Phones › Re: Top 7 Things To Do Instead Of Buying The Iphone 8 Or Iphone 8 Plus by johnstar(m): 7:09am On Oct 13, 2017 |
Hmm Na only afonjas go get 1m for account use all of dm buy phone to show off  U can't advice an Igbo man oo He already knw wat to do Advice afonjas  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 4:37pm On Oct 12, 2017 |
meshpips: This Lahti game can very likely end as a draw.
Home no bet might be a better option.
I will see if I can follow this game on in - play. Wat time b d match?? Quote me for sure inplay abeg |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 4:01pm On Oct 12, 2017 |
3666 Hmm  666 3 times |
Celebrities › Re: Davido Prays On Instagram As Fans Show Him Support by johnstar(m): 12:36pm On Oct 12, 2017 |
joeeee240: DAVIDO SHUT UP. YOURE A LYING RITUALIST Na ppl like una dey wait for him down fall Bt wait oo.. I think say una dey talk say ritualist no dey get reach billions??
|
Celebrities › Re: Davido Prays On Instagram As Fans Show Him Support by johnstar(m): 12:36pm On Oct 12, 2017 |
Hmm. Issokay |
Crime › Re: Nurse Arrested After Buying Five-Year-Old Baby N15,000 For Barren Couple. Photo by johnstar(m): 12:29pm On Oct 12, 2017 |
Hmm |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:57am On Oct 12, 2017 |
Camillus92: Just remixed his games and added some football and basketball. 10 games 23odds Today's games. 5NMNZKD ok bro |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:08am On Oct 12, 2017 |
pemoney: Hello my people I for drop dis games here but , d least one in drop ,enter Even thank u d people dat ply it can't say ..... So if u need dis one just message @ Telegram https:///Oluwa_Petrous WhatsApp 08140207635 Note..conditions is apply.
Thank u Hungry man  Make thunder fire u der Dis one stil dey learn Im sure u ll be disappointed Shame on ur family |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:02am On Oct 12, 2017 |
Camillus92: Olodo is this what u are hiding? Lol bad guy D guy na big cow |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:00am On Oct 12, 2017 |
pemoney: Hello my people I for drop dis games here but , d least one in drop ,enter Even thank u d people dat ply it can't say ..... So if u need dis one just message @ Telegram https:///Oluwa_Petrous WhatsApp 08140207635 Note..conditions is apply.
Thank u
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:57am On Oct 12, 2017 |
pemoney: Hello my people I for drop dis games here but , d least one in drop ,enter Even thank u d people dat ply it can't say ..... So if u need dis one just message @ Telegram https:///Oluwa_Petrous WhatsApp 08140207635 Note..conditions is apply.
Thank u Lol mumu Mere prediction na hin u dey hide!? Werey u b
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:55am On Oct 12, 2017 |
NotU: Can someone fund my NB account for recharge card #500. Username: chelshit I wn fund ur account wen i see ur username I juz resist am U got hate for Chelsea abi  Issokay |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:05am On Oct 12, 2017 |
douchesnozzle: Oboy straight 3 days 1 game cast my 4 odds tickets Same tn dey do me bro I don rili knw wts d problem about that oo Criusly if 1 game nor dey cut my games i for don turn millionaire oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 10:54pm On Oct 11, 2017 |
 I dey here ooo |
TV/Movies › Re: Mtn Allegedly Pulls Out Of Project Fame West Africa, After 9 Seasons by johnstar(m): 6:11pm On Oct 10, 2017 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 4:28pm On Oct 10, 2017 |
phaamsaam: That's football for you, Nothing ever amazes me again in the game Make those ppl nor spoil my fun oo I even x2 dm self |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 4:05pm On Oct 10, 2017 |
funnynation: *My infinix Hot 4 Lite Home key and Recent App key is not working. Please anybody that know what or software I can use should please tell me. The Back or Return button is working remaining the other two* Download home key from app store Na touch pad problem dey do ur phone |
Celebrities › Re: Regina Daniels Celebrates 17th Birthday With Stunning Photos by johnstar(m): 9:00am On Oct 10, 2017 |
iamleumas: Dear nairalanders, please I want to buy a new phone this week so I want you to suggest a good android phone that I can get for #45k
My interest
-4,000mah battery -2gb RAM -Quality camera
That's all.
Thanks
I'll be glad if you can please help me. It's very urgent which one u dey na enter phone section as ppl U juz ey spam all thread u wnt make ppl knw say u don ge 45k?? Smh |
Education › Re: UNILAG Denies Rusticating Student For Dancing by johnstar(m): 7:31am On Oct 10, 2017 |
Hmm
Blogger |
Car Talk › Re: This Bicycle Can Be Folded, Charged And Be Used To Charge Other Devices by johnstar(m): 7:26am On Oct 10, 2017 |
ugokennedy: Call or inbox on whatsapp +2347056435603 for more information u again? To scam ppl?? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:43am On Oct 10, 2017 |
WowSweetGuy: I gats plan to restake with added games...first build d cash tonight. No time Story for the gods |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 11:11pm On Oct 09, 2017 |
Jakestar: Na only me see this? Person wey no get sense Na so dm dey do Weda fear dey catch dm to play games oo Dm go dey claim day dm sabi forecast game so dat if u win make u gv dm moni If d person lose dm go dey find excuse Dead guys dm |
Phone/Internet Market › Re: Mtn 3g modem for sale by johnstar(m): 6:06pm On Oct 09, 2017 |
onyeka464: i have one infinix note3 for sale call me 07012355702 Hw much |
Crime › Re: 15 People Killed In Mgbuosimini, Port-Harcourt Rivers State (Graphic Photos) by johnstar(m): 2:37pm On Oct 09, 2017 |
Which one she dey talk her chest again?? Ehn |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:37am On Oct 09, 2017 |
ugokennedy: Call or inbox on whatsapp +2347056435603 for more information Ewu
|
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 9:03am On Oct 09, 2017 |
Hmm Everybody juz dey drop anyow ticket |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 8:26am On Oct 09, 2017 |
I'm new here  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:38pm On Oct 08, 2017 |
England extand dis lead na ehn
Which one b dis 1 0 wey dm dey like play self
Pressure juz dey person body bcus od 8k |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 5:46pm On Oct 08, 2017 |
yanshDoctor: make una see odd oh. 200 for away. Nigeria go beat all those once 5 0 self |
Romance › Re: She's HIV Positive, How Do I Tell Her?? by johnstar(m): 2:46pm On Oct 08, 2017 |
Bblackq: I have bin dating dis gal for abt 5 months now. We never have sex bcus i'm Hiv positive and i tried to keep it from her cos i dnt want to lose her. Last night, she drugged me and had sex with me. When i woke up, i asked her what she has done but she said she wanted to knw maybe i'm impotent. I asked her if she used condom but she said NO. Apparently, she must ve contracted d virus from me. I've ruined someone else's life.. How do i tell her she's HIV positive. A friend directed me here. I nid a matured advice pls. . D most.useless nd stup1d post ever Hu ar u deceiving here?? Abi na kids plenty for dis nairaland Dm drug u and ur prick come stand?? Bloody lier |
Crime › Re: Lady Chops Off Neighbor’s Tongue For Rituals (Graphic Photos) by johnstar(m): 1:26pm On Oct 08, 2017 |
Hmm D noisy neighbours again 
|