Kaypriince's Posts
Nairaland Forum › Kaypriince's Profile › Kaypriince's Posts
1 2 (of 2 pages)
Ooh I see Hazard see enjoyment he come lazy....what a flop�� |
They will deny it since no video evidence,the way these people chase vehicles along that axis is crazy,all this are just to collect bribe from the drivers,bad news every time nawa ooo....Rip kids |
He b like say I see Hazard among the protesters �� |
This countries put their citizens as there first priority,not like Nigeria where the leaders doesn’t care about it’s citizens,they’re all reacting to the ban cause it will affect there holidays,stupid people |
Joshua is a lazy boxer avoiding the tops guys claiming the money on the table is not right,you already made a lot of money go for glory |
This Ife media just wan cover the story with different write ups,God go punish all of una,dem no believe say d guy get person wey fit find am after he’s killed,plz always tell someone ur whereabout it’s important. |
Efcc are thieves,no warrant from the court,they only come to rob you of your valuables at midnight,they can’t appear during the day,it will be total face-off with them. |
See d small bridge a whole state government Dey celebrate,Na God know when this country go make sense,wetin local government suppose close eye do |
Na because say he man no carry olosho for d hotel when he lodge na him make dem quick fit trace d matter,dem for lie say na olosho kill am,men should reduce d way dem dey quick Dey find olosho anytime dem lodge for hotel....no where is safe in Nigeria anymore,to use toilet sef snake go bite ur yansh |
The money she asked from her husband is too small,u come go stay inside thick bush because of 50k |
Na d result of too much renovation b dis to get many rooms or flat available for rent |
1 2 (of 2 pages)