Kenexcel's Posts
Nairaland Forum › Kenexcel's Profile › Kenexcel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 61 pages)
IamTitanium: hi affreyHahahaha....affrey ni affrey ko.....u funny oo..abeeg leave affrey alone ooo |
odizeey: my guy go n wish it to her by yourselfcome wetin b ur own na.....leave me alone for waist...lol... . Hw u dy joor.......any improvement on kofa? |
Faith93: its coming late..bt tnx..good mawnin all!Hey.....mornin dear...hw was ur nyt? |
odizeey: ur mummy dey here?Lol.....una b case. . Come u don reach to dy load recharge card? Who u knw wen u dy call? |
chaarly: ur mama dey nairaland?? Or she dun join our thread?Lol...I dy represent her ni... Come like seriously u no well....abeg lets help chaarly by donatin sense to him,cox he has none.......... . Help d needy!! |
Hey...Gud mornin everyone!! . My 2 guests i sight una oo |
odizeey: dem no dey tlk about us?B anxious for nofin bt will prayer,tanksgivin and supplification let ur request b made knw unto God. |
DARKMIND: Guy dis shit DRY Naaaaa...Hehehe..darkmind @ last u come post....see he head..welcome ooo |
Quatermaine: I saw this on myschool, someone commented it on my forum topic in myschool and I feel I should inform you all.Watttt........Did he just say feb 10th ![]() . Dats my birthday na....pray dat clearance date is nt true... |
Wow....Happy birthday to d best mum in d world,If i av an opportunity to come back to dis world and choose a mother,i will prefer to b wif u...U've been always dere for me tru thick and thin,u contributed to wat i am today....U d best and u one in a million......Frm d bottom of my hrt i say i love u and am proud to call u my mummy!!...U d best . . . Pls frnds join me in sayin a very big happy bifday to d best mum in world..U truly worth celebratin and its a privilege avin u in my life . Happy bifday to u love...Wish u long life and more prosperity,God's favour.!! . Kisses to u dear*!! |
emasco7: jokes ova bro....winner...who tell u say lecture don startKk.......y are u guys so disturbed? Weda class start or nt...na nxt yr we dy resume |
Affrey: ur welcome dearhmmmm......wait am i jealous? |
Quatermaine: Infos reaching me says that lectures have started going on in school.Yea...heard same....bt nt sure though |
[quote author=Pokemon43]i tire for am oo[/quote must u tok ![]() Abeg make una leave my odizeey!!........he wan try reconcile wif he first love.. |
Adex097: 6 o'clock. Lol...emasco is it straighter dan dis? |
emasco7: no am not...am straight dan a straight line.... wats straighter dan s straight line?lol....dis boy don dy craze walahi...i chew dat stuff? |
Maikel15: no b u dey tok swity dearie?chai....see ur corrupt mind ni..infact he suppose make i flog u |
emasco7: none ....but damon may start wif urs....u neva watch d movie?Jezz...u no well oo...i no dy watch vampire movies sha..i hate am ooo |
emasco7: kkkk...bro,hw was ur nite? winner kofa dey come....abi?beta.......see he head.....my nyt was hot and urs? |
Maikel15:Lol..emasco oya ans ooo |
Maikel15: na as u take wish ur babe 1st b4 ur mama naLol.....who b ur babe?? And hw many times i go tell u say today na her day........come i go slap u o |
emasco7: vampire stuffz..Lol........hw many hrts una don thirst? |
Maikel15: dis guy/gal don confuse me sef. u b boy or girl?@emascoHahahahahahahahaha.......Emasco na both boy and gal.... |
Maikel15: okay . i 4 say naLol.....come na u knw wetin u dy tink o |
emasco7: *smilig* u always gat me lafin.. .hw was ur nite,swidy?Tah.....come i b boy ooo and i no b gay....who b swidy? |
Hey......wow.....Mayb bcox u rily worth celebratin....!!....wish u merry xmas too and a blissful happy new yr!@yk262 |
Maikel15: hmmm so u lyk ur babe pass ur mamaLol...u no well....anyway my mum own na 2mao...and her own na today. |
Wow...gud mornin everyone!! . See as i dy feel sweat for inside dis hot cold....hpe am ok |
Quatermaine: only my females are allowed to call me that..Wait oo..me no undastand oo..hw una take dy knw weda hrt sweet or bitter? Una dy taste am? |
emasco7: ken dear....tym to wake upy u too like to dy make noise....beside u knw wen i take sleep last nyt??...see as pikin b |
Adex097: L0L..na by force to wish person happy bday??Lol..no mind odizeey jawe.... |
Hey.....Happy bifday to my dearest love........Wullnp dear......God's favour is upon ur life and u are 10 times ahead of ur competitors..!! . . . Happy bifday dear and also to my mum who is best mum in d whole world....happy bifday in advance,u d best and i love u so much!!. . Wish u all long life and prosperity!! |


