Crime › Re: Man Drinking Stabbed To Death In Sapele Hotel (Graphic Photos) by johnstar(m): 4:38pm On Dec 08, 2017 |
Kingofrudy: See as he open mouth like roasted goat. He must be one of those lazy Niger delta youths shouting our oyel and going about drinking roots and kai kai. They have no meaningful jobs than militancy and wait for government stipends. May your soul end up where it deserves. Mtcheew For ur mind nw u don talk sumtn wey go make u get likes?? Maggot **Spits on ur fckn face**
|
Crime › Re: Makeup Artist Commits Suicide After Lover Dumped Her Via Phone Call (Photo) by johnstar(m): 1:26pm On Dec 08, 2017 |
Kk |
Crime › Re: Star Alexzy Markson: "I'm A Bitcoin Trader & Not A Yahoo Boy" by johnstar(m): 1:21pm On Dec 08, 2017 |
Lol
D fear of sars is the beginning of wisdom
Baba don realise him mistake
By d time dm lock u up na u go dey even advise ppl to stay away from cyber crime
Fvck up nigga |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:16am On Dec 08, 2017 |
funnynation: How una see am? Dis match wil likely end draw 2-2 or 1-1 |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:32am On Dec 08, 2017 |
pyrex23: If i want to withdraw from my 1xbet account do i still need national identity card since my account profile is complete(with exception to d id card) please someone should reply me No baba withdraw ur money like dat Na salary u wn collect ni |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:55am On Dec 08, 2017 |
phanathick: also this So?? Wat ar we gonna do about it? Laff?? Smh |
Sports › Re: Ballon D'or 2017 Live Thread (Thursday December 7th @ 6:45pm) by johnstar(m): 7:02pm On Dec 07, 2017 |
oloriLFC: What's wrong with this one? u think football thread is only 4 males? learner Oya name 4 players in stoke city  |
Sports › Re: Ballon D'or 2017 Live Thread (Thursday December 7th @ 6:45pm) by johnstar(m): 6:55pm On Dec 07, 2017 |
oloriLFC: Top 10, Top 20 doesn't matter. How are they different frm those who weren't listed at all? Abeg! The attention is on the top 3, na dem dey get something 2 show Dis is not dating thread Go and argue wit ur ppl der abeg |
Sports › Re: Ballon D'or 2017 Live Thread (Thursday December 7th @ 6:45pm) by johnstar(m): 6:54pm On Dec 07, 2017 |
Our own kante  Come on chelsea Nice one Top 10 best player |
Crime › Re: Kidnapper Caught And Burnt In Calabar (Graphic Pictures) by johnstar(m): 6:16pm On Dec 07, 2017 |
We are really in a jungle |
Travel › Re: Bus Conveying Mourners To Burial Kills Old Man Riding Bicycle In Borno (Graphic) by johnstar(m): 5:03pm On Dec 07, 2017 |
|
Travel › Re: Bus Conveying Mourners To Burial Kills Old Man Riding Bicycle In Borno (Graphic) by johnstar(m): 5:02pm On Dec 07, 2017 |
Na wao |
Crime › Re: Driver Defrauds Woman Of N65,000 In Ibadan, Arrested (Photos) by johnstar(m): 3:34pm On Dec 07, 2017 |
Afonjas?? U go sabi dm by der dressing  See as d man b self Brown roof republic ppl dm Na der way
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:44pm On Dec 07, 2017 |
IDRIOD my guy Hw va na  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:23pm On Dec 07, 2017 |
|
Politics › Re: "I Will Kill Mary, The Mother Of Jesus" - IPOB Member Meets Nnamdi Kanu's Mother by johnstar(m): 2:17pm On Dec 07, 2017 |
Na wao |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:12pm On Dec 07, 2017 |
pmagic: na d bonus withrawal i dey show una its not about d winning but about hw u can make d bonus get to your main account without stressing urself with rollover Oh sorry dat wn make sense sha |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:12pm On Dec 07, 2017 |
E go make sense if we jux dey ignore some kidsa for this thread
2014/15 na matured ppl been dey here
Nw na kids jux plenty here
Person go open nairaland account dey use moniker as 'betmustcast'
Shey dat wn nor be mumu pikin
Matured person wey don pass 25years if him dey use dat kind moniker him case dey one side...
Nor be evrytn dm dey use joke for here.
I don talk my own |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 2:07pm On Dec 07, 2017 |
pmagic: screenshot for doubting thomases Weytn happen? Why u dey show me ur bet account?? Oh d winning wit 1k to win 1k3 na hin u dey show me or i dnt understand |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 11:43am On Dec 07, 2017 |
pmagic: i will be posting a short video on how to withraw your bet9ja bonus to your main bet9ja account in simple steps without having to go through any stress of rollover. so just keep liking this post at least 30 likes. keep your fingers crossed.
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:56am On Dec 07, 2017 |
Na so na Better things dey to dey reason Nor be dis maggot go dey ruin person day  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:51am On Dec 07, 2017 |
iDROID: It's too early to be stupid. Check my posts and show me where I recorded back to back loses or even three loses in a row. After that, show me your games that easily greens. You win all the time don't you? After all, if you were winning I don't think you would be disturbing my life to fund your account with common N200. Why am I even quoting an animal like you? I dey waste my data.  Show me wr i beg u for fund for free I juz open the 1xbet say make i even try am as e bsay u na old fool customer der Dey yan rubbish Foool
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:44am On Dec 07, 2017 |
See mumu wey dey form soft man
I dey even joke wit d bastard say village headmaster
E took it personal
Ogun kee u der
Bastard |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:42am On Dec 07, 2017 |
iDROID: It's too early to be stupid. Check my posts and show me where I recorded back to back loses or even three loses in a row. After that, show me your games that easily greens. You win all the time don't you? After all, if you were winning I don't think you would be disturbing my life to fund your account with common N200. Why am I even quoting an animal like you? I dey waste my data.  Me beg u for fund?? Make thunder fire that hand wey u use type dis rubbish Show me d screen shot of wr i beg u to fund me for free Didn't i tel u i ll exchange it wit airtym? See dis madman wey ogun go punish dis morning U wn tel me say u never record any red for here Pig |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:24am On Dec 07, 2017 |
iDROID: 1xbet booking: 2JCR2 - 3.8 odds
65% winning chance. U don dey turn village headmaster Ur games hardly green  |
Forum Games › Re: Is This Murder Or Suicide by johnstar(m): 10:43pm On Dec 06, 2017 |
Suicide |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:17pm On Dec 06, 2017 |
Abeg oo dat porto goal ey abobaka score
Nor be by kick again?? Which one 1xbet dey again oo
I on understand dat bet strategy oo |
Travel › Re: A Trip To Ogbunike Cave, Anambra State by johnstar(m): 8:40pm On Dec 06, 2017 |
K |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 7:28pm On Dec 06, 2017 |
MadeInChina: Please what religion does Hazard practice can't find any definite answer online Na dat wn b d next argument?? Smh |
Sports › Re: Sergio Aguero: Why I Fainted During Nigeria Vs Argentina Game by johnstar(m): 7:16pm On Dec 06, 2017 |
Lol |
Crime › Re: Wife Pours Hot Water On Her Husband In Abuja After Argument Over Socks. Photos by johnstar(m): 6:29pm On Dec 06, 2017 |
Women again??
Na wao
I don talk am b4 i go stil talk am again, i nor fit marry 9ja gals |
Nairaland General › Re: Man Strolls In Boxers In Owerri After Removing His Clothes (Photos) by johnstar(m): 6:27pm On Dec 06, 2017 |
Lol |