Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,334 members, 7,957,893 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 11:35 PM |
Nairaland Forum / Kennylash11's Profile / Kennylash11's Posts
Politics / Re: Ellen Johnson Sirleaf Signpost Destroyed In Owerri (Photos) by Kennylash11(m): 2:51pm On Feb 12, 2018 |
Commissioned On 10th Nov 2017
Destroyed on 12th Feb 2018
Make una still Chilax make the thin reach a year na |
Politics / Re: John Shagaya's Car Accident Scene (Photos) by Kennylash11(m): 2:47pm On Feb 12, 2018 |
Na so them driver go dey speed like say they wan fly RIP 1 Like |
TV/Movies / Re: #bbnaija: Khloe Wins Head Of House! by Kennylash11(m): 2:43pm On Feb 12, 2018 |
Talkingboy:Before you start Clapping your hands abi lol |
TV/Movies / Re: #bbnaija: Khloe Wins Head Of House! by Kennylash11(m): 2:41pm On Feb 12, 2018 |
Amarabae: I'm one of his S.A i'll tell Mr President ASAP But babe you're Beautiful I celebrate you |
Politics / Re: FG Vs Dino Melaye: Senator "Tears Eyes" Again (Photos) by Kennylash11(m): 11:55am On Feb 12, 2018 |
Lol
Yeye man sha gimme the Zanotti wey dey your leg lmao |
Celebrities / Re: DJ Cuppy Reacts To Her Father, Otedola, Joining Instagram by Kennylash11(m): 11:49am On Feb 12, 2018 |
bjstardom:I tire ooh |
Nairaland / General / Re: Danfo Driver Smashes Head Of 5-Year-Old Girl In Lagos. Graphic Photos by Kennylash11(m): 11:46am On Feb 12, 2018 |
friendlyadvice: Afonja na your calling ni ehn person die you dey shout Afonja upanda. 3 Likes |
Crime / Re: Nigerian Student Killed By Locals In Turkish Cyprus(photo) by Kennylash11(m): 8:21pm On Feb 01, 2018 |
Na waa ohh
Rip young man |
Properties / Re: Houses In Oshodi Demolished As Owners Cry Out (Photos) by Kennylash11(m): 8:19pm On Feb 01, 2018 |
The time wey them build the house some people go dey shout chaii see house now they don demolish am now Oga Landlord hope say you get C of O sha |
TV/Movies / Re: #BBNaija: Nina Apologizes To Her Boyfriend For Kissing Miracle In The Shower by Kennylash11(m): 8:06pm On Feb 01, 2018 |
NinaWhore SMH Abeg who get light for their side I wan charge my phone jare. |
Politics / Re: The Body Of This Great Man Alex Ekwueme Arrived Awka, Anambra State.[pix] by Kennylash11(m): 6:51pm On Feb 01, 2018 |
Abeg shey na 2years them go use take do burial ni abeg make una bury the man na shuuuu |
Crime / Re: Kidnappers Trying To Kidnap A Pastor Killed In Rivers State (Graphic Photos) by Kennylash11(m): 3:19pm On Feb 01, 2018 |
See pot belle oooh lmao 1 Like 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija: The Show Is Satanic, Stop Watching Else God Will Send Down Fire" - Lady by Kennylash11(m): 2:22pm On Feb 01, 2018 |
Na January she post am sef abeg na February we dey no be news juh |
TV/Movies / Re: BBNaija: The Show Is Satanic, Stop Watching Else God Will Send Down Fire" - Lady by Kennylash11(m): 2:18pm On Feb 01, 2018 |
No mind her shey wan trend now lol
Wait sef shey you see am for your dream ni Cuz I don't understand oooh |
Crime / Re: Man Shoots His Only Brother Dead In Okigwe, Imo (Graphic Pics) by Kennylash11(m): 1:53pm On Feb 01, 2018 |
Na money or woman go course am The brother wicked oooh Rip young man |
Religion / Re: Photo Of A Man Found In A Bottle In Ghana, Floating In A River by Kennylash11(m): 1:29pm On Feb 01, 2018 |
Shuuu no be cross be that?
Ehh I remove cloth for una ooh 3 Likes |
Celebrities / Re: Wizkid And His Ex-Girlfriend, Tania Omotayo, Party Together In London (Photos) by Kennylash11(m): 3:50pm On Jan 21, 2018 |
SMH
|
TV/Movies / Re: Ugandan Bride Attacked By "Ghosts" On Her Wedding Day Is A Movie (picture) by Kennylash11(m): 12:34pm On Jan 20, 2018 |
You dey see camera man up and down you no know say na movie ni |
Fashion / Re: From Thin To Thick & Curvy: Lady Shares Her Transformation Within 3 Years by Kennylash11(m): 7:16pm On Jan 19, 2018 |
Sex doll still make sense pass you ooooh auntie |
Politics / Re: Precious Chikwendu Feeds Femi Fani-Kayode To Prove Saharareporters Wrong (Video) by Kennylash11(m): 5:43pm On Jan 07, 2018 |
See as FFK dey look like person we them don give vegetable (Ego) give for dream |
Events / Re: Lady Gets N305K To Celebrate Her Birthday After Revealing She Was Broke. Photos by Kennylash11(m): 1:33pm On Jan 06, 2018 |
So you don use all the money celebrate birthday 305K sha don finish like this abi, your matter ehn hin get as hin be oh Ode Omo |
Fashion / Re: Photos Of A Lady Wearing Tight, Ripped Denim by Kennylash11(m): 11:17am On Jan 06, 2018 |
This one iyaff kolo ooooohh. That not my problem abeg the meat and chicken I ate during Christmas N New year their spirit dey pursue me for my sleep somebody help ooooo |
Career / Re: Driver Returns Missing Wallet With Cash To Passenger (Photo) by Kennylash11(m): 7:43pm On Jan 04, 2018 |
Niaja na everything we go put for Social media make person steal pencil make he return am them go put am for social media. Naija I hail oh |
Health / Re: 9-Year-Old Girl Bitten To Death By A Cobra On Her Bed In Thailand (Photos) by Kennylash11(m): 7:40pm On Jan 04, 2018 |
Funny enough. They won't kill that snake oh I trust Nigerians food don dey ground. RIP |
Politics / Re: Police Beat Taiye Elebiyo Edeni, NAN Reporter At Dry Port Inauguration In Kaduna by Kennylash11(m): 7:37pm On Jan 04, 2018 |
Those police ehh their life iyaff finish them beat some people for Ibadan today sef Governor wan pass them no so one Okada man he no quick match brake na so them tear am clap ka I the thing pain me like say na me them slap, and those Oloshi wey na we vote for them oh. Nigeria what a country. |
Romance / Re: Photo Of A Ghanaian Bride And Her Dwarf Groom by Kennylash11(m): 3:28pm On Jan 04, 2018 |
The bride get back side gan fucker (In Davido's voice Cheee) |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Arsenal Vs Chelsea (2 - 2) On 3rd January 2018 by Kennylash11(m): 11:18pm On Jan 03, 2018 |
When you've jumped up for goal only for Morata to lose it you be like 7 Likes
|
Food / Re: Man Celebrates New Year With Monitor Lizard (Photos) by Kennylash11(m): 1:54pm On Jan 02, 2018 |
I wan vomit oh. |
Career / Re: "No More A Baby": Beautiful Soldier Shares Photos by Kennylash11(m): 10:55pm On Dec 11, 2017 |
Igboblog:Ahhhhhhhh I no fit laugh oh abeg my mouth dey pain me |
Romance / Re: “I Cannot Date You, If You Don’t Drive A Ferrari” — Nigerian Lady by Kennylash11(m): 10:33pm On Dec 11, 2017 |
Dasherz: Oh wow Best comment 1 Like |
Business / Re: Akodessewa Fetish Market, Lome Togo: The World's Largest Voodoo Market (Graphic) by Kennylash11(m): 8:44pm On Dec 11, 2017 |
Abeg shey them get Godzilla head I need am ASAP oh |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |