KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 133 pages)
Jbluv55: You nor sabi say we get ebola detectors ni? Anyone wey the detectors suspect to have ebola is automatically prevented from entryI never knew o ![]() Good morning sir |
neighy: na spirit dey cari am come oOoO..Abeg make d spirit swerve come my side na. Biko. Help me talk to d spirit ejoor |
Jbluv55: Here you go sireChaii. Thanks baba. Wia ris Rozzay bae. Kum lets down dis Rozzay... Mehn, PSG just made my day ![]() Infact they have made my tmrw too ![]() |
KingTom: Hmmm well that's your own o. As gor me na Man utd match I dey waitU go wait tire be that. Its lyk dis Barca game don enter ya head o ![]() |
KingTom: Can you?I have done it already na ![]() |
obayaya: You're wickedHehehehe ![]() King Tom xay him be Barca fan too o. |
dechandel: I really pity CdamselChaii! Dis girl akuoru'm oluuu. Well Cdamsel remains the head of U all, she is number one and Chief in command. Cdamsel i Love U oo |
neighy: boss i did natin wohChaiii! Abeg show me that ur God na, weda him go begin perform same kinda work 4 me na ![]() ![]() |
KingTom: Taaaar! Mechie gi onu what will you doMy command could earn U a draw ooo. abi u want make i tell them to add one make e be 3?![]() |
barcanista: Bros barca will win...I wish NOT so o ![]() Owk i will mention U b4 9:45pm |
Oga JB and SpcAgtOko, why are some people standing at d door... Are they afraid of coming in or is it that they can't ![]() ![]() |
KingTom: Nwa nkpi! I see some things will never changeAra gbawa kwa gi isi there ![]() ![]() ![]() Its lyk u no want make una win una match tonyt ba?? Oya kall me Ukochukwu xo i kan turn things around 4 U ![]() |
rozzay: Thanks dear, maybe next timeNa lie oo. This may be the only opportunity i have o. Xo iam not gonna let it go. *Jbluv55 pls i need anoda bottle of Rozzay on here with another cup 4 my one and only Rozzay* |
dechandel: AshawoShe is my Man Utd sister o. U kan ask her o ![]() Aunty Lertee pls come and tell my wife Dechandel that you are just a fellow club mate o. She is threatening to divorce me just kuz i requested to share lipton with my sis. Biko, is that fair? |
KingTom: Tufia! Onye? Barca will winOne by one they are now coming out ![]() ![]() If them no come win nko? ![]() |
Hey Rozzay i got some bottlez of Rozzay on my table, do U care to join?? |
obayaya: Correct!!!Yes o... ![]() I dey fine o. Just praying 4 Barca to lose dia match so that Barcanista go get nightmare this night ![]() How U dey? |
obayaya: Such people are the ones painting this forum and Nigeria black.. Well done.O42... Sure State. ![]() I once stayed there 4 one week and i knw say 4 sure things dey happen there... |
lertee: Hmmm,jbluv55,that was eye opening.Chaii! ![]() Its none of my bizness too but i dont have lipton to sip. Pls kan i share urs with U??![]() |
glitest: Nope!...You spoilt it oh....Haba now!...I.am a Man Utd fan. ![]() ![]() ![]() U sabi better club jare. U see, 4 being a MauUtd fan u just earned urself 3 hot e-kisses 4 free ![]() |
April07: OMG! Do I see Obinoscopy viewing?Nope its KelvinGraphics u saw ![]() I think U need to wash ur face. ![]() |
April07: Sup peepz..Hmmmm... Kisses everywhere. I didnt see this o. Neighy weldone o ![]() |
dechandel: *Meets him backstage*Pls dnt roll d eyes into Coma o... Too much eye rolling is kinda dangerous to ur health and U have been rolling dis eye since last week. Ejor o ![]() |
chibwike: Irishkez wey no send anybody...abeg make we go watch ball jor she send me o. Make u no generalize biko![]() Mehn Barca dey hear am o. Wia ris Claireshan. Kum run your mouth unto clean sheet again make i see. Mtcheeew ![]() |
IrishKez: Is it not Chwibike that you should blame for asking me?Oya Chibwike leave my sweatheart alone. Iam good too dear. Yeah we clinched her during the male edition ![]() |
Hello DaveP... Has Odilifta paid in d money?? Hello SpcAgtOko |
dechandel: ChisosBeennkumar is d first after me ![]() even JBLUV55 and America knows it. |
dechandel: Pay off you say?Thats what my last wife use to tell me ![]() ![]() But u see she is now in our matrimonial home ![]() So i see that as an insirational word... I do read it negatively xo e dey ginger my moral die. ![]() |
dechandel: Your gini?U want me to mention d rest abi? ![]() Let it just remain at my Dechandel until i finally pay off Kilokeys and Beennkumar ![]() Iam doing gr8. U? |
farano: I'm doing great dear. Good eveningAyt good to know. Xo whats delaying d list of guys u wanna woo na. Is the committe still looking into it?? |
Hi MrsBreezy. What r U still waiting 4 na?? Oya o let d nomination begin |
IrishKez: You don't have toThen U dont have to tell us about it *tongues out*![]() Xup? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 133 pages)






