KDK's Posts
Nairaland Forum › KDK's Profile › KDK's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 48 pages)
1stknight:yes o o . ![]() clemcykul:well, it is allowed if u are an opposite sex if not go look 4 studio cfr. ![]() lysaa:lysaa, no mind studio jare. frgy_:frgy, no mind am. . .I don't understand why people just feel whateva they think is the only right thing. freecocoa:The fact is dat this joke is lame but the wonder is that it will make u laff or annoyed. ![]() |
Studio CFR:Amin (x3) |
cleric:na wa o o, where av u been? wetin u dey do for joke section? u wey be fanatic. Missed u guys in the religion section sha. Hope the fire is still in ur bonez. frgy_:I am glad it did. shows u av a sense of humour.Lolajoy:Tanxxx lysaa:You can comment ur reserve if u like. . . |
kpokpoti: ![]() Jezzybrown:u no dey look face? ![]() Am Alone:tanx michbax: truly gud choke.Mr.Bones:some very serious touching. ![]() |
j
|
luv the last one most. |
^^^ I knew it! so it was bones? Those late nights, no calls, being busy and having head aches was all a farce? ![]() |
Ben-10:Na so we see am o o. ![]() Coolabbie:Ur brother(s) ,boy friend/ husband (if u av any) - Anuofia. . . . .Anyway, tanx for appreciating the joke. . .I know u were teasing. ![]() |
@ Studio, na me be Iranu? I can see u have lost the respect i instilled in u. ![]() |
oh, u dey wan use wetin Efe ask u against me? Well, No, I don't have. Do u av anytin for me to do? Efe n Tanimz permitting of course. |
She is always home with moi. |
True yanz
|
^^^please leave my Tanimz for me jor. |
@ Efe, I dey like dey-dey. How can u forget the names of the kids we had together? Abi na the cold dey hamper ur memory. Mean while, mama say she no understand y u go leave ur husband and pikin dem for so long. I tried explaining so call her n explain urself. Network for mtn bad so u can reach me on dis glo line : 08075849OYO. |
Efemena_xy:Efe, nice 1, no chop money for u and the children this month. ![]() Studio CFR:@ Studio, I am sure u are so happy dat Efe decided to antagonise me. Don't get your hopes up, we (efe n I) are marely role-playing. |
baba iyabo
|
A little boy saw a puppy. He went near it & touched it. Again he touched it and again he touched. What a touching story. ![]() |
hmmmm
|
^^^I am kool darl |
Gud joke, but I am sorry to inform u, it is stale,inshort so stale dat even me wey i be newbie for here know say it is stale, |
I wonder who the mother is, Hmmmm, let me think, ![]() |
Na by force gto tell jokes? Abeg, u really need to scram, immitate my Kunbee, just be commenting on jokes. U can improve sha. Try again please. |
@ The Females, Una dey do like say una no dey swallow. |
Efemena_xy:@ Efe, I thot we discussed this. |
K baby, na me dey type ur name. ![]() |
Efe Dear, I dey o o o . Just missing u so bad. When are u coming home Junior and Tega says hi and miss u. |
Haaa, Efe I am so hungry, come under the duvee and let me just smell the beans on the toast. |
Efe darl, No vex, I will try to make it up to u. I promise. |
^^^wu? |
@Studio, ^^^Is dis not too much? Haba, she is a woman na? Just accord some respect. ![]() |
lol, How come studio is missing from ur groupie? |
ok
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 48 pages)
Yeah it's a touching story



