Kays1's Posts
Nairaland Forum › Kays1's Profile › Kays1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
then thats your own bowl of gari **hiss** |
@Clem i think na the number of post wey u dey , na him dey mumun you abi , u go see the return of Abija wara , *hiss** |
@Tufe , u don take off, shame |
look at you , your name dey kill new born baby for your home town so tay , you come naira land come dey form chief **hiss** |
Umm thank you oo Jodesky |
who crown you ? |
@info , @ben @clemshi abi wetin be your name , Photocopy no easy , you cant be like me , una need some sleep , **hisssssssssssssssssssss**** |
@chioya , is that sure of yourself that clemsy is spoiltedious boy ![]() |
I has been lookeded for the chances to implemented my ideaologistics **hiss* |
@kaaz or craze , it doesnt make sence , u dey vommit too much oo |
Dem don pursue am from the house so no need dey form chief chukwu for here , go arrange bus by road side live there mugun **hiss** |
Give am food now u say him be hungry man , you wey u don chop suck gari and pepper **hiss** |
@Jeovy , no mind the yeye boy jare , he be dey claim senior for here , dey try arrange rebel , me come dey tell am say , No time ooo for anybody cos i dey hot like fire thats the t1n |
@Ben fucking jay , na every joke dey old for you , you just luagh , mugun , which day you post one on here last ? hiisss |
Na me be dem papa , Incase you never know |
see suit yah self jo , olodo |
I doesn't hissed on your fucking threaded |
UmM I WONDER HOW YOU LOOK IF THIS GUY COULD BE YOUR OLD NIGGER , SHAME NO DEY CATCH U ATALL , BALOON cousin |
Ummm |
@Kaaz so this guy in the pics be your friend , i need answer nowwwwwwwwwwwwwww |
hiss** |
@Info its not gbaboru , it is Gbeborun , Okay ? |
Na pako joke lol |
what da Bleep , i don die who be this atata , where u come from ? you just fly come from nowhere like bat , infact one more comment from you , you are gone nonsence **hiss** |
I go annouce winner oo @Ben~fucking Jay |
na u dey see everything Cnn |
Okay now , mention my name na if u won hear the story of your life like Olu maintain **hiss** |
shake hand with who nowwwwwwwwwwwwwwwwwwww ![]() |
@J UNIT where u hide since wey u just jump come today dey yarn Gutter dirty ? |
Na This Ben get TB |
must you add church ? **hiss ** gossip |
@clem now i see u r not a shy lol |

