Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 2:20am On Jul 16, 2008 |
If you reach one more day inside before dem born you , u for be de n de |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 2:19am On Jul 16, 2008 |
cool down make u take your dose , Dopemu |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 2:17am On Jul 16, 2008 |
so you dont the diff btw when u write 2006 and 2007 hen ? this boy don waiste 4 years for Uni , its a pity |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 2:14am On Jul 16, 2008 |
Okay return of Abija wara |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:13am On Jul 16, 2008 |
Akanni u r stupid |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 2:12am On Jul 16, 2008 |
OmO Market don change oo , as dem increase fuel , controls don increase .the koko oo |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:11am On Jul 16, 2008 |
Thank you Joob |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 2:10am On Jul 16, 2008 |
Man price don high oo whe u comot ghana ? |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 2:09am On Jul 16, 2008 |
Just wait , shebi u be dey form shawn michael , abi , |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:08am On Jul 16, 2008 |
Chei my mouth , OmO u dey price .and you go soon pay , wait make my babe wake up , @Abby |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 2:06am On Jul 16, 2008 |
West land -West Legon , Not far from your school if na University of ghana u for grad .osu and those place wey u mention , na where u dey carry those controls abi ? Okoro |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 2:03am On Jul 16, 2008 |
I know wetin i go do for you , Just wait for me , no run oo |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 2:02am On Jul 16, 2008 |
Now u r talking mobile bed , you mean your dunlop slippers and your rag jeans abi ? |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 2:01am On Jul 16, 2008 |
I aint your enemy ,I aint your friend , Im your teacher |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:59am On Jul 16, 2008 |
Im just trying to help , cos e go tey small b4 u get chance , 14 in a room |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 1:57am On Jul 16, 2008 |
During Awolowo time abi , I dey Live for West lands Accra Ghana |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:56am On Jul 16, 2008 |
Momma no dey here , Im fucking single living alone man , you wanna be my flat mate ? be my guest hommie |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by Kays1(m): 1:55am On Jul 16, 2008 |
omg !!! ;d |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:53am On Jul 16, 2008 |
Me Olosi , i no go curse you , But , dont make me |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:52am On Jul 16, 2008 |
its a sorry case for you , little man , have a terrific night if not na u sabi |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by Kays1(m): 1:51am On Jul 16, 2008 |
May your myserable soul rest in jaku jaku |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:47am On Jul 16, 2008 |
Im sorry for you |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:46am On Jul 16, 2008 |
u sick no be small |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 1:40am On Jul 16, 2008 |
And where u come dey now ? Cos i resemble your school mate abi ?  |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:39am On Jul 16, 2008 |
Bingo sleep |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:38am On Jul 16, 2008 |
Mad man he don miss Celestial church of christ |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:37am On Jul 16, 2008 |
Oya Beg ? |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by Kays1(m): 1:36am On Jul 16, 2008 |
HISS** He cruise the fucking control , ode clemcy lol |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:35am On Jul 16, 2008 |
OYA shout HALLE ***** |
Jokes Etc › Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:34am On Jul 16, 2008 |
WHAT DA Bleep ON YOUR FUCKING HEAD, LACK OF RESPECT |
Jokes Etc › Re: Righteous Adam by Kays1(m): 1:33am On Jul 16, 2008 |
All rounder , Na me be dem papa , incase u never know |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways Stori ?(found It Funny So I Tot I Shld Share) Enjoy by Kays1(m): 1:32am On Jul 16, 2008 |
God help you ! |