Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:34am On Dec 11, 2017 |
I take Beg una
Make nobody send message about fix match again for my WhatsApp oooo
Or rollover shiit
Make thunder fire anybody Wey go try that shit
Weytn self |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:10am On Dec 11, 2017 |
. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Arsenal (1 - 1) On 10th December 2017 by johnstar(m): 1:33pm On Dec 10, 2017 |
Make una score abeg If dm like make dm beat una reach 5 Bt make una try score Useless club  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:11am On Dec 10, 2017 |
paroh137: B910eqpaszapsr-182287 B940eqpawqwwaq-3377034
E no go better for Allegri and his players. The Scudetto they won last season will be their last trophy in a very long while. How tf will you play against Inter, AT HOME, and play to draw? Why will you keep your best players on the bench against fucking Inter? I wan cry I swear. After Monaco pulled off that stunt and won I don dey thank God already say I don win. See how these fools spoilt two tickets without blinking an eye. Bleep you any Juventus fans on this platform. If you've ever supported Juve at any point in time Bleep you. Just Bleep you. Baba u juz dey childish Dis is betting Or are you new in this Betting ni? Shey person by force u play betting ni? U juz come here dey Laments dey show ur stupidity onlin Na how much u wn win self wey u dey misbave here na only u don lose money ni Maggot |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:31am On Dec 10, 2017 |
DancingSkeleton: something like this Bro Try credit ur account Wit 5h it will work Or credit it wit 1k Those amount are too smal It said dsame tn to me last week |
Christianity Etc › Re: Bishop David Oyedepo Speaks On Tithing At Shiloh 2017 (Video) by johnstar(m): 11:03pm On Dec 09, 2017 |
Na! (Wao |
Crime › Re: Notorious Armed Robber With Charm Killed By SARS After Gun Battle. Graphic Pics by johnstar(m): 9:20pm On Dec 09, 2017 |
Weldone
Na dis kind ppl una suppose dey battle with
Not Normal ppl |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:06pm On Dec 09, 2017 |
See monaco juz dey mumu der self
Na wao
Eblyk say na to dey carry handicap 3 for dis small teams ooo |
Education › Re: Winners Chapel Constructing N2bn Stadia For Covenant And Landmark Universities by johnstar(m): 8:59pm On Dec 09, 2017 |
Neozy: 1. Your English is bad. 2. Who is brainwashed between taxpaying Nigerians that attend governments universities like Uniosun, OOU, KWASU etc and pay up to 350k as school fees and a winners member that out of his own discretion choose to pay or not to pay tithes and offering attending Covenant University. Stop blaming the church for the failures and inabilities of the government. Taxpaying Nigerians deserve good roads, quality and affordable education, good medical services and food security. THE CHURCH DOESN'T OWE ANYONE. Mr English teacher Show me d incorrect English der I speak pigin English u dey tell me say my English nor correct See dis madman quote me again And see thunder strike ur generation der Bastard Religion or religious na big scam correct me big fool Na small shit dey stain boxers guy go wash ur ass |
Education › Re: Winners Chapel Constructing N2bn Stadia For Covenant And Landmark Universities by johnstar(m): 8:50pm On Dec 09, 2017 |
Acidosis: You are an ediot. There are more than enough Universities the poor can attend in Nigeria. Go there and stop crying on the Internet. Ur Father is an idiot Maggot |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:02pm On Dec 09, 2017 |
Suregiver48: finally I Don wreck bet9ja. 5.6m won thanks to Bremen, westham,spurs and madrid over 4.5 goals and bayern Munich correct score Hmm |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:02pm On Dec 09, 2017 |
Today wey i avoid madrid na hin der head come correct
See Madrid and spurs wey dey do anyow come win with style today
Issokay |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 5:55pm On Dec 09, 2017 |
swagkingcole: Guess you did not see that coming in the shrine
In my own chapter of Lamentations, Chelsea have murdered FOUR TICKETS IN HOT BLOOD BOTH YOUNG AND OLD AGE ALIKE!!!
Who i offend? Woke up to see Four tickets missing from my bets..
Chelsea fans una well done oh. Sorry bro Dm spoil. My ticket too I nor even knw weytn do dm  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 5:53pm On Dec 09, 2017 |
Benny4: Wolves! Wolves!! Wolves!!!   U don turn dog?? Wey u dey bark  |
Education › Re: Winners Chapel Constructing N2bn Stadia For Covenant And Landmark Universities by johnstar(m): 5:43pm On Dec 09, 2017 |
University wey d poor nor fit attend
Religious in Nigeria is a bloody scam
Brainwashed ppl |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:04pm On Dec 09, 2017 |
Modified Na mistake  |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:06am On Dec 09, 2017 |
Abeg 1xbet ppl
How i go take stake wit dat bonus wey dm gv me
I day try stake 2games e nor work |
Celebrities › Re: Wizkid Stops Harassment Of Female Fan At Uganda Concert by johnstar(m): 9:03am On Dec 09, 2017 |
International artist  See asset Frog voice fans anytime dey see WizKid on front page
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:52am On Dec 09, 2017 |
Rubbiish: No it is not normal It doesn't take more than 30mins Check your transaction history Bro can i withdraw any amount ? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:09am On Dec 09, 2017 |
akinoljohn: pls i stake game under 2.5 which the game ends 2-1 Casted |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:08am On Dec 09, 2017 |
vampire2020: just sent you a friend request bro,truly we must make money this festive period my broda.. U nor wn wise?? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 1:07am On Dec 09, 2017 |
Harjibode: I am new here and I have got 2 games from a reliable source slated for tomorrow 9th Dec. 2017, to be played 1/2 & 2/1 respectively, If anyone so wish, Do inbox on Facebook www.facebook.com/ajibode.jamiu let's make money, it's festive period already.
Thanks  Wrong thread |
Crime › Re: Togolese Woman Buries Her Little Son Alive (Disturbing Photos) by johnstar(m): 10:29pm On Dec 08, 2017 |
Africans
Very wicked ppl |
Celebrities › Re: Harrysong Kisses Baby Bump Of Beautiful Lady (Photo) by johnstar(m): 8:21pm On Dec 08, 2017 |
valdes00: This pix no be my problem, i just dey reason P-SQUARE matter -- how will I use 3mb to download peter song and use 3mb for Paul, total 6mb... Before I was using just 3mb for both... Rubbish, because its mb I came to buy in lag abi �� Dry Joke No be by force baba |
Travel › Re: Nigerian Woman Racially Abused A White Man On Train Going To London (Pictures) by johnstar(m): 7:46pm On Dec 08, 2017 |
DOUBLEWAHALA: Mods pls I want you people to pass this bill for me
ANYBODY THAT IS CREATING A TOPIC MUST CREAT IT WITH SIMPLE AND UNDERSTANDING ENGLISH U rili get wahala Mr know all Even create u nor sabi Wit ur dirty black face |
Christianity Etc › Re: Prophet Jeremiah Omoto Fufeyin Gives N3.3m To 12 Ladies Deported From Libya by johnstar(m): 7:41pm On Dec 08, 2017 |
Ok we need more of dis pastors dm make una start to dey Gv not only d Libya slave dm |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:16pm On Dec 08, 2017 |
johnstar: Can anybody do me a favour here
I need you to fund lyk 700 into my 1xbet account i ll tranfer card of 900 into your phone ( it's share and sell mtn only)
Choi i go mistakenly buy airtime of 1k for my bank account instead of 100
Na der i go do mistake so i wn make person do me dat favour Anybody?? Ok nobody wn do business?? Bt if i say make i fund akant nw una go rush quote me Smh |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:51pm On Dec 08, 2017 |
Can anybody do me a favour here
I need you to fund lyk 700 into my 1xbet account i ll tranfer card of 900 into your phone ( it's share and sell mtn only)
Choi i go mistakenly buy airtime of 1k for my bank account instead of 100
Na der i go do mistake so i wn make person do me dat favour |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 5:03pm On Dec 08, 2017 |
smithsydny: Bet9ja done mad oo.. Only today match dey show Lol U nor dey see 1×2 for there ni click on am jare Make una dey confirm all dis tn first b4 una go dey laments for here |
Travel › Re: Driver Collides With Okada Man In Delta, Kills Him & Runs Away (Graphic Pics) by johnstar(m): 4:53pm On Dec 08, 2017 |
D fear of mob
Him for nor run na
Bt d jobless mob go pure out der frustration untop am |
Crime › Re: 'Starboy', Nigerian Arrested In Thailand For Scamming & Using Fake Facebook ID by johnstar(m): 4:47pm On Dec 08, 2017 |
videkon: STARBOY? i hope not our dear wizkid? Bcus say u wn get likes u dey mumu urslef online So nw make we laff ur stupidity. |