Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 61 pages)
mz'helena:Ok ma. . Done just two and pantin heavily. . . . Abeg reduce am na |
odizeey: y una dey mk d tyn b like big tyn. Na normal tyn,wen some ppl see say u dey happy with whr u dey,wetyn u dey do n so on,dem go wan spoil ur name,so u go dey pissed,ashamed n run frustrated. POWERFUL word for dem.#peace#.Odiri na d future i dy look into o no b even dis thread |
mz'helena:Hehehe...y hmmmmin na? Make i do push up for u? |
Quatermaine: lol, e b like oh.Oya make u go wash ur eye na |
odizeey: i cnt hv dispute wit him,can u imagine after last week sunday dat he started,i watsapped him,he con dey tlk nonsense gv me,say no mind her,who b her?,naim i delete him no. Na small boy naHe don do oo....ok u use ur mature mind dat end d stuff na....cox all dis stuff no make brain @ all....supposin say no b one department una dy i for no too tok |
mz'helena:Lol...sowi,snow cover ur face,so i no knw say na u b dat... . Ur boy is loyal ma |
Quatermaine: bros na nxt yr oh. Na mistakeLol....sleep dy ur eye? |
Quatermaine: Nope, that will be next week ohHaba..wat are u lookin for? Y comin nxt week?...Guess its nt cox of clearance |
Adex bro tnx o....Hw everytin na? |
odizeey: dat boy na something else,everytime e go enta here dey tlk abt hw i dey bad dey decieve girls,if no b say i don change,him no go comot for benin wit him complete sef.Lol...u b case.! . Bt i for like make una go one corner go settle una disputes...supposin say na diff department he for no too mata,bt since na one class he no go gud make una carry dis kind behaviour waka na...una go come dy treat una selves wif comptempt |
Affrey: HmmmmmmmHnnnnnnnnnnn |
odizeey: Texzy u say u b banker n ur brain no sharp. I am disappointed,hw ppl money wan dey safe wit uOdizeey me no knw d reason y u and texsy dy quarell oo,hw una want take dy do for class na? |
Seee as i dy provoke..una make me waste my mb open dis site come dy read rubbish |
vincvin: I know you.big fool.keep looking for "fresh girls" to disvirgin and guys to dupe.deluded maggot.arrogant fool.self-servicersee ur life....is dere any word as been disvirgin? Una go dy forn english wen una no knw...mtchweeeeeew!! Go check dictionary if u go find am |
Pokemon43: somebody's conscience is eating him upLol.....come hope say no b me? Our two go put leg for one trouser ooo.Lol |
odizeey: i b bank manager o(MD),for redemption bank plcLol.....no b only redemption.. |
Pokemon43: Very many annoying posts av been reading,i feel like catching dem and breaking their heads,especially.... I comment my reserveLol...xpecially dat of pokemon43 |
odizeey: Explicit wadoh o. Riley wadoh o,ken oba tokpeyei. Odas greetingsUr lordship sir |
exPLIcit7: Ba3 low...n0nsense.go beta plug ur fone o |
exPLIcit7: hehe..n0 go create trouble .. If odizeey c0me..i d0n enter tr0uble b dat o.hahahaha...u no knw b4 u tok am?? U wan come use opposite sex cover am...wetin no concern opposite sex @ all |
exPLIcit7: Fear Of The Opposite SexSo u no even knw wetin b genophobic bah? |
exPLIcit7: use Google Engine.I no say u no correct ooo...i want make u xplain to dis cabinet hw wetin odizeey tok take relate to odizeey avin genophobia...u go cry just nw |
exPLIcit7: use Google Engine.Tah.......which google |
exPLIcit7: Na bored0mLol....u no serious |
miss slim~fit:Nt doin bad either dear...hw is everyone? |
miss slim~fit:Hey....hi dear! Hw u doin? |
exPLIcit7: funny!!!..he is genophobic.Lol...who u wan use english confuse ![]() Wetin b genophobic? |
exPLIcit7: I b dey expect make u laf dat ur 2go laf...hahahahahaHahahahahahahahaha....ah swear u no just well @ all.....lmao |
Bank Manager: lol..63%no mind odizeey jawe. |
slozie: not at all oHmmm....bcox i b don begin dy fear o |
exPLIcit7: If you talk 2 kenneth lyk dat again eh.Lol....no mind am jawe....na hungry dy beat am |
chaarly: hahahahahahaha lwkmd ooHahaha...lol...chaarly by d time i get ur tym u go knw who i b |
