Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 61 pages)
Pokemon43: ehen i don come isaac na one small boy wey dey take leg over clear people from road,d guy na one bad striker like iheanacho.d guy bad gon,me tripping for his skill ni unlike ideye.heheheHahahahahah.........wat is dis world turnin to? Even d so called iheanacho dis one na d first tym wen i dy hear abt am... Come oo which skils stil be leg over again na?? Make u drop ur 2go i.d make i u tutor me small doh abeg |
I-am-Winner:guy like seriously he shock me ooo......frm dat day i begin respect her......she come b like my football analysist |
odizeey: who b isaac sef,chrisantus don comot for under 17 team?hahahahahaha..abeg pokemon come tell am who isaac be and hw many goals him don score so far...... *Wait she is comin* . . . . Cox me myself no knw o |
chidi2pus: Currently hearing talks about some students that have or are paying uniben acceptance fee at the momentLie @ its peak...... |
Pokemon43: e for pass so only say isaac injurehmmm...see gal wen dy talk football ooo...wondas shal neva end.....na so one gal for 2go dy give me d full squad of arsenal...both first and second eleven...me no even knw say isaac injure oo..kudos love...no worry i go sponsor u go football acedemy |
Nija 5 iraq 0.......wow..nice work boys |
odizeey: so u mean say i dey crasegbam........ . . . Na joke oooo |
odizeey: so u mean say i dey crasegbam........ |
Adex099: Dprince = Female?the tin surprise me ooo..bt i reserve my comment shal o |
Adex099: Alliz well broi blive so dear........all is well even inside d well |
Riley_Freeman: My brother, as the guy talk, me no doubt am again o.. The thing tire me. Yea, I know Uniben introduced some new courses n that 'statistics' might just be one.I knw bro.....am nt perturb.....cox i knw dat wat i put in for will be wat i will get in d name of Jesus....all is well |
Riley_Freeman: oga sir, me see am.. Maybe he too dey joke as wellMe no dy worry oo..cox i knw dat everyfin will work out for our good....tnx sir |
odizeey: baba shey u c am. N na him go dey say dnt tk it personal,u c. Dnt b wat u cnt b,b originalI seconded bro...make una no dy take he post personal...odizeey no dy mean wenti he dy talk o |
Adex099: This is serious!!!!like seriously ooo bro......d tin don tire me oo..bt i hope all is well bro.. Good mornin too |
Riley_Freeman: For the green coloured, My dear, Uniben no dey look 2nd choice again oo, it's either you get the course you put in for or get whatever course they give you. Getting your 2nd choice of course is a mere co-incidence.Concernin d fact dat d score is too high was a mere joke.....bt am i more dan 100 percent sure dat wat i saw was ecostats and nt ecostats edu...i av d reg no of d both of dem and i even showed dem to adex..he can confirm it |
odizeey: u i dnt like uwow......i love dis post |
Good mornin Lord..tank u father for d gift of life Good mornin everyone...hw u doin all and hw was ur nyt? Oga odizeey hw far na? Wats wrng....na who make u vex? |
y2k62: wetin be lie? Everything or just the prayer session.No oo..na d social science student wen dem give statistics na i dy talk to concernin d course in d sense say dem talk say na d course wen dem give us na we go study say no b error..dat d course was part of dose dat were recently brot to d sch....bt d tin is dat from dose two persons i av seen dat dy wrote economics and statistics on deir admission apart frm d fact dat deir aggr was low dy also put in ecostat as deir second choice..d both of dem were avin 51 and 52 as aggr and put in for accountin and business mgt....so i fink maybe dey were d ones dat was suppose to be given statistics and nt us...lets just wait for kofa,bt was told dat wat is on jamb site is wat we wil stil see on kofa bt dy said dere will be an alternative towards it in d sense dat statistics is unda d faculty of science den dose who us who dnt av science combination for d course can be taken to anoda course......Darkmind said maybe our score was too high for ecostats......bt am stil convince by d grace of God and witout any reasonable doubt dat it was an error and dere is somefin wrng somewere......we put it as first choice course compare to dose datsaw ecostat on deirs |
sigidporte: i saw somewhere on the thread that clearing officers wont accept affidavits that surpassed the duration of 3 months.bro i also heard same o and i told adex he said he was nt too sure, dat was why i didnt post it cox me myself was nt sure.....were did u hear it frm? |
[quote author=odizeey]its nt dat I want to,cos ppl will start adding me nw,bt its odizee910 sha,. I dey feel lyk dbanj nw[/quote dbanj no too small? |
Riley_Freeman: lol.. Prophet Odizeey again! Well, it's possible tho'.. Really possible.just called her line and it ranged several times....seems she is already asleep.... |
odizeey: na notjustok ranking b datt?cos deir ranking is not just okinfact all of dem dy act rubbish..frm d producer down to d casts....supposin dem fit ban dem |
Riley_Freeman: Yea.. I prolly would've asked you this on whatsapp, but found out your last seen was 16/10/13...I thinkyap..callin will be gud |
Asakel: Lord give me da talent to become a gud thespian in da future.Was it nt nollywood u called it? And i heard dy are been rank 2nd in d world of entertainment.. . . . Oga Freeman sir..welcome back....gud p.m |
Adex099: Hmmm....btw, I saw this in Last year's threadhaba..its d same way we paid wen registerin for pume na....tru an online payment..aba |
Oghos1: AAU don start clearance!No dy av nt started clearance..just dat dy av started payin dier acceptance fee..and it ws like dt began last week |
Succesfuk water: Guys abeg make we renda 3days fastin and prayas 4 ASUU make them call of strike...HOUSE DON WEAKING MA BONES knw b smallASUU strike to be called off very soon followin d fact dat dy held a very crucial meetin together wif Nlc,nec and also wif d vice president on tuesday....d sum of 1 billion naira were given to dem as sign of compensation to cool dem down....and frm d way tins are goin it,ASUU are nw bcomin lenient wif d fg and i guess dis wif make dem av a change of mind....also followin d fact dat some officials frm d u.s.a are also lookin into dis ish and negotiatin wif ASUU and also tryin to reach a final agreement wif dem... Lets wait and see frm nw till d end of nxt 2weeks if it will even be up to it, wat d result will be..bt sure am optimistic dat sth gud will come out of it in Jesus name..Amen |
sigidporte: bank to pay in?definitely yes na....its @ d bank u pay ur sch fees o and also d acceptance fee..it has nthin to do wif online clearance.....online clearance means dat u will be processin all ur documents which are d affidavit and all online..dats different....infact i saw a guy abt 300 lvl nw,he came to pay his sch fees..same way we are to pay ours. |
Mickey7: wonder where una dey hurry go..when it's time for clearance u'll know ...b smart,b careful so u dnt fall prey to... U knw watMe i tire oo...definitely dey will be aware of it...its nt somefin u can hide or do secretly |
Wat do u love doin? Hw often do u do it? Dnt get buried by life worries,just make out tym for ur hrt to smile |
Pokemon43: ken hw far na?u still fit enta uniben today?wetin dem talk about clearance na?searchin for ken.... Ken were are u? |
chaarly: choi.. no worry we go c during clearance.. i go remove doze ur milk teeth u hear..Hahahahaha..if ah hear..na chocolate teeth me get ni.. . Concernin d clearance eligibility slip,its a slip dat verifies dat u av been truly admitted and u are eligible to do clearance...wanted to post a sample for u guys to see but could nt..and its abt 2-3 clearance eligibility slip,one for d sch, one for ur faculty,u present dat durin faculty clearance frm wat i was told...And we can only do dat wen we av paid our acceptance fee,dat suggest dat we accpted d admission,and dats wen ASUU calls off strike..Meanwhile @ d time of dis report it was started xplicitly dat does who are nt frm benin are xpected to package demselves and report to benin once dy hear d call off of ASUU strike,startin dat d reason while it is important we do so is so dat we can obtain a form frm d admission office that contains d payment and amount of everyfin includin d acceptance fee,sch fees and so oda petty fins and so includin d name of d bank and d bank acct we are to pay dem into,all dis kicks off immediately d call off of ASUU strike....and concernin d list been released on kofa,we are to wait patiently for d reason of it,bt guess dat will be afta d strike too cox everyfin in sch nw are all @ a stand still... And lastly for dose of u dat were given statistics instead of economics and statistics u are to keep prayin,meanwhile d reason for d prayers were nt disclosed.. ..its a lie o,nt want to break ur hrt,bt just keep on holdin and believin. . . . .hope i made myself clear? Any qstn? . . . Make una begin donate for d transport fair make i use take go dere.. No be free dem take carry me for bus |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 61 pages)

