KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 133 pages)
Acidosis: Evening, sir ooooLolz.... Na U i for dey ask that queshion.... I build my house strong, so the tsunami no even shake me self ..Abeg wetin dey happen here self?? |
scon-p:Nwokem, So U still dey here?? Weldone ooo ![]() |
Acidosis: Now I strongly believe the saying that girls love 'bad' guysOga Weldone oooo |
@farano:Abeg i dey inside church oo, ejoor make una no distract me wìth una sex talk biko ![]() |
@farano:Omalicha wetin happen na? |
Sheenor: hairstyle called balotelli or galas look horrible........reali hate it.It look good on some people sha E.g... ![]() |
JeffreyJamez: Dude... You just dey do like willy willy... Where you dey since..Lolz ... Willy willy ke, My brother i dey o, na activities tire me down. walahi e know easy. How r U? |
cdamsel: Wait ooooLolz... U go fear fear na |
JeffreyJamez: She and Cheriepet went shopping... You look troubled sugar what's the P... Come talk to big bro...Hey |
mz mariah:Dey thing resemble Agric Cat Fish sha ![]() Na d type wey i dey lyk be dat o ![]() |
El_Nur_: Guy, I swr if u win nd forget us 4 Nland, May Amadioha strike u dwnHian! Broz U dey harsh o ![]() |
Owk make i go vote 4 U o. I go text my account number to ur phone incase if e finally happen ![]() |
mz mariah:Na shark abi na Tilapia be that 4 ur D.P? |
mz mariah: I pray oAmen o ![]() |
Chief King Tom & his Lolo Mz MARIAH, una weldone o ![]() |
mz mariah: The one wey dey stay ikotunKolo is actually ur case ![]() |
The only Nairalander i have met is in my room ryt now self Na my cousin bro i dey talk oooI almost met Teeo and Olubukato today but due to my meeting with Aliko Dangote and Mike Adenuga i couldn't meet them again, Prophet Teeo & Chief Olubukat una pele ![]() |
teeo: I like you the way you are.Lolz... U na every girlie U dey like the they are... Weldone o ![]() |
Xtarxhyne: He's ma roomateLolz.... How U dey self?? |
Lorlaahlozz: shebi u were with kelvingraphicsPlease which KelvinGraphics was she with ![]() |
mencade5: kelvin, miracy belongs to me. I belongs to her. her body belongs to me.Only in the dreams sir ![]() Keep dreaming |
datalossvictim1: Lol thanks you too!UWC dear. |
datalossvictim1: Ke du Ifi n'eri ? Osikapa na anu okuko?Eahyaa,,, Ndo'ooo Omalicha nwane'm nwanyi... Amaghi kwa'm n'ibu nwa afor igbo o. Kedu ka idi?? Ututu oma to U ooo. |
Gentlemimi2: Norrin ooo. I just see person wey resemble u. Na hin i say make i show u.Biko kedu ebe the person noo?? BTW... Which proof do you have to backup this?? How that third guy take resemble me na?? |
Miracy: Awwww...you need deliverance... You're dorodreamingHeavy deliverence for cele church o, With Sokoto koboko and hot water... Chaii! This him fever never still go oooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 123 124 125 126 127 128 129 130 131 (of 133 pages)

..

