose der virginity dat year bcus of bold 5 and q10 grin grin


Hw una dey? Hope say una don marry nw
Jobs/Vacancies › Re: My Experience With GNLD Today & how Nairaland topic saved me by johnstar(m): 8:28am On Feb 12, 2017
Nw run to the alter and gv a testimony
Career › Re: My Boss Is Terribly Corrupt. Should I Blow The Whistle? by johnstar(m): 8:24am On Feb 12, 2017
What are you waiting for?



Blow d gaadm trumpet
Christianity Etc › Re: Without God, Your Life Is Empty For God Is Life by johnstar(m): 8:22am On Feb 12, 2017
WowSweetGuy:
Religion don dey tire me o...God never wan change my story sad and christians r hypocrites...they dnt help but do these religious things for selfish reasons

Christianity Etc › Re: 4 Ways To Abandon A Life Of Sin - Kikiotolu by johnstar(m): 8:17am On Feb 12, 2017
Hmm

Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:13am On Feb 12, 2017
neroflo:
Just won 24k now on bet9ja
NBA basketball special dae mak sense tho
Esp d assist aspect cool cool
B90rpzwqzawp-1983310
Hmm na so
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:11am On Feb 12, 2017
martinz1:
Mehn I lost 47 million narrowly , e pain me
E dey happen


Nd u nor post am, y u dey show us now?
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:10am On Feb 12, 2017
afoltundeseun:
i wonder why you people will be shouting SURE odds.

There's no such thing as sure odds.
Na death sure pass so tay dm go even give death 1.0odds grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Tottenham Hotspur (2 - 0) On 11th Of February 2017 by johnstar(m): 7:19pm On Feb 11, 2017
SirWere:
HT

2 - 0 grin


I'm smiling at the bank right now.
At or to?


Congrat tho



Remember me
Wn u cash out
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Tottenham Hotspur (2 - 0) On 11th Of February 2017 by johnstar(m): 6:55pm On Feb 11, 2017
SirWere:
2 - 0
I didn't see dat coming, tho its a draw sha
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Tottenham Hotspur (2 - 0) On 11th Of February 2017 by johnstar(m): 6:51pm On Feb 11, 2017
Davash222:
. .
I'm a blue Soldier but I want Spur to win this one. We are not under any pressure cos we are nine points clear and we are playing Burnley tomorrow. Klopp made a hate Speech about being five points behind Chelsea.
Dat guy na stup1d coach grin


Na 6th postion dm dey nw


Dm don take over manure, o swear, Liverpool nor fit win dis match


Liverpool 1 vs spurs 3
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Tottenham Hotspur (2 - 0) On 11th Of February 2017 by johnstar(m): 6:49pm On Feb 11, 2017
2 useless club


If e dey possible make dm lose der match


Zero point for d 2 useless club


Dm wn dey frustrate Chelsea my Darling club


Una nvr see anything




Na Chelsea gt dis epl. No rival grin
Business › Re: How To Be Poor (nigerian Edition) by johnstar(m): 6:46pm On Feb 11, 2017
Alabi na bastard oooooo



Alabi

U will never go unpunished sad

I nor wn play bet again ooo

Dm don chop my moni oool



Nairalanders help me pls help me


Na die i de cryy oo cry
Politics › Re: See Infographic Of What Recovered $9.8m From Former GMD NNPC Yakubu Can Do by johnstar(m): 3:38pm On Feb 11, 2017
Dis man is vry greedy


Why Nigerian greedy like dis na ehn why


Juz knw say u nor fit carry moni go heaven ooo
Sports › Re: 7-Year-Old Girl Completes 2017 Lagos City Marathon. PICS by johnstar(m): 2:51pm On Feb 11, 2017
Wr is dat idiot dat treck for buhari?



Did d madman participate?
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:45pm On Feb 11, 2017
Inplay Cs . arsenal 2 vs 1 hullcity
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:02pm On Feb 11, 2017
Chukstaker:
Nairabet is very useless,you cant place a bet with your own money! Whtas the meaning of this na! Rubbish bookie!
D bookie tire me o, even inplay sef no come dey go nw

I wn play over o.5 goal first half

Choi, c odds
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:36pm On Feb 11, 2017
7Alexander:
Bro, why don't you just drop it here, after all the manager of the teams no dey Nairaland
Person wey no get sense



Kidsa
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:35pm On Feb 11, 2017
grin
Education › Re: Photos of some rich Arabs That Will Make You Feel Poor. by johnstar(m): 4:57pm On Feb 10, 2017
lonelydora:
Pretty girl.
We taking moni you talking nonsense



Who pretty gal wn help? For d gal mind, she go dey happy abi?
Crime › Re: Nigerian Army Meets Crippled Man Assaulted In Onitsha By Soldiers (Photos) by johnstar(m): 3:52pm On Feb 10, 2017
Erngie:
the guy no gree commot the camo LOL
U go buy jeans for am?
Travel › Re: A Pickup Truck Somersaults On Otedola Bridge In Lagos (photos) by johnstar(m): 12:56pm On Feb 10, 2017
Truck and somersault


Sha


Otedela bridge again, dm don do jazz der

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 286 pages)