Joyblinks's Posts
Nairaland Forum › Joyblinks's Profile › Joyblinks's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 65 pages)
ohhh bro. are you trying to tell me of your next location? Togo, oh nooooo, why you choose there? if Nigerian deport me go singapore, i for just dey laff dey go. because the Asian men better pass the Nigerian men like you. |
190 why will you want a Nigerian woman there in the Uk. when you dey eat 1:0:0. wetin u wan give the girl? wetin? abi na the small pr.ick u wan use blast her or wetin na? tell me? when dem deport you na, u go enter your village go marry ona village champion wey u go give 5KNaira in a month. as for my Singapore Visa. u just WISH say u get am. if you fit get visa enter Singapore ehnnn, make i know wetin cause am. as for your judgement, na satan dey be your Judge on that day na, because God don remove you from the list of people Him creat. |
@190. its unfortunate that my nyash is too good for you. sorry. you belong to the 3 in a room yansh. where you have HIV and krokro and u complete them 3. i will advice you check the S.A or Liberia girls. they can help you out. kpomo like you |
Debosky. i knw why i no go answer you sha. @190 u no tell me say na the money be ur problem. u think say we be those zimbabwe, congo and togo girls u go dey give 1,000Naira, carry them go corner go blast? the 1k sef na after you don do yahoo for about 4months. wake up ooo. Nigerian babes are expensive and we just dont like boys. but those that re matured enough to call men. i don tell you say shoes get size. |
if you enter my nyansh. u go wan leave there for the rest of your life becos you go stay there 1 in a room and with a good air conditioner inside and that food wey u never chop since yesterday. u go see am there. but shoes still get sizes sha. |
190. abroad mugu. from ajegunle to London(thats if you re even in London) from 4 in a room in ajegunle to 5 in a room in London. i wonder where u go dey next. |
she wount even be a chick. its mostly those old women that gives boys like him attension.(hope for the aged) |
i like my 9ja babes becos when guys like MOBO444 comes around, they weigh them and give them their size true talk tpiah. MOBO444. i hope say no be your grand mother mate u dey blast for there ohhh. if not ur grand mother no go dey happy with you. |
@190 from room mates to flat-mates. huh, if na like this abroad dey do person, na im be say we for don kolo since oooo. becos ur own ehnnnn, e don pass aboki own ooo |
@190 now you want to sound like a normal guy. ok na. |
190. so even for abroad, u still get 3roomates + you 4? na wah ohhhh why u no go Enugu state University make them keep you 2 in a room. na wah oooo and u talk to only one chinko woman, u wan die. bros, u just dey learn work from aboki. kai |
MOBO444 as am beginning to have a conscience now and removing shame from your eyes, you want to proof strong abi? well. i will still pity you and remove all of the others. my advice is dont act like you can bad mouth because you just dey learn work. u never sabi anything. |
when a woman loves by r.kelly |
when a woman loves by r.kelly. gosh!!! the song dey kill me slowly oooooo, is there any other person feeling it as i am? |
190. who you be sef wey this MOBO444 dey use you insult person? |
!!!!! |
Yorisb u no knw wetin that useless Mobo and me don go through today oh. if u knw ehn, MOBO444. WHERE U DEY OHHHH, IF U BE MAN, COME OUT AND FACE A NIGERIAN GIRL, IDIOT. |
!!!!!! |
which one is the 19ty thing? |
@Reality. see me see this small boy trouble ohhh. @MOBO444 Where are you? i guess ur 1hr is exhausted at the cafe or probably u don dey go do ur bricklayer work or possibly them don pursue you for the cafe. (sighs) |
MOBBO and you dobodobo(sounds like a an alien) ona two no get sense at all. i go just squeeze ona two put inside my pocket. as ona dey do like say dem use pepper rub ona hand wey everytime ona wan type. make ona continue oh |
@dobodobo yeah one of the things am saying. most men dont even talk when their girls scold them. them go just keep quiet like ice water. chicks no dey like men like that. |
so even if i want a descent guy it has to be you this jambyto bricklayer who is looking for 100Naira to buy airtime in one cafe as for me being a harlot, i have told you to ask your MAMA how she gave Birth to you and your sister how interesting it is to be an harlot, as for my english. well u dont know how to spell or type in pidgin. my advice to you, you better learn how to write am oh if not, when they generalize it, u go put that your small Pr.ick for your head dey waka. OLOOKU |
ask your Mama or sister wetin dem do born you, na all of us dey do the prostitution together na i guess thats how you got to know about prostitution i no dey talk to boys wey sperm never ripe so no dey talk to me YEYE DEY SMELL |
see this useless boy wey dey Ajegunle oh. who dash u England? as for dating a girl like me, U WISH? dem tell u say i look like those akara girls or those orange girls wey u dey press bosom? u wey spermatozoa neva mature sef dey come talk to me. u chop KRASE u hear. |
i aint Igbo neither am i 37. so u seem to be the biggest otondo. ITIBOLIBO u see how foolish you are. go find work oh my brother because them no dey give award for nairaland. if i dey lie, ask seun whether him dey give award nothing person no go carry eye see. |
one secret. most women dont like soft men. for me, if my man is too soft, it bores me. we like men who can stand for us. a man who is tough even amongst his friends and most of all, make the guy just correct. |
person wey post this thread, na ur mama, your sister nyansh and those orange girls their nyansh you don see na. so na these ones i list be the black dirty yansh. u be IDIOT all this guys wey get half pr.ick. ona go just come here dey carry people play. |
what should you do? is that a question? i wonder why you should even have a second thought about this sef or has your wife not given you a child yet? well my advice is, stick to your wife oooo, if not u will get married to two women because by the time this ur friend gets pregnant, she will not leave you again ooo |
i think Charice has got a great voice than Beyonce. am not hating here. i love Beyonce but this Charice girl singing Listen in this video is really great. for those of us that knows charice, what do you think? who sings better? Beyonce or Charice? https://www.youtube.com/watch?v=JvXaOCTC6wU&feature=related |
@Safarigirl. now your beefing. show us your picture if you fine reach the Yemi Blaq |
Taio Cruz. born from a Nigerian Father by a Brazillian mother. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 65 pages)