Kapeter's Posts
Nairaland Forum › Kapeter's Profile › Kapeter's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 68 pages)
You can easily confront the police, kill them and set their van on fire but at the sight of ESN/UGM all of una dey tremble. hehehe. Make una dey play o |
Yankee101:When you don get your own organisation, You fit dey allow any staff commot without proper resignation and dropping your organization property wey go dey dia care and proper handing over. mtcheew |
Bro, if na preaching be your calling kukuma resign from NA and face your calling fa. I too hate nonsense like dis |
Useless government. You nor fit protect people from UGM you still dey seal dema shop for obeying UGM more than they obey you constituted authority. Give them security maybe dem no go open the shops. mtcheeew |
Craddock:Typical him tu lie supporter. Many ministry workers have been there since the days of OBJ PDP and rose in rank under every other president or party. Well make person explain how the world revolves to a snail is better than wasting time with him tu lie supporters. ![]() |
Ondoterrorist:Na em Madueke nor join APC wey dey make her feign cancer up and down. Oga be like to read and understand dey hard you small. "The ministries guys nor dey do politics, dem nor be politicians". All politicians na thief irrespective of party affiliation. You nor fit tell me say Wike, Ugwuanyi and other past governors of PDP nor steal like Ganduje and other APC politician. |
Craddock:Nonsense andingredient. Alisson Madueke, Stella Oduah all self na APC now. mtcheew. People wey dey chop dis money are mostly secretary and ministry workers, dem nor dey get party, dem nor be politicians. Many of them outlived many presidents and party. mtcheeew. |
Person sha must dey somewhere wey don prepare him table to chop peoples money sha. EFCC just dey dia dey mumu demselves. Na on top boys dem dey fit flex muscle. Everyday wahala for dis our beloved country. hehehe |
Be like make him car dey stuck never dey tire dis one. Dey blow grammar up and down, nor go fix roads, dey dia dey shout federal roads. Federal government wey nor even know which of the roads make dem pick first. dey play. There was a time, Benin-Ore-Lagos road was so bad that Mimiko had nbo choice than to fix it with state funds, he couldn't pay salary for few months because of this untill the FG reinstates the funds. Make Obaseki dey dia dey blow grammar for Edo people make dem gather dey suffer together. hehehe |
SpatialKing:Omo nna. No part of Nigeria has any free education. All federal schools have uniform or close to fee right since the day regional government was canceled. Every FG unity school students pay tuition, same as Federal uni, poly and colleges. I know many of you don't undertand the differences between Federal owned and state owned. Every states have different ways and models for their education sector. Una go open mouth wa a a a a a a a a a |
Government don too over pamper Nigerians na. Dem nor wan make ASUU dey strike again but dem still nor want make ASUU dey generate and be totally on it's own and run things. Dem go say education nor standard but dem still nor wan pay for the same one. Las las na kids with connection full dis Federal universities, normal normal na poly and college dem dey push kids from struggling home before. President Tinubu should continue to purge and rid the country of all those unnecessary subsidy. Let the country breathe abeg. |
Depriest2020:Why not. If they can clone the late muhammadu Buhari who died in Saudi hospital and was buried in same Saudi and replaced him with Jibrin el Sudani who has now retired to his Sudan after he completed his tenure. May we not be as stupid as the wisest in their camp. Nigeria can never deceive us again. never. ![]() |
BOYS2MEN:Person with first hand information dey try give you info you still nor wan learn out of hatred for Tinubu. God go help you o. hehehe |
Hmmmm. Thread of sore losers by a sore loser for fellow sore losers. May we not labour in vain. Amin |
misano:Cry bro. No one cares |
misano:Maybe y'all should learn politics 101 from SW then and stop whining about like a baby. |
DMerciful:Y'all can go go kpoofff, SW care less. Go and engineer the rise if e sure for you too. Sore losers. |
mrvitalis:Mr power to the north Yoruba is not your mate. Put some respect on our name. Since 1999, we've been there one way or the other. The last time we gave jonadaftttttt chance to rule and said we are nothing, he was disgraced out of the villa. Even though your mind and soul was for your brother him tu lie, you were screaming power to the north thinking that's the only way to oust Yoruba (The nation blessed by God Himself) out of things but today you are here lamenting, gnashing almost every day wishing and hoping for the day the blessed tribe would return to opposition. We built the greatest economy out of Cocoa while in opposition bro, we were not whining or crying it is time for Yoruba presidency. Na men went to work. Anyway keep wishing for the downfall of a blessed nation, na you go tire. Talking about goodwill and hypocrisy, whatever you like you say, you are a typical ibo man filled with hatred and envy for the common Yoruba man and by extention our blessed land so no one cares what you take seriously about us or not. You didn't take us seriously, Jonadaffffft was ousted and a Yoruba VP enthroned and now a Yoruba president. ![]() |
[quote author=Justiceleague1 post=124249576][/quote]What's with the mention. Everything alright? |
Supremos:gidgiddy anambralastson, ESN go chop dis one raw, go rape dem wives for their matrimonial bed after like dem do those military couple. ESN a.k.a unknown gunmen abi sorry, Asari boys, abi sorry, DSS boys, no, Buhari mercineries abi na Tinubu boys selfnor be anybody mate fa. |
nnewi, the home of billionaires. beautiful el dorado ![]() |
Beautiful city like their last born always show us here. ![]() |
9jahotblog:Which Ogun state bro? That cursed useless state with the most useless set of leaders i have ever seen. |
obembet:Or maybe rather buy the team. ![]() |
OloYeOfEgbE:Akpu muncher, i will never pretend to be what i'm not like your blodas from that erosion region. "I'm from SS but" gang ![]() |
OloYeOfEgbE:Pained akpu muncher Truth always hurts |
Even before opening, i don know sqay na one South West school student. Na here we dey develop everybody. God don too bless us. Even our amiable vice president na product of prestigious University of Ibadan. If you wan succeed or make am in life, just come Yorubaland. Na the abroad of Nigeria and Africa be that. hehehe. Almost all the legit billionaires in the yeast and north had at least a primary, secondary or tetiary education in Yoruba land. The most blessed land there is in Africa. |
Justiceleague1:Yinmu. with my one million and one monikers. Mods dey play Sometimes i just love lowkey thuings. Read and pass. |
Ogbeni stop being emotional..You nor even sabi quote well. Pained akpu muncher. Yorubas never have any problem giving freedom to people that are never part of us. The wqhole world knows the "we SS/SE group. And stop lying, Adaka Baro only wanted out of yeastern region and never from azukawere one nijeriya. Stop lying. |

