Business › Re: Re: Football (+other Sports) Betting Season 12 by johnstar(m): 4:08am On Dec 15, 2017 |
Nigerians stubborn sha Dm don close d oda thread una stil get mind open another, d one wey funny me na dat guy wey talk say him wn quit bet open am again oo  Ride on |
Crime › Re: Scammers Are Using Dooshima Dennis, Pretty Female Firefighter's Photos by johnstar(m): 4:19pm On Dec 14, 2017 |
Even here on nairaland |
Celebrities › Re: Eniola Badmus Shows Off Her BAE On Social Media by johnstar(m): 9:01am On Dec 14, 2017 |
 I juz confuse weda make i laff or not So na dis man dey sample her toto Hehehehe  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:46am On Dec 14, 2017 |
Yemike: The guy doesn't know his doom is near Can u imagine d bastard called me dis morning on dis number 08167189898 Dey threatn me say him go track me dwn say him i jux dey laff dis guy sha Ogun go punish him generation if e nor do in worst i ready for am today Dubai man make god punish u der Craxe dey dat ur big head We go comot am for u |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:41am On Dec 14, 2017 |
Dm say u be scammer U say u dey dubai U dey post glo card gv ppl here i jux dey look ur stupidity Bcus i nor say u craze dey ur head Eblyk say u nor wn enjoy dis Christmas abi? Ok na Lets wait ans see U wn track me abi? I go tel u my address na asaba i dey nw  Bcus i dey here dey catch Cruz wit una abi? U dey take me for what exactly wat do u take me for U must be very stupid come wit ur lawyers, big scammer U call urself a lawyer and u r active on nairaland 24/7 Ogun kee u der |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:33am On Dec 14, 2017 |
Mehn dis guy dey craxe sha
Dm dey worry u abi??
We go comot dat craze for ur body
Lol
I juz dey laff u bcus u never knw weytn u wn put urself into |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:29am On Dec 14, 2017 |
dubai4eva: i am not on facebook only on twitter because of security reasons  So u had to call me and threatn me? U must be very mad Dis maggot juz called me on this number nw said is gonna track me dwj fot what exactly?? Are you mad?? U must be very mad Do you knw where i am? If dm born u wel If u get mind come meet me for asaba na der i dey nw See ehn u nevr nor hu u dey follow talk wit sha Ogun punish u der Shebi na ur number b dis 08167189898 I don get u for mind nw Maggot |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:11am On Dec 14, 2017 |
dubai4eva: i am not on facebook only on twitter because of security reasons  So u called me nw and started threatening me? Jux bcus we all here said you a scammer Lol U wanna track me dwn? D u even knw wr i am? Sorry to disappoint u, u can't even track me dwn bro |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:02pm On Dec 13, 2017 |
unikazzy: SCAM!!!!!!!!!
See how dis scammer expose himself
Jagiellonia - Korona that played 5 - 1 .....the idiot put 1 - 0 and the ticket green������� Dis one na learner  |
Romance › Re: "How Much Is Your Groom Price?" Lady Asks A Young Lawyer She Admires by johnstar(m): 12:38pm On Dec 13, 2017 |
Nonsense |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:36pm On Dec 13, 2017 |
That3: Bros i didn't follow the whole brohaha here and the PFP stuff but i will tell you just be careful with some people here. You don't know anybody here, you rarely commented so people feel you don't contribute to the community. Just leave it like that and be yourself, you aren't obligated to give anybody any dime here. You have families and problems to take care of, Don't let strangers run you down so tomorrow they will run their mouth that punting money isn't real money(I am sure some might have already started sending you PMs). Make sure to use your money wisely and prove us wrong. GaniuKazeem seems like a northern name, In the North you can get a plot of land 400-800k, even in some part of Ilorin according to a friend. If you don't know what to do with the money whether in Business or Education just go buy a land. It is always an assets, And if you must punt again make sure you don't punt with more than 5% of the money(Even far less if possible). Good luck as you use your money wisely. Which one b dis long epistle wey u dey gv am Go str8 to d point Make him settle ppl here |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:27pm On Dec 13, 2017 |
I hope say those 2 maggots nor dey here again dey disturb una  Those ppl na case dm b |
Phones › Re: Airtel, Smile, Glo Make Final Five To Buy 9mobile by johnstar(m): 11:59am On Dec 13, 2017 |
Glo buy am oo |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:02pm On Dec 12, 2017 |
dubai4eva: i am not on facebook only on twitter because of security reasons  Make ogun kee u der as u.quote me Bloody scammer |
Culture › Re: The Economics Of Igbo Marriage Explained by johnstar(m): 6:56pm On Dec 12, 2017 |
Na wao
Na d gal wey dm go come marry nor b virgin God forbid bad tn
D rate wey gals dey Bleep dis days ehn
Dm suppose scrap bride price
If u are not a virgin gal
Babe forget it i can't get married to u
Make me i marry gal wey anoda man don gv am mad doggy style for how many years
Lol non of my.guys we even try to marry a gal dat is not a virgin
Ogun kee all d gals wey nor be virgin heree
Quote me and die |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:37pm On Dec 12, 2017 |
Ogun kee u der
Ur career go end i don get ur time today
I dey go him Facebook go cast am
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:26pm On Dec 12, 2017 |
afoltnndeseun: dubai4eva
He is a SCAM LAWYER
CC; emamos, justwise Oh no be dat madman b dis wey dey cus wahala here Ogun kill am der see him dirty black face All dis charge and Bail lawyer dey Him self dey form soft man Piggot I knew it, as him dey talk anyow, anybody wey b lawyer nor suppose dey nairaland d whole dey dey insult ppl Him nor see client to scam ma why him come here dey cus wahala Ogun kill am der |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 3:58pm On Dec 12, 2017 |
Una wey dey reply dat maggot get time
Madman assistant
If u dey vx say ppl dey use der moni bet
Weytn concern u der..son of a biTchhh |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 3:40pm On Dec 12, 2017 |
|
Career › Re: Murphy Juliana: Beautiful Lady Mechanic In Lagos (Photos) by johnstar(m): 3:20pm On Dec 12, 2017 |
Slay mama |
Celebrities › Re: Stupid Boy, Keep Quiet - Davido To A Fan Who Said He Won't Have Hit Song In 2018 by johnstar(m): 3:13pm On Dec 12, 2017 |
Jobless people
Why him nor go wish person bad wey be say him don chop belle fool sotay d food don take over him brain |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 3:12pm On Dec 12, 2017 |
Hmm
|
Jobs/Vacancies › Re: How I Got A Job by johnstar(m): 2:59pm On Dec 12, 2017 |
Ok |
Crime › Re: SARS Officer Tortures Man To Death In Ondo. Wife Turned Down His Sex Request by johnstar(m): 2:56pm On Dec 12, 2017 |
NwaAmaikpe:

Some women are heartless. Your husband is dead because you refused to sleep with the policeman. Now, who were you saving the kpekus for?
I wonder why so much importance is attached to sex. Sometimes I wish humans were like goats and lizards who shag freely without unnecessary bottlenecks.
#EndSARS. E don reach wey we nor go dey take u serious again. U go gree make dm Bleep ur wife wife  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:00pm On Dec 12, 2017 |
ChiefPiiko: I used to be, but people 4 NL don declare me poor, so what more can I say
|
Science/Technology › Re: Man From Gombe & His Locally Made Vehicle Cause A Scene by johnstar(m): 1:49pm On Dec 12, 2017 |
ednut1: so says a man who has never assembled anything  Him never fit assemble him life self |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:19pm On Dec 12, 2017 |
illegalking: U just no fit help.. U r a noise maker. I don't support addictive punting but guy ur noise is irritating.. Why not start a radio or Tv campaign? Ignore d maggot him juz dey seek for attention since dey use ppl catch Cruz here |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:16pm On Dec 12, 2017 |
dubai4eva: dont go and read be there gambling with your future I pity for you and your generation unborn  U r juz a jobless assh@le Dnt goan help ur mum sell her akara outside Useles pig Quote me again and die Madman assistant |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 11:42am On Dec 12, 2017 |
funnynation: Only sure odds in football is No Red Card. That one, with luck ajs God it will come to pass Baba red card dey cast I say na death sure pass bookies Go gv am --- |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 11:39am On Dec 12, 2017 |
Profbet: Lol. One man for here carry 750k play sure 2 odds. Na Chelsea X2 cut am. Since I dy hear of this huge stake I think say na cooked things oh. This man for here no gree tear him ticket. E dy show all man. Nawa o. Lhimeet nothing like sure 2 odds oh. I remember when Drwise wanted to double his 500k winnings and e cast. My guy was depressed for long Na wao Dat wn bad oo |