Joyblinks's Posts
Nairaland Forum › Joyblinks's Profile › Joyblinks's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 65 pages)
wetin u dey keep angry face for? |
very very difficult to believe. |
na wah ooo, if you marry na problem, if you no marry sef na problem. God save us |
she is very pretty but i still prefer Gabrielle Union to Kelly
|
190, you wan deny say you get Q-leg? why na. make i open your nyansh here for your girl darkskin front? |
or possibly some farmers can make good use of it. yes farmers. to grow some crops in the main time and whenever you want it, they get out. |
**Mzdark** I dont like mincing words I really know 190 will not make it from his ailmentif this is a prayer, then i think i will join you. so i can be at rest on this nairaland. u take the bride while i get my rest here. and please include Mr. Cork and MOBO444 |
i will say Amen to all the prayers oooo, |
i will love to buy it if its at the choba axis. what do you say. winks |
wetin dey make u faint? abi u get heart problem? |
who you dey call K-leg? me? if i get K=leg, then u get Q-leg. Idiot |
190 go na. who dey beg you to stay sef |
u wish say ur gf dey like me, sowi dear, |
the show is all about being picking a celeb. so if u dont have anything serious to say. Bleep offfffff |
yea i sw that too it was very touching i wonder if i'm able to do that God help us please dont let the devil test usit got tears running down my eyes mehnnnn, so bad |
190. not God forbid. what if it happens? or it happens to someone you re close to. what advice will you give the person? |
are you watching this years American Idol 2011? waooo, some people's story just make me shed tears while others just make me want to drag them out of the TV and give them some wipes. how re you feeling the show |
they love each other so much. they dated for 6years and have been engaged for 2years. 2months to their wedding, she had a major accident. and now she is crippled.(on a wheel chair) she cant even talk, and her body is so shaky. but he still loves her but the marriage is withheld. (American idol audition Chris) after watching it today i got wondering how many men can do this? if it were you, will you continue with the wedding |
why contact you when i can just log onto www.paypal.com and create it. |
70+ |
i wonder were she don go oooo, |
my brother. i gotto consider broke guys oooo. like u said, am entitled to my own opinion. as for me being a calabar girl, i will say hmmmm, ? u should guess again. |
MOBO. u be serious MUMU ooo, if ur name na MOBO, open another thread name am joyblinks tell me this rubbish there, i go know where to start from. but till then, i go leave u to jonse talk to go, |
. .yea those who go there to abuse Thai kids and bribe their way out of it, something they wouldn't dare do in Nigeria.if they can only do it ones in Thai and go to jail, then they can do it 10 times in Nigeria without going to jail. |
i beg help me cut and paste where i dropped my number. mbok. i need to see the number again |
MOBO444. lol. i go laff you sha, Satan get behind me. i no come this thread to quarrel 9ja so pack your face and mindyou. i no be lag chick ha? |
MOBO. how can i say what? i cant quarrel my Nija chick cos of a Zimbabwe woman. and expecially when i am at fault. i will rest my case. but if u (MOBO) start your own when i no do u anything, i no go take am easy with u oooo. |
i no want me and you to leave the main matter dey cause each other sha. so i go still rest my case but i swear say if u meet me for another topic we go know how to dig am. |
well i dont read comments. i jst come to say what i want to say. didnt know your a Nigerian anyway. as for my being an ashawo. u know we all do it. so long as your a woman and not a V, then your an ashawo too. ashawoo get different types. u should know beta. i will rest my case on ur side cos this fight isnt a Nija vs Nija. so i wount say much |
i dey high on ganja. and if i be ashawe for street, i swear say e go better pass those ona Zimbabwe women their to.to. becos my own get many many things inside. i just dey pity those yahoo boys wey dey wire those ona water water to.to. |
@xhosachoc and Savannah. make ona no get hope becos of those yahoo naija boys wey dey mess ona smelling nyansh oooo, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 65 pages)