Joyblinks's Posts
Nairaland Forum › Joyblinks's Profile › Joyblinks's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 65 pages)
wish i can learn how to do this also |
@Lexy. i no know oooo. i no dey follow am waka na |
Andyz. u wey i don find tire. long time. i even sent u a mail. no reply. how u doing? @Lexy. take ya time ooo. who be the judge? if na you then na wayo. go bring another person come. |
Okay fine I make up my mind. that pic is from a movie scene cos no girl should be caught stiff dead in a white wedding gawn and a TATTOO like that. So wrong.well i have seen ladies with tattoo in their wedding gown. |
alldone. what do u mean by movie scene? |
@philip0906 no be this my grandfather mate wey say him no go respect him grey bear bear. |
no worry because i knw say na yahoo u dey do. for ur age and type. na yahoo be ona hope. |
fx or yahoo. u just be a fool at 60. wake up oh before motor leave u |
as for where i dey. even if i dey inside prison for singapore, e go better pass than ur useless company. i dey respect u ooo because of ur white bear bear. so carry ur walking stick go house go sleep. |
ohhh, sorry. i no knw say u be my Father mate. dem tell u say i dey find cyber cafe work? if u really don old like u talk am. why u dey no respect your hand? u go dey call people mo.ron person. na u don turn the mo.ron person na. well i no wan talk too much sha for the sake of ya age. |
if i no get man for my life na so u sef no get woman for ya life. and u don forget say na me and you dey stay for the village? even sef na for the batcha side ona dey leave. na because i don teach u how to use computer? take ya time ohhh. go clean ur eye well before u come dey type rubbish here. ITIBOLIBO |
ur own case has passed Olodo. u no get even small sense sef. if i am a dwarf, then you re a school ruller. idiot |
Pic from a movie scene should not be celebrated. Morons.Olodo. so because she is an actress anything she does is for the sake of a movie. u be mumu. wake up. |
i wonder what mercy will feel like when she sees this video. as for me, i think i love it |
this is so freaking funny. what a woman |
well thankGod they gave it to Rivers State if not, the whole land will be a forest by now or maybe be like Owerri express way |
my brother port harcourt and rivers state are two different locations oh, hope u knw? so u dont mistake it and mean rivers state was gotten from Owerri. |
Lexy, na me fine pass na. u never hear? so wey my cash? |
i wonder where you arekeep wondering and when you are done wondering, you let me know all you guys predicting doom for RIM make me laugh. what's wrong with a blackberry? blackberries do what a phone should do, and perfectly well : communication. Steve Jobs, Gates, Eric Schmidt, Sergey Brin and co use blackberries. blackberries are way better that all those crippled symbian toys nokia calls "smartphones"the fact that it does all these things dosent make it da bomb the way its appears. there are way greater and even more expensive phone all around. |
its only in nigeria you find people being so freaked about BB. where i am, Blackberry is nothing. even a seller will advice you not to buy it cos it is outdated. except for BB touch. i wanted to sell a BB storm2. they were pricing it as if it was nothing. others were saying they cant buy it. but in Naija, its da bomb. |
everyone is saying Dbanj. we are not talking about Mohit as a whole but just Dbanj and Tuface. |
anybody can get into nollywood. the very first step to Nollywood is joining AGN. dosent matter whether you are Nigerian or not |
@Cork punny is just too good for you na. u should know better. |
denrele and Charlie Boy
|
@Cork na that your dirty cork you wan use nyansh person? u better go use bleach or TCA wash that thing well well ooo before you use am enter any woman. |
@joyblinksshe isnt over preety but she is fine. she's got the body. so? @Mama Gee. i think your eyes needs to be examine because the piks below shows her set of teeth i just hate it when a woman dices another woman. gosh. as for her age. i am strongly on with you cos she dosent look 18.
|
i remember the days when Regina was actually beautiful and every teenage naija girl wanted to look like her. its sad now that she's lost her looks. wonder what happenedso long as we are created by God, we will fade while growing old and also die someday. |
u want make we read him biography again? how many times for my life i go read him biography? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 65 pages)