Kelexray's Posts
Nairaland Forum › Kelexray's Profile › Kelexray's Posts
i like that babe, she remind me of my formal babe ![]() |
mumu dey smell, woman wa go cheat go cheat ![]() |
1. camry 2. mercedes s class 3. peugeout 504 or so 4. bugatti chiron 5. roll royce 6. rangerover 7. ferrari 8. lambogihini 9.toyota corolla 10. mercedes 11. koengsegs 12. bently ![]() |
hmmm it really smells good to be ontop well its my oga ontop that knows why? anyway i dedicate this space to my sweet mother back to topic, calabar way tire me ![]() |
if eeeeeeh dey pain dem, make dem go carry 12yrs amina. afterall na their way ![]() |
when it comes to business forget relationship and let the best takes the contract, maybe when dey come 9ja banks go sit up ![]() |
RockyEyo:hmm ok oooh |
how him take enter, picture of him in d well with his younger brother or i dontbelive |
may be the husband is tired of her waking up early and complaining at night that she is too tire ![]() my dear your husband body no be fire wood he needs many time for bedmating ![]() |
okey oooh. for me just find one oga dey send am text and messages, even prayer |
pangolin na animal https://en.wikipedia.org/wiki/Pangolin |
See as him dey look like say him wan preach |
Abeg did is my number 08063444322 I wan leave nija |
OMA she oooh lord have mercy |
Boys Una no dey take eyes see beta thing...make Una leave dis once for we #viirginboys ![]() |
LesbianBoy: |
Lol but dis chair look like our PPA bed in where I am serving in sokoto dis chair even get foam self ![]() |
What are d requirement ple[color=#990000][/color]ase to get d loan |
Na pure lie buhari can neva die > ![]() |
Thunder don fire them, infact God dey roof dere duplex for hell |
Me too but d name sound familiar, his he going my way? [img][/img] ![]() |
I just love igbo girls becos dey can do...hmmm ![]() |
I don't give a fvck, cos I don't like fvck |
All dis giving Bleep or not check urself well u are not normal.... Una wan make me hate nairaland ee no go work main while any architectural work or structural work base on building call dis number 08063444322 pls I need work to do |
Sokoto own worst... If u see how sokoto big teach, u go fear but na him Small pass |
12 million but u can give me let me do d architectural drawing and also d building call 08063444322 |
Why won't it be a flop when he abandoned we d massing dat put him there,and even ask us to buy his song for #1500,watin we dey buy 2 for #50,in fact na God catch am |
Yes oooh God will eradicate it just like Ebola but wait oooh na small small did kind tin dey start obj no get were to run go wahala dey everywhere but the is God |


obj no get were to run go wahala dey everywhere but the is God