Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 61 pages)
Winzor78: mehn!. . .nawa o,bt hot plate no dy burn down rums lyk dat na unlike gas cookerdem no wan hear o..and d tin b say if dem seize am dem no go give u back.....so if u dy come make u just buy ur small stove carry come |
Quatermaine: Guy u no be novice oh.Lol...na just say i don witness some certain tinx |
y2k62: my broda come warri u go know say mosquito nor dey carry malaria. Mosquito 4 hia nor get rival. Raid business don fall 4 dis side since na. We dey eat extra...as in overfeeding cos mosquitos share dey too. If u 4get u're on your own. If mosquito dey cause malaria, GEJ 4 don declare state of emergency against mosquitos 4 warri cos pipo 4 dey sick and die yafuyafuLmao...hpe say u no go carry mosquito follow body come benin oo |
Quatermaine: only hall 4 allows gas.Heard same.....bt though nt quite sure o,cox i was dere on a particular day and a potter was comin,so d students started shoutin 'hot plate is comin hide ur potter',.was kinda makin fun of d potter...Dis was Hall 4 unit 1.. Bt if u say so,i no argue wif u o |
jelel6: gosh see enough people.U dy plan to open page #1900 today? |
SIMPLIFIED: steady light? Yes but not 24hrs.. They normally put off d gen by 2am till 5am if there is no light..nd if u are going 2 read, most classes have none working bulbs or jst few except u bi albino.. Nd 4 d cold, u will testify urself if u dey form james bond.No b even mata of d cold sef...na mosquitoes wen dy use person body as pinic,dem go dy catch fun for ur body...na dat one dy vex me pass...and dose mosquitoes wen ful sch no b here |
Winzor78: u're nt serious,are u?. So na kerosene stove dem dy use? Choi! Kerosene allowance must dey part of my monthly allowance oLol...dem no dy gree gas cooker or hot plate....d tin don burn down rums tire |
Adex097: Ah...I suffer today no be small o....when I reach Ondo state liaison office wey dey V.I , the security tellme say dey don relocate to Ikoyi, I com go ikoyi from V.I....it took me like almost one hour to locate d place for ikoyi...one guy for dere com say d officials just leave now now *choi* e pain me no be small ....Eyah......dat lg cert no d small wahala.... March tinx on point |
Odizeey leave dem o...he don do..weda we argue frm nw till clearance reach,dem no go do 2013 Caf award again...Yeye don already dy happy wif d award,so make he carry dy go....na bad market for Mikel...2014 world best player na for Mikel IJn...Amen |
Oghos1: was mikel more instrumental to our winning d trophy than emenike?As for u,i av made up my mind to always ignore u.....so i dnt av ur tym |
odizeey: if u use kano do example for dis arguement we go lose o,nawa for u. Kano win am twiceUndastand my statement... I mean hw many times dem win am compare to hw many times dem truly deserve am....U knw hw many times dem rob okocha off dat chance? |
Latnok95: Lol.. When last did you watch the Noisy's Neighbours match? Umm.. Lemme guess, Against Man Utd?Lol...God dy o |
odizeey: u claim he is d best,but he could not prove it against mikel one on one.dnt mind dem jawe....dy just want to rob mikel of dat opportunity.... All dis ppl wen dy tok yaya i no sure say una knw were dy pain una |
Latnok95: Do You know that Yaya Toure is the only player in Man City assured of a First eleven start Up?All i knw is dat mikel deserve it.. Who was d brain behind our winnin d AFCON? And also qualifyin us for Brazil 2014? D reason mikel is nt doin quite wel @ d club level is bcox chelsea is bent on destroyin ppl's career,even as it stands chelsea cant do wifout Mikel. D bottom line is dy hate Nigeria wif passion.. Durin d tym of okocha,hw many times did he win it? Was he nt gud den??Hw many times did kano win it? |
Adex097: Wetin you dey talk nayemi its nt yet ur wake up tym...go back to bed b4 u begin type rubbish |
Pokemon43: Some nigerian musician voices dey make person shame sha,when psquare dey sing,i was looking for some where to hide my ears,i say na wa oooo c voicedat was deir worst stage performance |
Eng. Tino:Oya wait....tell me one tin wen yaya do |
odizeey: Coaches wen no knw hw to vote,dey vote wit sentiment,dey said hw d player has contributed to african football,ok hw did yaya toure contribute to african football dan mikel,rubish,boys vex ysterday na,dem say mk dem dey host am for toure house nwOdizeey no mind dem jawe...wetin yaya do? D bottom line b say dem no just like Nigeria @ all.. Mikel deserve am finish....I b don even forget sef say yaya na footballer,...dem no knw dem for just give drogba,make me rest put. I pity mikel sha. |
Chai...e pain me 4 mikel ehn Mikel dear dnt worry all tinx re workin 2geda for ur gud. By nxt yr na world best player u go win..nt just africa...make toure carry africa dy go |
Wait oo. Who give lagbaja power rangers cloth wear? |
OSUU9: nobdy s even sure weda anybdy actualy paid.anyway if its tru deir moni dn go b dt!!!Yea u gat a point.....na so so hear we dy hear..we avn't seen anyone |
Affrey ooooo.....u re nw @ d food court eatn forgetn d reason u were sent dere... Ask dem abt dose dat av done deirs wat will hpn to dem. |
Affrey oooooooo U re nw @ d food court eatin shebe forgetn dat u were sent on a mission... Dnt come back home o,if u dnt give us concrete info. Wat hpned to dose dat av done deirs?? |
Affrey: lol u pple dont like meWow... So y didnt u ask him abt dose dat av done deirs? |
Adex097: you too like free tinz...nawa 2 you oDats y am a Nigerian by birth |
Oghos1: This guy wise die •_•No na.......i no wan make her feel sad she go don already dy in a happy mood |
Adex097: thanks to oliseh.com ( I love you sis )Lol.........runnin to meet oliseh.com since she don mb supplier..hpe its for free o? |
OSUU9: 2 days to ur wedding nd u receive a call dt u'v bin awarded a $300million.d contract of whch wil comence d nxt day(a day to ur weddin)nd requires u leav evry oda engagemnts.GUYS WAT WIL U DOIs he askin wat i will do or tellin me? Well i will marry love o...cox she worth more dan dat.. |
Mickey7: send a few snaps of d sch NT THE STUDENTS ...bonjour!Lol....wetin u wan use pix do? All dis bloody freshers |
Adex097: OkU get mb wella |
Pokemon43: pls don't flog me,i will be a good girl.oya go nd swear an affidavit of gud conduct |
Adex097: Kul people dey bitelol....if u dare us. |

..
?......mikel no even dey Naija TOP3