NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:25pm On Mar 09, 2016 |
hardie14: shammak how far. where you since na. e don tey o see u ooo, na so so downstairs u dey always dey....how v u been? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:22pm On Mar 09, 2016 |
Qutyjoice: Welcm dear....I love yur name nothing wey u no dey love......u sure say u love oyehomie lik ds?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:20pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: jubreal plz jst leav me alone........ U kno am still angry with u.. *walks away* chai!! and u kno d kind neighbours we get ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:19pm On Mar 09, 2016 |
katerine7: we must win OYO is ur case........i see Blaise MATUIDI tearing the bridge apart tonight Angeli to pin re.........DIMARIA BURAIMOH....awon ti ZLATAN MOURA.........d great dribbler. hehe.......una don enter am today |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:14pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: him no dey do paraga again, abi na by force!!! Shey because u no get bae wey go change u, u wan begin dey vex for jubreal ni?.... Oya its ok...... Dnt say dat again o **sobs**baby, i wrote u over a hundred words and u didn't say anything, we all av our past na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:13pm On Mar 09, 2016 |
Fraiser: my friend so na dis kyn dull man u b, u come turn mumu because u don marry, next tym I go dey google search bfor I choose friend o just sharraaap and gerarahia.........u think say i fit countbd number of times wey i waka go madam spixytinxy shop alone....in d days of blizzydodo but dat one no b issue now **whispering** u supoz understand na, d babe sef neva gbori duro mak she gbori duro first, u sabi me na....o mo mi daadaa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:07pm On Mar 09, 2016 |
I see some discussions here that would probably make my night. wittyemi, iamdynamite, Abbeyunique2 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:03pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: *crying * jubreal, jubreal, jubreal..... U hav killed me...... Wat will i tell my frnds..... ooohh!!! no no no, baby pls don't cry **wipes her tears and put her on his laps** the thing is i used to love a woman, spent a lot on her being the spendthrift that i am, we rolled and dined as tho we were ready to get married tomorrow, then a minister came to hijack her frm me as tho twas a military regime, as a naive young bachelor, I resorted to drinking and spending so much at madam spixytinxy's shop, twas d only way i cud get over it, iya oniparaga travelled......fastfoward....u walked into my life and everything changed for d better Maybe i was so naive and stupid den buh what does it matter.....when I get to see ur friends, dey wud b meeting a very rich, smart, brilliant, intelligent, humble and well educated young man who wud probably die for his woman....i mean....wat more cn u ask for. U can just forget about her, we ain't inviting her over again. Madam spixytinxy, o da wipe baby oku ti gba cerebrum wole si medulla oblongata yin abi.......i forgave u for hardie14 buh nt ds time, e ti te lowo mi.....after spending so much in ur shop........Abbeyunique2, shey u see madam, she juz dey make my woman cry since mrng ni sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:41pm On Mar 09, 2016 |
wittyemi: You voted for Buhari not because you genuinely wanted him,you just wanted a change in government not even minding the kind of change they are bringing; (I voted for Buhari too). Do you expect him(PMB) to tell you the reason he joined was to islamize Nigeria? Well let's not drag the matter any further. God Bless Nigeria fa...Ilu wa Koni baje ooo WITTyemi, think abt this for a sec, if PMB wanted to islamize Nigeria, why didn't he do it in 1984 and 1985 when it would av bn so so so easy.U talk Islamizing a country of more than 170million pple where the ratio of xtain to muslim is abt 1:1. Hell........naah! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:34pm On Mar 09, 2016 |
Ellanaire: Hi guys.. Here I am making a formal introduction My name is Ella Studied International Relations Graduated 2015 From Oba Awon Universities  Chose Abuja,Kaduna, Lagos and Akwaibom respectively I got Akwaibom..hoping it changes u r welcome beautiful |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:34pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: .. Yeeeeeeeehh!! Ma own don finish.....so jubreal na ologogoro.. Shey make i park out ni  lol.....babe, we talked abt critics and controversies.....ds is time to show them d strength in unity.......why cant u just take a deep breath and imagine how uve changed my world |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:16pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy: ehn ehn. Who b d unlucky lady ooooo lol cos anybody wey marry ologogoro like u no get any luck ooo madam, bygone is bygone....so would u put on ur good manners and be that warm lady you are supposed to be |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:14pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: ... Lolz... Awwww Tnks dear..... I hav not o... I guess we gon invite her over one of these days, prolly weekend.....she's a very prominent citizen, d wife of an highly respected minister, don't worry, u will get to talk to her. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:04pm On Mar 09, 2016 |
iamdynamite: he didnt join because he wants to islamize nigeria,that is far from it,he joined because he wants boko haram to be a thing of the past,do you know how many christains and muslims alike those bastards have killed,pls we christains should do our research well before saying things that could throw the nation into turmoil.i voted and campaigned for buhari despite our religious differences and up till now am not disappointed i did. an intelligent discussion, m sure dats wat u guyz are gon call it......i just hope it doesn't divide us |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:01pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy: se u don marry ni my dear, oro po ninu iwe kobo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:00pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy: heard wat? the latest news in golden city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:59pm On Mar 09, 2016 |
hello babe, i see d rays of d scorching sun all over ds country, i think it's high time we started leaving ds country so someone wee not go and die of dermatrocilia of the skin.....so I just booked a presidential suite at burj al Arab pending the arrival of the rainy season cos my own iambibi doesn't deserve ds so called deematrocilia...........meanwhile, av u met madam spixytinxy. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:51pm On Mar 09, 2016 |
madam spixytinxy, have u heard? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:14pm On Mar 09, 2016 |
Fraiser: wetin I do again o i juz dey hail u..........lol. How u dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:17am On Mar 09, 2016 |
vingeophysicist: pls help me see the future the Seer will be back in the city on the 24th of march |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:04am On Mar 09, 2016 |
vingeophysicist: how do you people knew where you where posted to We saw the future |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:23am On Mar 09, 2016 |
dedicating this page to my one and only, arewa aponbepore mi iambibi MDCCIII Sent4rina: E be lik say i don dey tink am o. Hwfa, show stil dey? u no even reply d gud morning, u dey ask if show still dey........which kind show, abeg. How far u na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:21am On Mar 09, 2016 |
Abbeyunique2: but..... *complete am nah, make the guy find another bus go lagos merikims: really?I really appreciate ur love.thank you lmao, guy u wicked oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:10am On Mar 09, 2016 |
merikims: mhen free eaglevision for me ooo.the hustle is real n thight.ghdam dearie there's always a payday for every hustler sha. hope twas great night sha. I see my presido LogoDwhiz is abt getting on top of the food chain |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:03am On Mar 09, 2016 |
good morning everyone, pls where can i find madam spixytinxy, SC31 and folabiBret |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:01am On Mar 09, 2016 |
iambibi: ... Mmmmmm...... Dats ryt...!! good morning my very own goddess....do u know u juz threatened me. What if wittyemi had been fraiser....now u got me thinking |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:23am On Mar 09, 2016 |
iambibi: what!!! Me? Sweet? u wan make jubrealguy pursue me comot frm house abi..... Ur plans no go work.... No worry OYO WILL BE YOUR CASE by d time my jubreal brk ur leg for u wey u dey use chase babes upandan... .. Na dat time u go bcom d real night CRAWLER.... Oya gud nite... Expect ma lawyer tomoro.. no baby, we don't need to go legal, it wud b a waste of good money. Mr eaglevision, shey u know i use to respect u b4b4, don't lemme match ur eye oo......I know ur babe hustling spirit would need dat eye....abeg juz comot ur hand for my marriage A word they say is enough for the wise |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:20am On Mar 09, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:15am On Mar 09, 2016 |
iambibi: ... Dat is d same controversy u told me abt na... Truth is dey want to scatter our marriage... Buh dia planz will not work!! ooohhh! I see, dem juz dey fire catapult of envy, abi? I expected it.....luv u so so much |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:56pm On Mar 08, 2016 |
iambibi: Hope does ones nominating innocent iambibi can see very obviously dat am a happily married bae.... *shouting it loud so dat Oga MUGU wee hear* bn wanting to ask y u are leading in that category. Babe, am i safe sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41pm On Mar 08, 2016 |
iambibi: Jubrealguy if u want to go to bed come lemme bless u bfor u go to bed o...... U kno i will alway be ur Guardian Angel...  yes ooo, dats quite important.....plus a kiss. I can see oyehomie and Qutyjoice have finally agreed to our terms and conditions. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:34pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2: guy u 2much o, u sabi write conc English, u still sabi conc pidgin. oga tripple boate for u aazziinn |