KelvinGraphics's Posts
Nairaland Forum › KelvinGraphics's Profile › KelvinGraphics's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 133 pages)
priscaoge: I love this Post n I know where u belong ![]() Abeg that ur space 4 FP na 4 sale ![]() |
MizMyColi: ^^^Lolz.... ![]() Mizmycoli is feeling me? Na me feel U pass dear. I just kant wait to come and pay ur bride price or is it free![]() ![]() |
Kachisbarbie: Sharers: they share every post, preferably that of a follower/e-crush. Then I read the post and wonder if I was supposed to find itLolz ![]() ![]() |
priscaoge: Nah u are not carriedHehehehe. No be so U dey fall my hand too ![]() ![]() ![]() U are not carried too. Awards her Black card ![]() ![]() ![]() ![]() |
Leetunechi: ok sireBoss abeg i get parolz wey i want make we tidy. U fit contact me via my siggy?? Mail na long thing to me abeg. |
MizMyColi: More on my list.Ma'am good evening o. Why U come wear sunglass 4 my own name na?? U wanna view me in 3D?? How U dey na? D only 'MIZ' wey dey make 'MY' heart dey go 'COLI COLI' |
priscaoge: Kim tanker ![]() ![]() Ma'am, the only thing i undastood 4rm that ur post is that U will be spending the upcoming Harmattan (uguru) holiday in Aba and that U just droped 4rm an Unconducive Molee bus which U boarded 4rm Ajegunle to Oshodi xo U r rushing to the hospital 4 an adEbola test![]() .Abeg no be d kind meeting wey i go be dat o. ![]() ![]() mine was in Washington D.C |
FrankySnow: Fine.Ayt. Why where U bitter about your Flirtous husby and our President of WWAN (Zicoraads) looking at anoda woman na?? Telling that young man not to look at anoda woman is same as killing him. Its a food to his e-life . Whats d essence of him baging a P.HD in woman wrappernology if he kant just stare at anoda fine Chick? :Abeg free d guy mehn, he is only practicing his proffesion ![]() ![]() ![]() |
FrankySnow: Babe how you dey and why you forget KelvinGraphics for mama adaku bukka with that mgbeke?Choii! Bein a celebrity no easy o. Nw i undastand. Xo even if i go Lasgidi Bukka to go eat with my babe Kim Kardasian dem go still dey trail me at the end them go carry false info go give PriscaOGE and she will begin to share it lyk GGRIN without confirming the OriginalityP ![]() ![]() ![]() How u dey? |
priscaoge:U mean me and Kim Kardashian?? ![]() Biko kedu ife n'eme aba?? BTW... Good evening iam just coming back from my meeting with d G7 Presidents and there was traffic in d air thats why iam late. |
During my moma death... (lyk 14yearz ago) I saw her in Heaven d last time i visited tho. Xo each time i think abt her now, i just feel sad and smile, bt i dnt cry. |
standd: Thanks KelvinGraphicsDon't mention mammy ![]() |
Sycluxxx: GOD..i thank you...Welcome back my niggah. Let the hustle begin ![]() God will surely help us all bro |
sholasholala: KelvingraphicsSorry na. Owk U r aunty. Oya smile 4 me now Biko lets not derail o |
Dis one is Standd featuring our Teddy bear Sholasholala![]() Nyc 1, Where erm all the ladies art o. make una come listen to this wonderful gospel truth. I think i need to share dis great piece |
SpcAgtOko: Wetin?Nothing ![]() |
IrishKez: ![]() Ayt. good to know. |
IrishKez: It's gangsters that uses swear/murderous/slangs in rappingKeep dreaming then. I would rather support QPR than support Chelsea |
IrishKez: No I don't wanna talk about it cos you're too loud(same allegation you levelled on Chelsea fans)Lolz Just as ur being in Chelsea dey gimme headache ![]() How has ur day been? |
IrishKez: Didn't I know you were gonna quote me immediately I saw your post above mine? ![]() Pls kip d volume of ur voice low na ![]() As for Man Utd, lets talk abt dat l8r during the weekend. As for now; Whatsup? |
IrishKez: WowOr wetin ![]() ![]() ![]() ![]() |
teeo: SO that implies that most beautiful ladies are Oloshos, good in sucking punnany etc. You're better than this na, habaLolz ![]() Even America know say i no go comment for this thread ![]() |
![]() ![]() I have seen some Olodo's that use glasses. I think the question should be ''Y e be say na Ajebo children dey use glasses pass'' shey them say drinking of garri dey cause eye problem but Ajekpako children wey dey drink am steady no dey wear glasses till them even old die ![]() ![]() |
FrankySnow: ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 133 pages)

They are so annoying eeehhh
ahan! That's one Sugar Coated Tongued Dude.




