NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:38pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: wah dahhhh ... Like wetin?? Oya correct dat statement shap shap bfor u vex me.... And infact vow dah u will neva repeat all doz ur jaga jaga movement again... Oya!!!!!! dont mind me jare......m getting high on stress.....pele dear.....wat is jagajaga.....i dnt kno d meaning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:00pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: awwwwn dats gud to hear when is my in law coming to visit us na....he juzz throw u giv me like ball, he no even look back again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:33pm On Mar 11, 2016 |
Qutyjoice: Guy, I wnt answer that, yu guys shd talk....Let her know what yu do, tell her where yu normally go to n stop all dz pranks. abeg! i no sabi wetin u mean by "normally go" and "pranks" come again ma......i no know book |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:31pm On Mar 11, 2016 |
Fraih: good...me no wan hear any divorce something with you and jubrealguy o. Bae has gone for some important appointments, its not really easy holding up for him buh its all abou understanding and LOVE. The love in our hearts cannot be shaken even when distance is a factor. divorce.....olorun maje, my Mama no divorce my papa...e no go take my head start. Thank u so much madam, uve bn a pillar.....ti yin naa a da |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:28pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: .. Lwkmd oooo..... Oya come back, come back... . Dnt mind him... Jst pity him...... He is our president, and he is d one dat is onto of d food chain,... Therefor he is our chief... u kno naa... So dnt mind him... u kno i cn do and undo for u.....i can match anybody's eye....i know v left u to fight for ursef during d day, na work make me nocturnal.......infact, i v bn given wife leave in d office today......so does that make u happy? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:22pm On Mar 11, 2016 |
. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:10pm On Mar 11, 2016 |
Qutyjoice: lol....Bibi Na my paddy I no fit shii fun at all, all the same ya welcm.....and pls elp me takia of my fwend. Shalom! abeg, i wantu ask one question....which one is better, seeing ur boo 24hrs in a day + drinking a lot of garri and seeing ur boo 12hrs a day + eating a lot of pizzas and sharwama and chicken............i dey ask cos na d latter my wife dey demand |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:01pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: ... Jubreal (the waka waka guy) u always like to leav ma all by my self ya na.after our neighbours will say i like lookin for u up and dan it's like we will have to soundproof our apartment sef so u won't be hearing all wat dey r saying and dey won't be hearing urs too............as for the tolotolo wey dem call u, iwo maa worry......i dey go meet LogoDwhiz now......i don too dey respect am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:53pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: .. NEIGHBOR!!!!!!!!!!!.... Gush!!! Where did u go to... U left me all alone, and u kno dat jubrealguy can yawo upandan... Therefor, i hav given him back his ring,...... To be single for dis city naim sure pass... shey na paper we wan dey chop ni, person no go go hustle again......u no even dey respect my ring atall.....oya, what happen gan gan |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:48pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: Jubrealguy oya come and let us trash out issues or else..... ki lo tun de bayii |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:09pm On Mar 11, 2016 |
merikims: jubreal mind ur self ooo,y u go talk say my Darling logodwhiz neva see woman before?abi na u wey dey run up n down with fear because iambibi dey show u too much love.lol.abeg my logo is man enough ooo lolz.....una two dey call my baby tolotolo, una think say she no sabi yoruba, una forget say....na omo eko she marry.....smh...i even hear say na handbag u dey use our pressy do say he no dey do anything.......chai!! wicked world |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:55pm On Mar 11, 2016 |
merikims: logodwhiz baby am home! were iambibi wey get mind to call pressy tolotolo? everybody know say u sabi waka find jubrealguy like....*mouth sealed*. u this logodwhiz sef I hear say u like polygamy wella,I ho castrate you b DAT oo. abeg castrate am, dat one.....na hin go make sense.......anyway na love my baby love me ooo, make una no cause wahala ooo. una don hear? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:53pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: wch states u choose? u go just dey everywhere dey cause trouble.........ahn ahn |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:51pm On Mar 11, 2016 |
chai!!! It's good to marry a no nonsense wife iambibi temi nikan, baby...i juzz dey gbadun d way u dey reply everyone wey dey tasi u wrongly buh take it easy on our amiable President, we all know merikims has unleashed the other side of him, pressing his mumu button bt den he's just a man wey neva see woman before...forgive him. Besides, just be ready for me tonight........ale yii ma badt gan, i don miss u daku
Qutyjoice, my unfriendly cum friendly neighbour, e shey gan oo......ile yin o ni daru ooo, oyehomie o ni fe iyawo le ee oo
Madam spixytinxy, u sef know say na whr u dey hardworking b dat........awon elese toothpick |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:19am On Mar 11, 2016 |
√ 1. FUNNIEST/ JOKER..............................Rukkyola
√ 2. BRIGHTEST SPARK.............................iambibi
√ 3. PASTOR OF THE YEAR........................ah no kno
√ 4. CHIEF IMAM OF A16...........................ah no kno
√ 5. THE CHIEFPRIEST OF A16..........,......Shammak
√ 6. MOST HARDWORKING CITIZEN........spixytinxy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:13am On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: Na so. Hope your day went well dear? pressy baba, how far na, i hear say u don dey on top d foodchain nw, how "merryxmas" abi no b ur wife name b dat? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:11am On Mar 11, 2016 |
iambibi: ... Lolz, u hav notin to be afraid of alrighty......God bless the day i met u, let's get to bed....tomorrow's gon b a busy day. luv u so much |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:00am On Mar 11, 2016 |
iambibi: ... Not again...he was only passing by na,... Bsides he's a gud guy,..... Or wait o dnt u trust me again? naaah!! I do trust you but when u marry someone as beautiful as u r, background checks are quite necessary. One thing, there's no good guy in golden city....u no see as all of dem eye dey shine ni? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:53pm On Mar 10, 2016 |
iambibi: ... Lolz.... Dis ur job is somtin else o... . Buh first go and shower den com and eat..... I want to go and sleep,.. Wen ur tru, u should do d same o... U need to rest. o **pats her at the back** u such a wonderful woman......thank u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:51pm On Mar 10, 2016 |
Brimmie: Yeah! And Elephant Grass!  u go dey smoke stubborn grass sef oo, double twale for u ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:47pm On Mar 10, 2016 |
iambibi: ........ Hmm madam spixytinxy..... Dat is not tru are u still talking to this woman.......besides, who is johndanny |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:46pm On Mar 10, 2016 |
Brimmie: Eez like you've been smoking Ugwu leaf abi?  abeg, dem dey smoke ugwu leaf? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:36pm On Mar 10, 2016 |
iambibi: jubreal!!!!!!!!!!!!...... where did u go to., u got me worried o..... ..  twasnt my intention, the Governor came today to inspect all the projects that have bn assigned to my company, and i had so many questions to answer...........please where's my food? we cn talk abt ds tomorrow |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:30pm On Mar 10, 2016 |
HBD to a realG.....witty wittyemi, wishing u long life bro......may God provide u with good health, money, more money and much more money and many much more money. God be with u all d days of ur life....Amen, Amen, Amen.....in jesus name....fire!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:21pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: sori ooo madam iambibi, jubrealguy kukuma dey my shop dey jollificate ah swr....if u use one more sec for ds house, if na to tell ask God for last power to tak kee u.....i no mind. Oya....jade |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:18pm On Mar 10, 2016 |
iambibi: U ppl must ansa me today oooo.. 
[b][/b]WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY WHERE IS JUBREALGUY **looking so tired and hungry** baby where do i start my explanation frm |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:12pm On Mar 10, 2016 |
johndanny: just a glass of water will do tanx. Here is my card call me johnny bravo, God save u say i don tire, i for just put ur left leg for ur left hand, put ur right leg for ur right hand, put u inside cab make u dey go house...... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:32am On Mar 10, 2016 |
MDCCXXIX boboLIL: I no remba oh,,, gimme abeg,, I nid am fr my life God save u say i no hear English |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:24am On Mar 10, 2016 |
Phinity318: respect brother one love........una no dey sleep? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:22am On Mar 10, 2016 |
boboLIL: de. Suffer ursef. Na lol u want make i give u d kind reply CROBBOY give jjj dat year, shey u still remember? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:16am On Mar 10, 2016 |
boboLIL: off which light eh? Mk una no sexchat here oh we dey try hear u bt our door na soundproof |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:15am On Mar 10, 2016 |
iambibi: ... Yep.... Oya off d light.... U kno y? i can only guess......i think we just about to have a great night **lights off** |