Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 61 pages)
Pokemon43: Back from jacking philosophy and logic*eye dey turn me oooo*@ least i don get a well understood definition of philosophy as love of wisdomHmmmm.... . Jakers club. |
Pokemon43: its ok,if i av issues with smbody i tell dem and i just did nd datz all,op ur day went well?swidy we tank God oo..nobody to carry me go out....and u no even show up |
Adex097: hahaha..you no well...shebi I say I go post ham by 07:17pm on d dot..where you go dat time??Lol...yemi ur brain don dy touch bah... . Come i serious o,make i catch u for 2go first |
Chai.....Adex u did dis....Come dnt ever tok to me again in dis thread...just dy do ur own..or u go carry me go one corner go settle me,make i for no para again... . . . Afta u don chop excess rice u just carry ur hand come dy share card shebe,wen i no even dy online...abi u want make ASUU go on strike again?... .see as pikin b...poky baby no mind am,na d rice wen he chop dy do am strong tin so |
ellyrichy: Yeah we've done that severally but it just refused to login.Yea.....i truly undastand dis guy..d best he can do is to take it to a nearby cybercafe,am sure dere is always a way dy can manoeuvre d all ish,or beta stil take it to d place were he registered for d pume!!....If he feels he cant do all dis den he can keep tryin it |
ellyrichy: Yeah we've done that severally but it just refused to login.Yea.....i truly undastand dis guy..d best he can do is to take it to a nearby cybercafe,am sure dere is always a way dy can manoeuvre d all ish,or beta stil take it to d place were he registered for d pume!! |
Adex097:U share d tin na haba,which one u dy make noise for...abi u no knw say ur post na matter?....He get weight and he dy occupy space |
emasco7: ken....merry xmasHey...my son...merry christmas..were is ur christmas dress? |
emasco7: nw wey e don open...wat next?Ermmm...wait till new yr..mayb dem go come tel us wen clearance dy start |
Pokemon43: yes read my post well and log in lyk dat,then it will openyea...av done so..tnx...!! . Odiri tnx too |
y2k62: I saw faculty of medicne on my student portalOn a normal day its a college and nt a faculty...take note....Medicine is a college!! |
Pokemon43: av logged in now with the new student id as username and d six digit number on d old username as password,d matric number space is therei could nt do mine o...pokemon av u been able to access it nw? |
Quatermaine: Your Uniben admission letter is ready.. Get it as it is one of the clearance document.hw do we get it? |
di natale: God bless uniben.........atlast faculty of medicine ....here i comeWe av college of medicine and nt faculty o...anyway congrats bro..wish u all d best |
Texzy22: Odizeey ur head is there......Me don revis Back cum log in with my Student ID.........Me na Student nw......as for una way ur Student ID be Imminent......make una follow me cum Chop rice oMake i rily try dat tin!!! |
Texzy22: Odizeey ur head is there......Me don revis Back cum log in with my Student ID.........Me na Student nw......as for una way ur Student ID be Imminent......make una follow me cum Chop rice oMake i rily try dat tin |
Ghyft: Ken,have u checkedYea i av checked...mine was nt changed bt was only corrected |
Quatermaine: Please say that a thousand times..Thousand ke.....Zillion joor. |
Adex097: thank you KOFA!!!Lol..no mind dem...b like dem take dat stuff wen dem dy upload am for jamb site.. . . Bachelor of science....Eco and statistics......BSCECO. . Three gbosa for uniben!! |
Pokemon43: Thank you jesus!my crop science has been confirmed.@ adex nd odizee pls there is dis question dat i av about d affidavit issue.can we do it in court and d school will accept it or d skull will give us their own format to use?thnks odizee for dis info but dis tym u won jazino by telling us first,thumbs up and round of applause for odizee.*shouts*over feeding ooooooooo*Poky hope say i no dy aproko if i ans sha? . Sch wont b d one to direct u on hw to go abt it...Dy already told u d affidavits dat will b required all u need do is to go to a near by court and den tell dem d kind of afidavit u want..Dere is no problem in u doin all once....urs is to tell dem and deirs is to perform...he no concern sch abt am...deir own na make u do am come show dem . And hope u knw d affidavits u are to swear? |
Wowwww...tank U Jesus......see double celebration.....nw my mind is rest....my course cleared...wow...tank u fada.... . .na nw wetin una dy tok go come dy enta my head... . I fit stil try read small book,if @ all i go read sha. . . Great uniben studenttttts! |
Wowwww...tank U Jesus......see double celebration.....nw my mind is rest....my course cleared...wow...tank u fada.... . .na nw wetin una dy tok go come dy enta my head... . I fit stil try read small book,if @ all i go read sha. . . Great uniben studenttttt! |
oyivwi stanley: merry christmas everybody, pls eat and drink wiselyIf u must drink dnt drive and if u must drive dnt drink...wait i dnt mean bicycle or tricycle o.....Real car |
Pokemon43: no oooooo u na bros na,na joke i dey oooLol...u go chop cry just nw |
Wow...A happy christmas to u all..tank u father for sendin ur son Jesus to earth...we are grateful.. . Do av a funfilled day frnds... Winner dear happy christmas to u too |
Pokemon43: do u av any idea,i beg tell meWait make i ask google |
Adex097: Hahaha...I didn't see this post earlier o ...Hahaha...no b small tin...na to begin dy hide face inside house |
Pokemon43: c dis smallie wey dey fear wallgecko na chicken u wan come fit kill?Lol....chai dis gal don see me remain...come u tall pass me? |
Pokemon43: Ehen b4 i forget my christmas visit route viz from faith's house to ken's house to odizee's house to adex house and then back to my house and sowi for d odas dat i could not make it to their house.oya for faith one bottle of pure heaven will do,for ken one bottle of magnum cream liquor,for odizee one bottle of amarula and for adex i can manage one bottle of remy martins dats all excluding eating things,did i not try?Lol...u over try....we get plate plenty wen we neva wash,u will b highly welcome |
odizeey: cos uj kill chicken u dey form david,no go fite nosa tomorrow say na annointing o,na beating for uHahahahahaha.....only me na men |
Adex097: you mean BELEWULmao.....yemi ooooo....u carry belewu come here shebe.. |
Pokemon43: how i wish fear let me kill am,i go massacre am after i don fry amLol....so even she dy fear chicken and yet she no dy respect me.. . I go do wondas for dis gal eye |

Please,is dere anyone whose course was changed?