Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 61 pages)
Like seriously i fit stil used styl look for my senior colleague coursemate here o..abeg if u knw u were given economics and statistics raise up ur hand.... |
I_am_Sylva: odizeey so this ur sickness still dey do uLmao......D tin don tire me ooo...i don even dy put am for prayer point o.. |
odizeey: so u dey go church abii,naim u dey yab me,nawa o,i just dey cry for dream since,mk i go cry again,.Lolz..oga odizeeyy.....mayb na back of church she dy go |
Jenni_angel: Gudmrning houz, seems i am d first to wake up dis mrning, dats cool B-)For ur mind nw oo....na wenti u dy feel like self?..... |
Pokemon43: Good morning friendsHi dear...gud mornin... . . .Gud mornin all |
I_am_Sylva: what is d meaning of this? Y r u lying with my name? When did i tell u that d strike has been called off?.. R u dreaming or something?Lwkmd.......No b d stuff u and henry write as 2go status ehnnnn dis boy..... |
Hello pals....gud p.m everyone |
Gud p.m pals. |
exPLIcit7: k this z h0w it g0es I'l p0st there...then u check my pr0file 4 my last p0st...0kay.Owk bro.noted |
oliseh.com:Why na? Abeg if u knw say sch don tire u en,once dy call off d strike dnt resume wif us ooo k. |
exPLIcit7: Strange things are happening...0dizeey dey uniben direct entry thread dey play 0ne kine funny game...me n0 trust am sha...hehehe.Abeg help me wif dat DE link..he get one gal wen i wan direct go dere. |
exPLIcit7: @ken go0d p.m h0w are ye.Oga me am gud oo.....hw everyfin ni? Tunechi and sylva dy tell me say dem don call off strike....if i catch dose two human beings ehnnn,make una no hold me oo |
Oga xplicit sir..i sight u...gud p.m |
[quote author=Pokemon43]i was so proud of chidera eze,after much attempts he finally scored a goal.*up eagles*[/quote Like seriously......Though he tried bt he got almost me infuriated....He missed alot of chances and was nt even remorse abt it...bt he leta redeemded himself wif dat goal...Nice one anyway. |
Adex097:Hmmmm....u sure history can repeat itself again? Never underestimate d power of dose guys...Take note dy knock out two of d biggest team so far,talkin abt Brazil and Argentina....Dy av been upgraded....Bt anyway lets watch and see wat friday will b like!!! |
Adex097:Hmmmm....u sure history can repeat itself again? Never underestimate d power of dose guys...Take note dy knock out two of d biggest team so far,talkin abt Brazil and Argentina....Dy av been upgraded....Bt anyway lets watch and see wat friday will b like. |
Adex097: HmmmHnnn |
Wow...all hails to eaglet...dy did me proud....Nice work boys.....congrats on ur resounding victory over sweden... Was 3 gud goals to nill. .. Final.......Nigeria Vs Mexico.....come friday...... . . . Predict d scores... |
Ghostie: Yeekpa.......Argentina iz chopin it ooo.Like i knew it.....lets just start prayin we dnt lose d cup oo,cox dose guys are damn gud....Today's game will nt be easy wif Nija o.... |
Adex097: AHAdex you are on your own...me i don talk my own o...Ask metaphycist wen he shows up...He is in a beta position to answer dat. |
Pokemon43: d new nepa can be so annoying afta i created a new topic for argentina mexico match dey just interrupted power supply nd i don't av fuel.i pray he is fit so he can play,i prefer mexico to play nigeria in d final matchLMAO......Eyah sowi dear..dnt worry i transfer u E-fuel k... I prefer Argentina to mexico,i like d way dy play deir game.....Bt definitely dy are goin to beat mexico,no doubt abt dat....I just pray we are able to conquer dem wen we meet by friday... |
Ghostie: Nna ma bwoda....tellim he z nat serioz.Am nt sure clearance will kp off immediately afta d call off of ASUU strike,cox takin uniben as a case study,dy were abt to start dere semester exam and d timetable were even out b4 ASUU went on strike,dat is to say we wil av to wait for dem to finish d exam.... |
Pokemon43: dat would be fantasterific,ghostie u watch match too,last tym he was on d bench but it was indicated with I dat he had injuryIts like he is goin to b featured in d game of today.... I pray Argentina win mexico... |
Sir-Tunechi:Lolz....dere is a place dats called d bankin road @ ugbowo..dere u av all different kind of bank of ur choice...so dnt be disturb abt dat bt rather d money u are to deposit.. |
hahahahaha...dose of u waitin for ASUU strike to called off,sowi to break ur hrt...nofin yet ooo....as usual. |
Faith93: U go fear eclipse of the sun!Hahahahaha.... Wait oo dis eclipse no reach were i dy oo..abi na nite he go for take place?...d tin dy fear me o... |
Ghostie: Eklipze ov da wareva awready taking place ryt here.Hahahaha.....me no knw whether benin no dy part of Nigeria cox for here na rain wan fall so o. |
IKJ1000000: c mumu na woman u dy toast,sch go open nxt week o,wit or witout ASUUall of una wen dy blive dat fact i just dy pity una.....u fink say fg fit use violence on ASUU or make dem do sth against deir own wish... I just dy laff all of una....Na agreemen wen d two parties make d bestJona can do na to beg...Lets watch and see...monday is nt far...... . . . Anyway Goodmornin all and happy sunday |
Pokemon43: yes,hapi sundayGood mornin dear...Happy sunday to u too.... . . . Am stil waitin for it o. |
And lastly b4 i go....In John 10:10 who was Jesus referrin to as been a theif ![]() |
And lastly b4 i go....In John 10:10 who was Jesus referrin to as been a theif? |
Doc_Miss: [color=crismon]Is this even a questionI asked a qstn and u usin ur qstn to answer my qstn...dats gud...!!! Can i hear ur own part of it,if u even can give an answer to it. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 61 pages)


