Justloveme's Posts
Nairaland Forum › Justloveme's Profile › Justloveme's Posts
brefo2: Why evuls. I shall report to DIllish's fan club oo. Please vote Dillish ROA as well. The expectation of romance between her and Melvin even if nothing happens will pique viewers' interests and get Melvin more fans. The love story between two people who face obstacles in the form of a best friend who likes the guy and a rich boyfriend whom the girl owes everything to. Will they give in to their feelings or will they be strong? You get my point? It makes Melvin look interesting |
by d way i think say dis site na for only 9ja before oo why all dis other country com register here nw .abeg make una go form una own website and leave nairaland for we 9ja abeg una. |
i don vote five times for dillish since morning and it feel good. |
ozodigboo: Thanks guys for all d passionate debate. if we keep on like this, d debate will continue till saturday, and pokello will get naija votes.thank u my broda abeg help tell does wey dey watch bba without understanding how d game works |
miss sparkle: VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY,VOTE FOR BASSEY. |
does wey dey vote dillish pls like sis post so dat we go knw how many pple dey for her so dat pple like us go fasting our sit belt along side aggressive voting for dillish.make una join me save melvin for future by voting dillish |
vote dillish oo i tell una oo does wey get sense go know why we need namibia vote. |
vote dillish for strategic reasons pls dont split vote if not zimbos will collect naija vote from us oo pls b wise. |
dre11: Bassy in one of his statement yesterday says dat less than 5% of the population have DSTV & out of thoes that have it 20% knows one or two things about BBA.nice point hope others see same thing |
na am sooooo confuse who una say make we vote for nw.abeg time dey go abeg we need stragegic advice not becus we like someone. |
zandilicious: @justloveme, IMHO, NEVER z a very long time, Dillish is here for one thing and one thing only, TO WIN THE MONEY, If Melvin is standing on her way of winning the money, she will surely nominate him. That gal said she want a house for her and siblings, friendship and loyalty wont buy her a house...just sayin. VOting Bassey n Dillish thou.i get ur point for now we need to gain dier trust . |
finally bassey avatar don comout so na voting start. |
biggie just send say all vote cast for web and wap as being nulified only sms na dey work now untill retify bassey avatar. |
THE AMAKA: Now that i think about it, what is the guarantee that SL will return the favor? This is the same country that has wayo wayo voting patterns from week to week since the beginning? I honestly believe we got SL through the aggressive voting because not many of them vote to begin with.true talk at dis point in time we need thier vote later |
pls ethiopia na 4 dillish oo dey get namibia back since d begining and also we need to vote for her too oo cus we need dier support later o |
pls lets return favour to dillish oo we need dier vote later oo pokello will never vote for us if melvin is up pls use ur sense well oo. |
pls lets do it for dillish.she must not go dats one friend who will never nominate melvin when dere is other option |
thanks to all of u who put effort in voting for melvin i appreciate all of u. |
aodis: Why camera just dey focus on melvin? Me dey fear o! Cos na so dem do hakeem last week!dats why we need to do overnight voting for melvin |
abeg make una continue d update for d party we no get light for our side. |
i hope u guys are still voting oo,not just discussing alone today is d last day of voting.pls continue voting |
stop fighting pple start voting nw.melvin needs vote pls |
hey guys hope ur voting melvin just got an update dat melvin is having a battle vote with dis people in dis countries,namibia melvin - pokello,tanzania melvin - annabel,ROA melvin - .pokello,sierra leone melvin- pokello.pls we need to double our effort before melvin is left with only 9ja vote. |
i think melvin made a nice move now his fellow hm will respect him for dat.pls lets start voting melvin |