KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 133 pages)
Gentlemimi2: Are they on hunger strike? What is the definition of ''hot''?Present Aunty ![]() Wetin i do na |
shoefreak: This is the first time I'm seeing him.Maybe na im xesy eyez wey be lyk paroh own or him bald head wey be lyk Arjen Robben own na it all dis people dey crush 4 ![]() But oyibo people dey try sha, imagine me win mouth watering deal while serving in kirikiri prison, chai! na it be say all my area boyz go commit heavy krime xo dat dem too go visit kirikiri ![]() |
olubukato: Abeg where una dey meet?Meat abi fish ... If U want to meet Lynpetra then kum buy application form 4rm me ![]() ![]() |
mz mariah:Which Kelvin be that ![]() ![]() |
ibietela2: Over 300Lolz... I been think say na 419 them dey o ![]() |
Becacia_Barbie: Awwwwwwwwwh!!! thanks sweery, you just made my night or morning hehe...Yeah its 4 U, i told him to help me type it 4 U ![]() @Dopejemi, thank U xo much bro, me and my wife are really grateful ![]() |
Pls dem neva bring back our girls ni? ![]() How many dem say d girls dey self ![]() |
Truckpusher: Trying to use another stupidiity to cover your initial stupiidity is simply hilarious and amazing on your own part,I think you'll make a good guinea pig.Hahahahaha..LMFAOoo.. Chai!! U r Wicked ![]() Guinea pig business go sell wella 4 North o ![]() |
Jbluv55: OdidearestAnd iam deciding d bar should be rebuilt.. Walahi, alcohol dey lack 4 my body o |
Jbluv55: Kelvo yoorBaba i dey oo... Chai!, i don miss U die oo How U dey na?? |
Jbluv55: @last dearGood Evening sir o |
Is_lie: You think say nah teeth dem dey use take see roadhehehe.. Y u want deny all through facts abt yaself na?? Some of dis facts are xo obvious that U cant deny them bro. Pele ![]() BTW, B4 i 4get, Happy new month. |
Is_lie: nah who be thisHehehe... No be ur roomie 4rm Yabaleft?? ![]() ![]() |
Is_lie: haYea, na me be landlord/CEO there. I built d place to help people lyk U ![]() |
Idowuogbo: u are from uk street in ajegunle ba? guy, confess naLolz.. Is there UK in Ajegunle?? Na wa o, all dis naija people copying d name of my country, dia ris Goduoo... MZ mariah dis my country name U r copyin and sharing is not gooduoo ![]() ![]() |
mz mariah: Lmao, sha u be oyibo ni?B4 nko... Iam from U.K xo automatically i be Oyibo na. |
mz mariah: No, I no want beennkumar.Then take me na |
Hello my gorgeous Mondisweets |
mz mariah: Please I need one oyibo toThen U kan have Beennkumar then |
Creamish: No mind dat bingo...Mu nwa bingo ![]() I will tell my mummy 4 U |
Creamish: lolz....noh try yasef oo...How U dey na?? |
AfricanApple: why u dey laughKuz wetin U write funny na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 133 pages)



. You dey here too?