₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,280 members, 8,421,154 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:55 PM

Toggle theme

Jubrealguy's Posts

Nairaland ForumJubrealguy's ProfileJubrealguy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 89 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:16pm On Mar 13, 2016
Qutyjoice:
while( ( error = someFunction( ) ) != 0 )

; // Empty loop - Does nothing forever, until someFunction returns a zero

; // So what is your p in me looping 9 times continuously

printf( "error = %d\n", error ); // After the loop. error must be zero and please I don't have your time.
oyehomie, dem wan use programming collect ur babe ooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:04pm On Mar 13, 2016
arrhenius15:
grin $Jubrealguy=100; while(Jubrealguy_rants<0) { echo ("Keep ranting bro"wink); Jubrealguy--; print_r("Happy Sunday"wink); }
same here, but una dey make me feel lik say my fone don spoil
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:15pm On Mar 13, 2016
#ori <gbogbo> yin ..,,>>ti#>. daru /* e ti yaweyrey */ int . arrhenius15; /* ati quityjoice */ { printf("a=idiot: ℅ a=arrhenius); a + a =>qutyjoice<< }while( 2a= double idiot#!>>>; una beta stop#/// * before *'// i >> vex }
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:52pm On Mar 13, 2016
iambibi:
... Alryt.... Jst relax and it will be ready in a Jiffy.. Luv u too...... Chop kiss
**kiss chopped and staring at her backside while she leaves** Baby, only u have the right to kill me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:35pm On Mar 13, 2016
iambibi:
... Yes ooo..... And i will always treasure doz lines..... R u not hungry yet... Ur food is ready.. Or should i bring food salad and leav d food later
salad bawo......all i need ryt now is amala with efo riro minced with some ponmo and eja yiyan....i so much love u......olohun gbo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:27pm On Mar 13, 2016
Fraih:
cheesy cheesy

Hey! Did someone go into my profile, quoted my personal text? shocked But dint like my picture undecided
I guess he missed d most important part
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:08pm On Mar 13, 2016
iambibi:
..........oga am a lady ooo..... I no sabi toast babe, *evn the pick up lines wey jubrealguy use for me i don forget am ooooo...... buh nevertheless, anyone u sight shaa jst halla me, I will definitely prepare a fruit salad dat will capture her soul for u wink... Therefor Gud luck on d ULTIMATE SEARCH!!!!
those are very expensive lines oo, let him goan look for his own oo......
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:06pm On Mar 13, 2016
Oyehomie:
No mind sirguy jawe....
Tnx for representing.... Hw service nah
service make brain oo........holy spirit was around today, urs?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:32pm On Mar 13, 2016
iambibi:
... Lolz, Chaii jubreal, oya return dat panadol to the owner, no drink dat panadol for our neighbour headache......
u know..... just being a good friend to oyehomie
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:28pm On Mar 13, 2016
sirguy542:
jubreal...ok...guy..Even though am single I no dey look person wife oh! I just dey admire the perfect creation of Almighty jah...Na rukky b d only married woman 4 dis city wee I wan conner before but that was when her brain still dey normal no b now wee she don kolo.
anywhere i see dat babe film.....e dey b like season film, i no dey fit watch am finish.... i. see say u dey fear sef, u no fit complete am rukkyola make she no reason ur mata.....lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:11pm On Mar 13, 2016
DTOBS:
Yes, wetin happen?...we were seriously busy and you can see from her panting that I won the match convincingly.
sha dey win match small small.....make u no go kill person.....apayan
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:07pm On Mar 13, 2016
sirguy542:
Now I know why Oyehomie no allow you reach ground for Nairaland before he grab you..... U too fine jorrrrrr.
sir..ok..guy.. what are u trying to do....taking style style to carry my wife's friend, my padi, my padi friend, neighbour wa......if i descend on u.....u go think say na holy ghost dey vex for u.....oya waka go dat side
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:00pm On Mar 13, 2016
iambibi:
... Haba my baby,.... Carry cane upandan for wat na.... It was our neighbor i helped notin more, mean while hw u na, and wat do u have for ur lady
there's ds place av bn wanting to take u before we had dat marriage brouhaha den......I'd be taking u there by sundown....somewhere we can just start our lovey dovey afresh...till den, be on ur best behaviour cos i cn c our neighbours are already back from church and dey cn lik to cause trouble.......

My love for u is just so immeasurable and unwavering, Mo nife ee dakuu
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:52pm On Mar 13, 2016
DTOBS:
Chommieblaq mi daa,? Sweetheart, where are you? Am missing you!
Your love is gaining more and more weight in my heart day by day!
Sweetie mi am in loveeeeeeeeee
d babe don complain oooo.....say u no allow am sleep...no go kee person ooo

happy sunday
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:42pm On Mar 13, 2016
iambibi:
Jubrealguy deariee, hw was service today?
My darling neighbor Qutyjoice hw was service today?
Oyehomie my neighbor's hubby hw was d service today?
I jst hope none of u slept in church today oo grin
even if u wan sleep.....dose ushers cn av sharp eye..ehn! I bn dey call u make we go church bt i dey see u dey carry cane upandan, i cum dey wonder who my wifey wan beat for ds kind sunday
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:55am On Mar 13, 2016
merikims:
fyn love.
happy Sunday to u too.
na for inside church una dey do all ds one........smh...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:06am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
happy Birthday to u ma'am, may d Almighty God provide u with a sound and perfect health with plenty money........continue shining in His grace
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:58am On Mar 13, 2016
Rukkyola:
Dat my husband no dey hear word daz y. D guy just run live me with belle.i want to teach him a lesson. Gud morning
abeg....no pursue am comot for GC finally
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:22am On Mar 13, 2016
Rukkyola:
Abeg carry cane wen u dey go. Help me flog am if u catch am with another woman. Imagine because I tell am sey I get belle, na so he run away
lmao....u wan make ur neighbour help u flog ur husband.... lol.......good morning
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:11am On Mar 13, 2016
Chommieblaq:
***Panting *** damn busy
pele...sorry,don't mind dtobs, he doesn't know more than that
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:06am On Mar 13, 2016
Good morning to every citizen of golden city

Special good morning to iambibi, the queen of my heart and mother of my unborn children...........oya wake up, let's go to chirch
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:48am On Mar 13, 2016
Chommieblaq:
[quote author=jubrealguy post= Lol
i tot u just called dtobs in, u guyz should be busy by now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:27am On Mar 13, 2016
iambibi:
yes boss..lolz
sleep well beautiful
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:09am On Mar 13, 2016
iambibi:
yea baby.. Lolz cool
I must to hear everything before april 1 then
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:51pm On Mar 12, 2016
iambibi:
.. Y not, ofcos we will meanwhile, add hausa to dos languages u mentioned... Lol
of cos, hausa is a major too bt u said 3........wait!!! u can speak hausa too?.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41pm On Mar 12, 2016
iambibi:
the 3 main languages grin...
M guessing English, Yoruba and Igbo.

Besides, ain't we going to church tomorrow?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:38pm On Mar 12, 2016
iambibi:
hony stop dat joh!!! U want to drink panadol for anoda pesin's headache??... Oya come back...
lolz......no mimd me jare.....besides, how many languages can u speak?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:21pm On Mar 12, 2016
Fraih:
[size=24pt]Fraiser dear, My Twinnie, I Love You. [/size]
kiss kiss kiss
You understand better.
i will run back to it, break my own back.....in fact, i go pieces am cum leave am for dere.......u kno wat m talking abt...ur signature
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:00pm On Mar 12, 2016
DTOBS:
Chommieblaq is calling me inside... tongue cool
ehn ehn.....ah no know.......oya run go inside before she say she no dey call u again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:20pm On Mar 12, 2016
iambibi:
.... Lolz... Haba deariee.... U want to tell me nw dah u dnt kno dat am igbo... .. tongue.. Abi na evrybody wey dey here must be yoruba??...
dnt mind me, i was just trying to get in btw d convo...... I'll need to start taking igbo lang lectures make dem no take language carry queen comot for my palace
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:17pm On Mar 12, 2016
DTOBS:
My people My people
It's been a long day with you all my friends...
Bed is calling
who dey sleep for ds kind time
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:49pm On Mar 12, 2016
iambibi:
my dear, a di mma oo, ke mgbe otutu, ked'ebi je kwanu
abeg, what language are u languaging ooo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 89 pages)