KappGODSWILL's Posts
Nairaland Forum › KappGODSWILL's Profile › KappGODSWILL's Posts
azmanaty02:see mumu, like say d tailor no b governor for 8 yrs, una mumu sha i swear, it's neva allowed?because obaseki na God now,someone u didn't even knw 5yrs ago.someone d so called tailor put in dat chair. D type of comments some ppl make ehn,u go even dey shame to reply dem. |
osazsky:sharrap you,for dis Benin wey i dey? Abi na benin republic,road projects ke,he did well in education sector,buh dnt u mention any road abeg,no try am. Take u days abi 30secs una too dey lie abeg nd i hate it,if u wan support am,no wahala,buh no come here dey lie,dats hw i read here dat 1 pdp man said obaseki has performed more than osho,wen we all knw how osho worked in edo,1 idiot is now trying to comapre his achievements with som1 dats been der for less than four years,now even saying he has performed more than osho,just imagine. U guys jxt keep trying real hard to deceive yrselfs,iyamu might not get d ticket,buh whoever apc brings will win edo,then and there reality go hit una real hard.and not 1 tin una go fit do,than to enta bed cross leg log in nairaland and Twitter they wail say democracy is dead,that's all. |
Slawormir:u see ehn,you dis particular person, i dey soo eager to see wetin u go post wen apc win,i go run come nairaland because of u dat day |
LudaChriz:shut up! No be only Edo people, mke una jxt dey deceive una self sha, d way result go shock una ehn. |
Y'all should shut the eff up!!! The man's death has nothing to even do with politics!,na so una mumu 4 here?? A crime that needs to be investigated, it's on nairaland only because,a politician is his son in law, which 1 b all dis blame kabaka,blame obaseki,blame,tinubu,blame osho,signal has been sent, nawa oo,naso una mumu 4 here self?? Ah! |
AstralBody:see why i talk say all dis obaseki supporters no be edo people,see wetin persin dey talk? Smh |
You guys don't know when to give up sha, from edo is not lagos,to obaseki is pdp, wen apc wins on election day, it would be obaseki was a fighter.mumu ppl dah knw nothing na dem full dis nairaland, b4 obaseki was disqualified,i said it on 1 thread dat this certificate,you all are jxt ignoring,thinking its jxt some mere allegation,is exactly what dey would use remove him,buh una stilll dey talk,obas will remove osho twice on election day.now dat election he nor even reach to contest.osho left obaseki to keep running up and down for indirect and direct primary like mumu,thinking say na dat osho 1 use comot am,e shock am say e no even reach,dats hw smart osho is,nw he's directly out of the party. And yet ppl still dey gv am hope,person wey no get political stand for edo state. |
You see 1 thing about these obaseki supporters on nairaland,una no wan gree look the big screen,u guys are jxt soo confused,wen obaseki was giving it to oshiomhole hot hot,attacking him from all different angles,almost oust him if not for the intervention of buhari and co,oshiomhole would be long gone by now. U wer all praising him,edo is not lagos,bla bla bla,obaseki would bleep oshiomhole up anytime anyday,twice on election day wey 1 dumb guy 4 here dey always talk, small uppercut now,jxt 1 oo,1 uppercut wey oshiomhole give am,una dey vex,dey insult am,so is it dat u guys wanted osho not to retaliate back??, look urself up and down,talk true,if na u,u no go do pass osho? Be honest with urself dnt be an hypocrite.i stay in benin here,any benin knows obaseki was single handedly picked by osho against all odds,against his own ppl,nobody knew d ingrate b4,obaseki didn't talk during campaign,osho did all d talking for him,iyamu would have easily won if not for osho,then omo guy sit for governor chair,he turned God.he big pass person wey install am,der issue would have easily been resolved,osho was ready for it,but obas feeling how powerful he is,boycott all of dem.now God in heaven don dey teach am lesson una dey para,buh wen he dy do e own,u guys wer supporting him.he tried to remove someone who put him in office from his office and failed.and una dey vex say d oda 1 dn comot am from office,hw does it even make sense? So u guys jxt wanted osho to forgive and forget? You ppl are not being realistic,na craze dey do una i swear. And for all those always fond of saying, edo ppl are behind obaseki,stfu! And speak for ur lying ass only,which edo ppl? Even ppl wey dey work for obaseki,dnt like him!. Naso una jxt dey gv am yeye hope,d guy is finished politically. If he goes to pdp na cruise dem go use am catch. |
we will all watch nd witness hw obaseki will b humiliated out of office,e go b like film,u see dis certificate saga,dat eveyone is taking so lightly,we will all see d kind of stunt it will pull.na mouth everybody go open.u see d way oshiomhole dey plan,e waited till dis very month to bring dis out,meanwhile mr governor has been making noice for over 2months,osho didnt say 1tin.politics na sense dem dey use.d tin go shock am.d guy wasn’t wise at all,e too mumu.ppl wey no vote 4 am,na dem full govt house. |
If only you guys knew obaseki,i swear y'all will hate him.but let's see how things will pan out.if u live in Edo,and still think obaseki has a chance,holding ur breathe for him to win,trust me,u'll start hallucinating soon,and u knw what comes after that.,obaseki been try,but i dnt blame him,he's advisers are the once to be blamed,dude bleeped up big time.,if he had been wise,and behaved like a politician.walahi,nobody 4 dare follow am drag dis second term.general election wouldn't even had been needed. |
its really a shame that some people u think are wise,will actually believe this thing,but at the end of the day,it was meant for them to believe.u dont even need nuch knowledge to know that this is full of crap,take for example.the suppose blackmail the money he allegedly embezzled,try to find out if its true.if there is anytin like dat at all,if there isn’t even a slight proof of dat,why believe the rest of the story?they are all just trying to discredit comrades name,dats d sad fact.u think if oshiomhole wanted,information he’ll have to go tru taiwo? this idahosa bashing comrade rn ,is actually closer to comrade than the COS,but u guys wont understand.his resignation had nothing to do with dis crap,i know for an actual fact,it had nothing to do with d feud btw comrade and obaseki,nothing at all.it was more like a disagreement btw taiwo nd obaseki over his responsibilities as COS.but still,i dont expect y’all to blive,its easier and d story is much sweeter involving comrade.nigerians are so easily manipulated.nd u wonder y we have bad governments. |
Not when the father trains the kid with d mindset to hate their so called mothers,or still the father marries a better wife that turns into a better mother, trust me no kid will look for that deadbeat mum Fountainofyouth: |
elektra:Aunty abeg shut up,u've been talking trash ,sound like a teenager..marry rich man,they will happily take d kid primarily without ur permission,and u'll nva set ur eyes ever on dat child,mumu. U nva marry u dn dey reason divorce, olosho |
If you stay in edo,and u knw oshiomole,u'd knw its jxt a matta of time for obaseki,all dis he's doing is merely initial gra gra.u cant fight oshiomole in edo state.dats jxt d hard fact. |