₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,494 members, 8,422,319 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 06:41 AM

Toggle theme

Kays1's Posts

Nairaland ForumKays1's ProfileKays1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)

Jokes EtcRe: A Lawyer's Way Of Helping The Poor! by Kays1(m): 10:41pm On Jul 15, 2008
prevent candy , candy chews ,candy this that , **Hiss** , No mind dem jare chew gum
Jokes EtcRe: Righteous Adam by Kays1(m): 10:40pm On Jul 15, 2008
No dey conclude like that Munmun @Jeovy
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 10:39pm On Jul 15, 2008
@Ess Dem tell you say i no fit carry my wife go anywhere Wey she won Chop , anyway as for Kenke , Idea dey inside your talk but tell you what ? on our wedding day Gon Gon Aso
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 10:17pm On Jul 15, 2008
Who be ben ? u no dey respect na your mate ? Next time Uncle Bens rice
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 10:08pm On Jul 15, 2008
**HISS *** ON U JEOVY BOY .BOMBO CLAAT ANSWER MY BABILON QUESTION , DEFINE ASHAWO AND TELL ME HOW U WERE BORN ?
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by Kays1(m): 9:48pm On Jul 15, 2008
I beg Who help me see Abby ?
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 9:41pm On Jul 15, 2008
I said it , Dem don dey come one by one , later 2 by 2 , but before una complete , God don join me and Abby , *hiss**
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 9:38pm On Jul 15, 2008
Umm dem don come Olofofo ppl , , Dont spoil my matromonial Home oo **hiss**
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 9:36pm On Jul 15, 2008
Define Ashawo And tel me how dem born you , ?
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 9:09pm On Jul 15, 2008
No joke baby hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 8:56pm On Jul 15, 2008
But dem no dey write am for profile if you are single or not , you could easily be Iya Ibeji , but now that u r not , Welcome to My world baby
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 8:48pm On Jul 15, 2008
You are huhhuhhuhhuhhuhhuhhuhhuh?
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 8:45pm On Jul 15, 2008
And you ?
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 8:40pm On Jul 15, 2008
Ahhh forward forever baby , Na joke ooo , Anyway as lord don join us , let no fucking olofofo ppl GbEMU Now u know baby
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 8:35pm On Jul 15, 2008
Go back to form 2 , or s s 1
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 8:33pm On Jul 15, 2008
I am happily single never married with Pride
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 8:19pm On Jul 15, 2008
Sweetheart , what happened , Im good listener .and good problem solver , kiss
Jokes EtcRe: Stop Copy And Paste by Kays1(m): 8:18pm On Jul 15, 2008
I NO NO oo
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 8:14pm On Jul 15, 2008
No mind bad bele ppl Olofofo ppl , What the lord has joing together ? Finish am sweety @Abby
Jokes EtcRe: Stop Copy And Paste by Kays1(m): 8:13pm On Jul 15, 2008
Question oo
CultureRe: Do You Speak Yoruba? by Kays1(m): 8:12pm On Jul 15, 2008
@Abby Ki lon sooo?
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 8:11pm On Jul 15, 2008
Okay Engagement day if wedding too much , abi ?
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 8:09pm On Jul 15, 2008
love at first Rose i gave you yesterday, kiss
Jokes EtcRe: Stop Copy And Paste by Kays1(m): 8:00pm On Jul 15, 2008
You just dey Enter here , ? go ask your elder brother , Tufe, Clemcy and Ben jay
CultureRe: Do You Speak Yoruba? by Kays1(m): 7:58pm On Jul 15, 2008
Se olugbon jirebi , if Aresa Like make him Gock himself , But if me , ADE K$ omo OWO , Bati jire Abuse buse Lol
Jokes EtcRe: Obama by Kays1(m): 7:53pm On Jul 15, 2008
@Abby , me and you enter same shirt oo ?, i beg no join dem crew , cos i love you so much babii
Jokes EtcRe: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 7:52pm On Jul 15, 2008
Its up to you , Sola Atere News at 9
Jokes EtcRe: Hello House by Kays1(m): 7:50pm On Jul 15, 2008
J E O V Y , Abi you want make God vess for you ? grin
Jokes EtcRe: Stop Copy And Paste by Kays1(m): 7:50pm On Jul 15, 2008
Nice way to show say u don dey around , but no be me you go take learn guy Okay ? @dreeldee **hiss**
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 7:49pm On Jul 15, 2008
On our wedding day, !! i say on our wedding day , Abby na you i go marry , no be story oo , So @all of you AMEBO , make una kiss ma ass *hiss**
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 6:06pm On Jul 15, 2008
lol smiley did i scare you off sweet?
Jokes EtcRe: ***club** by Kays1(op): 5:55pm On Jul 15, 2008
Okay ma 'am Thanx , but you are to straight up with me , Na u born mii haa haaaa

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 21 pages)