Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 7:01pm On Jul 13, 2008 |
Umm but make u no coem dey form Cele ooo, na voice |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 6:53pm On Jul 13, 2008 |
Welcome to the show @Jeovy |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 6:30pm On Jul 13, 2008 |
Lol i code una , copy and paste muguns lol |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 6:20pm On Jul 13, 2008 |
Cooly u dey vex quick oo |
Jokes Etc › Re: What A Sweet Life 2 by Kays1(m): 6:17pm On Jul 13, 2008 |
@Tufe na him make your mama forget him panty for public toilet , slowpoke product |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 6:12pm On Jul 13, 2008 |
@Ben you come dey form Judge Chuwku for the house ?
**HISS** |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 6:03pm On Jul 13, 2008 |
Dada no fit fight but e get younger bro wey strong tufe where u dey ? Your boss dey find you ? |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 5:54pm On Jul 13, 2008 |
You dey crack ? u never die ?
Hiss* |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 5:51pm On Jul 13, 2008 |
stop im dying over here |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 5:44pm On Jul 13, 2008 |
Nice one there Booty call |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 5:44pm On Jul 13, 2008 |
@tufe You called your self humble self ?Oh my God this is Disgu, finish am dolapo |
Jokes Etc › Re: What A Sweet Life 2 by Kays1(m): 5:38pm On Jul 13, 2008 |
I resemble your uncle , a55hole |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 5:37pm On Jul 13, 2008 |
Im sure your location show you are sick, na clinic you dey tru tru |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 5:35pm On Jul 13, 2008 |
You get mouth i don ask about you but you no get gun like gun point lol |
Jokes Etc › Re: Easy Way by Kays1(m): 5:33pm On Jul 13, 2008 |
Umm self dey yarn like woman true true , no vex , Mr Pro |
Jokes Etc › Re: What A Sweet Life 2 by Kays1(m): 5:28pm On Jul 13, 2008 |
@Tufe you dey try link up , we don complete lol |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 5:24pm On Jul 13, 2008 |
See trouble how many king dey for this ground ? na wa oooo **hiss** King 1 kobo  |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 5:15pm On Jul 13, 2008 |
@tufe MOFO , whats that ?dolapo |
Jokes Etc › Re: Easy Way by Kays1(m): 5:14pm On Jul 13, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Phcn (nepa) To Control Daylight? by Kays1(m): 5:12pm On Jul 13, 2008 |
@Ben~jay , dont ever group me with that guy again , and back to you , Ben you say me i be lamer huh , then you are vietnam police man |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 5:08pm On Jul 13, 2008 |
@Tufe ** Hiss** |
Jokes Etc › Re: Obama by Kays1(m): 5:06pm On Jul 13, 2008 |
Wetin concern you ?  |
Jokes Etc › Re: Jeovy And His Villagers by Kays1(m): 5:04pm On Jul 13, 2008 |
@Tufe you must have resemble somebody in the ****** no offense |
Jokes Etc › Re: "i Don't Remember Eating That!" by Kays1(m): 4:50pm On Jul 13, 2008 |
@Ben and i am sure you must have got a big yansh like v yansh , dolapo  |
Autos › Re: Opel Astra Wagon 1.8 How Good Is It? by Kays1(m): 4:48pm On Jul 13, 2008 |
Bcome ** hiss |
Autos › Re: Opel Astra Wagon 1.8 How Good Is It? by Kays1(m): 4:47pm On Jul 13, 2008 |
Sure you can get it from me in ghana for 1,200 Ghc and the bad side is you will have to pay for 3 years before the car because yours 10 GHC a month |
Jokes Etc › Re: Application Form For Permission To Date My Daughter by Kays1(m): 4:44pm On Jul 13, 2008 |
**hiss** |
Jokes Etc › Re: It Could Only Happen In Nigeria,: I Bet! by Kays1(m): 4:29pm On Jul 13, 2008 |
**Hiss** you dey yab 9ja o ummm , arise o compatriot |
Autos › Re: Landrover Freelander by Kays1(m): 4:26pm On Jul 13, 2008 |
What a baby !!! |
Jokes Etc › Re: Equilibrum, Our New Ig Of Police by Kays1(m): 4:25pm On Jul 13, 2008 |
@ituen where you self come dey when all this start to dey happen , You must be sitting inside that 504 Lol  |
Jokes Etc › Re: ***club** by Kays1(op): 4:18pm On Jul 13, 2008 |
If you dont know it give way to some talented wise men and women to talk not you this Dummy , i ask you question ? **hiss**  |
Autos › Re: Benz E200 For Cheap Sale. by Kays1(m): 2:28pm On Jul 13, 2008 |
|