₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,346 members, 8,511,425 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 03:56 PM

Toggle theme

Johnstar's Posts

Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 286 pages)

Celebrities › Re: Tonto Dikeh Accused Of Sponsoring Cutie Juls Instagram Posts Against Ex-Husband by johnstar(m): 1:20pm On Oct 08, 2017
Cho
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Accused Of Sponsoring Cutie Juls Instagram Posts Against Ex-Husband by johnstar(m): 1:20pm On Oct 08, 2017
Una stil dey carry dis ppl mata for head like gala??

Nairaland nd relationship wahala

Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 12:30pm On Oct 08, 2017
rollingacca87:
I guess I photoshopped this as well,you low-life,you have nothing to do with your miserable life...YOU ARE A LOSER
I would post my bet365 account if you want but you probably will say it is not mine because you are fucking clueless abt betting and you think everyone is a failure like you are
Baba e don do na


Dis one wey d 2 of una dey insult una self no make sense


2 grown up men dey insult der self online

I shame for una oo
Romance › Re: MARRIED Woman Asking For Money From Her Ex... by johnstar(m): 11:12am On Oct 08, 2017
Now i knw why our fellow man no one gree marry


I don talk am b4 say e go even hard me pay bridprice for anh gal wey i wn marry




I sure say dis guy go stil dey Bleep d woman



Imagine my ex called me one day say she can't do without me say she she nvr move on she say make i do her one favour oo, make i gv her Belle even if i no go marry her self



Dis gal wey i dey talk to now don gt fiance ooo

Women her evil choi
Sports › Re: Super Eagles Players Pour Water On Mikel In The Dressing Room. by johnstar(m): 9:10am On Oct 08, 2017
Jadmchris:
Why pour water on him nah... Na him score the goal abi na him win man of the match ..

.......ayam not understanding. ..

..
Definition of a legend


Respect
Celebrities › Re: AY Makun Reacts To Dino Melaye's Fleet Of Cars by johnstar(m): 9:09am On Oct 08, 2017
GibsonB:
By Now you may have one way or the way noticed that AY comedian worships Senator Dino Melaye like his god, Even though the comedian is 3 years older than him, Of course who wouldn't after seeing how he splashes billions on Exotic cars, The Senator is said to the biggest boy in Abuja, And people like AY are his boys..
To confirm this the Senator just shared the photo above of himself 15mins ago, trust Ebiwali I follow all these Celebs alot, so i can break them to you first..

AY immediately commented on the photo saying ''Olorun mi'' Meaning my god/Lord.. see below!

News From Ebiwali-- http://www.ebiwalismoment.com/2017/10/my-god-comedian-ay-worships-dino-melaye.html



.
na so 2 of una talk?
Celebrities › Re: DJ Olu And Chime Found Dead In Their Car (Davido's Friends) by johnstar(m): 8:47am On Oct 08, 2017
Dreamwaker:
You stink, I don shift
Mumu


I stink yes cus money dey ooze for my body
Celebrities › Re: HIV Positive Chika Michael Ekezie Attempts Suicide Over Status by johnstar(m): 8:45am On Oct 08, 2017
Shinery0123:
And someone said go to Dunamis Church Abujahuh?? Really? So they have HIV cure and they've been hiding it?

Another said and I quote "RIP God knows best"
She don cure her hiv for d church na grin


Religions brain washed ppl dm
Celebrities › Re: HIV Positive Chika Michael Ekezie Attempts Suicide Over Status by johnstar(m): 8:41am On Oct 08, 2017
Hmm


Na gals juz dey comments for d guy page


Na wao


Womanizer lipsrsealed
Celebrities › Re: DJ Olu And Chime Found Dead In Their Car (Davido's Friends) by johnstar(m): 8:37am On Oct 08, 2017
Dreamwaker:
He's the son of a billionaire. David is in trouble
Which trouble??

Abeg shift
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:33am On Oct 08, 2017
rollingacca87:
And which better shop accept #50,you idiot!that is the default amount when you want to book a bet,I don't even play or have an account with merrybet...lot of attention seeking idiots on here who will do anything for a mere "likes"
U r an ass** hole


U bloody scammer
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 8:03am On Oct 08, 2017
rollingacca87:
Have a nice day,Be man enough to take up this challenge and quote me
Fear dey catch u to stake high??

Na 50 u dey stake

Nd u dey form say u b punter.. Smh
Education › Re: What Did/do You Hate About School by johnstar(m): 7:57am On Oct 08, 2017
Exams cry
Career › Re: Meet The Tallest Nigerian Soldier Deeekay, Whose Height Is Intimidating by johnstar(m): 7:55am On Oct 08, 2017
Talll ppl and long dick

Car Talk › Re: Car Owners Share Their Very Dodgy DIY Pepair Jobs On Reddit(pictures) by johnstar(m): 7:50am On Oct 08, 2017
grin

Oyinbo ppl too dey do mumu tn ehn


I like dm sha

Cus nothing will stop me from leaving dis gadam country called zoo with too many tribalism
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 7:29am On Oct 08, 2017
Akinz0126:
Wadup house pls am in need of sure games better still fixed matches This guys don too chop me some1 recommended this forum and here am i
No fix match bro


No let anybody scam u oo

Dm go soon come nw
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: 1 - 0 - Who Was The Man Of The Match? by johnstar(m): 7:11pm On Oct 07, 2017
N
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time) by johnstar(m): 7:06pm On Oct 07, 2017
SuperSuave:
I didn't waste 1gb on mobdro for Nothing, e for pain me if we had lost or drew grin
Na 1gb u use watch dat match?? Choi
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by johnstar(m): 6:47pm On Oct 07, 2017
vampire2020:
honestly i dont want to know how much you have in your akant,which sane person stake 400k on a 1/2 grin
U sef dey reason d tn abi

Dat guy dey follow me argue say na billionaire stake dat money oo
grin

Let me make it cleae to u, dat dude dat staked dat high amount ws scammed or mayb deceived by ppl to stake high on dat match dat its a fixed match


Na dm sabi jare
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time) by johnstar(m): 6:38pm On Oct 07, 2017
chijioke199158:
if you are interested to
make money ,please it's
not force
not free and
no after payment
very expensive
cant afford it dont call.
see call or whatsapp details below
Scammer grin


Thunder fire ur left balls der
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time) by johnstar(m): 6:35pm On Oct 07, 2017
clems88:
What's the use of Nigeria qualifying when they are actually gonna disgrace us in the world cup undecided angry
Hey bro dis is not arsenal football club


So shut up
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time) by johnstar(m): 6:35pm On Oct 07, 2017
Goal

Alabi must pay grin
Family › Re: My Mother-In-Law Calls Me By My Wife's Ex Boyfriend's Name by johnstar(m): 6:21pm On Oct 07, 2017
Hmm

Today na abt relationship wahala grin


I think u should go for a divorce grin grin

Eblyk say me self nor go marry oo dis wn wey b say na second hand ppl dey carry put for houz so

Choi
Romance › Re: Shocking Photos Show Transgender Transformations, Before And After. by johnstar(m): 6:09pm On Oct 07, 2017
SirMichael1:
Dafuq! angry I won't be surprised if Mrcork is amongst one of those photos angry

The mo'fucker! Fuck_! He definitely is there!
Omo na big investment u do so o

U go turn runz babe

Make men dey Bleep u grin
Phones › Re: Man Buys Nokia Phone Filled With Fufu For N8k At Computer Village, Lagos by johnstar(m): 5:53pm On Oct 07, 2017
J
popcykaylah:
Welcome to lasgidi..shouts out to otigba boys
Those guys ar terible

For dat area? I dey avoid dat side oo na front i dey pass if i wn enter CV

even as popo dey der self those bois stil dey do der tn anyow
Romance › Re: Why I Vowed Never to get married ( A Nairalander) by johnstar(m): 5:51pm On Oct 07, 2017
linearity:
Abi oh! I no come know wetin come concern me on top of anoda man marriage dilemma or lacks thereof.

I beg I go find place wey dey stream 9ja World Cup qualifying match jare. Hope say Super Eagles go win oh, becos that one go concern man picking as per bragging rights sha.
Baba i stake high for dat.match oo

Make dm win ooo
Celebrities › Re: Peter Okoye Suspends His Solo US Tour, To Return To Nigeria by johnstar(m): 5:29pm On Oct 07, 2017
Hmmm
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time) by johnstar(m): 5:25pm On Oct 07, 2017
These commentator self dey add to d problem.

Dm dey always poor for English

Dm nor dey pay dm salary well??
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time) by johnstar(m): 5:24pm On Oct 07, 2017
C gobe

Yawa go dey ooo

Alabi na bastard

Dis ppl sabi play oo cry
Sports › Re: Nigeria Vs Zambia: 2018 FIFA World Cup Qualifier - 1 - 0 (Full Time) by johnstar(m): 5:14pm On Oct 07, 2017
C traffic shocked


Seuni knw wn hear say u no go buy benz G wagon next year




With d ppl wey dey online today ehn


Even with d ppl wey dey ashawo thread....na die
Romance › Re: Why I Vowed Never to get married ( A Nairalander) by johnstar(m): 4:47pm On Oct 07, 2017
linearity:
In your 20's and you have had 4/5 marriage bound relationships?

Look inward, you are most likely the cause of the these breakups....if it were one or two breakups, then you might have a point, but 4/5...my brother check yourself...is it possible because you are still young and immature for marriage.

Point of correlation; if I fail JAMB 4/5 times, it is obvious that, the problem is not the computer or the invigilator or the exam or the venue; the problem is most likely me. Instead of vowing not to write JAMB again, I will change my preparation style, consult veterans for some insight scope and tutorial and approach the exam differently next time....or maybe wait until am mature enough.
weytn concern jamb with d guy topic


Oga leave am na



Na u wn marry??


Na ur heartbreak?
Romance › Re: Why I Vowed Never to get married ( A Nairalander) by johnstar(m): 4:44pm On Oct 07, 2017
Na wao

Evry aboki with him own kettle oo.
..
Na everybody get wr dey pain am for body

All man for him self

Good luck bro

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 286 pages)