Kennyonthrone's Posts
Nairaland Forum › Kennyonthrone's Profile › Kennyonthrone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 23 pages)
Mehn dat cleaner no b guyman @ all.....,me I can neva let such opportunity sslip me by#omo ibo # |
Hbd ma nigga WULLNP nd ma regardz 2 patience u knw dia is no Goodluck witout Patience Safe trip ma President |
Lol! even firstlady d go on convoy choi! I weep 4 ma dia nation Nigeria is indeed one hell of Akpors joke R.I.P man |
OP u no gt yarn |
Wow I dnt regret readin dis lng epistle....dis piece is surely a step in d right direction in d reduction of riggin of elections.wat an open confession d necessary body should tk cognizance of dis |
May d souls of al d faithful departed 2ru d mercy of God rest in peace AMEN |
Wey d pikin na |
[quote author=god_of_music]Congratulations Abu Mikey @Topic How come Ogbonna is playing against Nigeria sef? That's a Disgrace!!! ![]() #TeamGOM[/quote]Broda plz hw is it a disgrace? |
Abu Mikey:I ve done d needful to move it 2 frontpage.r u hapi nw? Jst wipe ur tearz man,real niggaz dnt cry |
Wow!wat a clear xhibition of faith in Christ Jesus....nigga walahi ma faith no reach lyk dis ooo I swear! Truly he never 4sakes dose who bliv in him Abokis doin dia tin |
sCun: This match has no business on Nairaland front page. Why weren't Cameroon and Ivory Coast's matches here?Cameroonians nd ivorians no d visit Nland kuz dem no d understand Oyibo |
D name of dis game na 2 fulfil all righteousness season 2 |
W |
Spacy la 4sale |
Shame on dis old niggaz |
If I neva d see light 24/7 ihe unu na ako wu BULLSHIT |
If dis is true I commend hoeva made it possible |
Wtf!dnt y pple re in2 dis kinda biz despite knowin dat u can't do it moredan 6 yrz b4 u bin caught....mk una amend ur wayz.tnk God sy d no carry any pikin komot |
. Don Demu: Abi dem secretly pay ransom come cook dis tory?Na lie d no cook d tori,na boil dem boil am |
DonColz1: mehn i must talk oh, this thing don tire me, everywhere there must be miss something, we get Miss world, miss universe, miss ecowas, miss Nigeria, miss tourism, the one wey pain me na when i begin see miss tax, miss nysc, miss petroleum, miss CNN, i don tire for all this miss miss oh, very soon we go dey see miss ASUU , miss Boko haram, Miss INEC, miss aso rock, this is too much nah, i must talk oh anyway we thank God that they arrested the man who cause this problem.Pls watz dis nigga sayin? |
His oga @ d top will stil set him free no b 9ja again? |
If dis is true I wouldn't mind being a convert |
If dis is true I wouldn't mind convertin 2 Islaam |
I jst love dis gal....she is soo real! I luv ya Cossy.... |
Mtchhewww al dis old niggas no go retire ni......na una go d stil d kal us leaderz of a 2mrw dat neva kumz kuz una 2day no d eva pass...ndi ara |
Una dn chase am away mk una kum cari cup na R.I.P prof |
Hmmmmm wat more can I say dan ma jehova Noni....ma hands re itchin me 2 type 1st 2 do d needful bt am nt goin 2 type it even though I actually knw am d 1st 2 do d needful Bck 2 d mata.....whether Goodluck kum or e no kum na dia mata we al knw dat dis election is a two man horse race btw APGA nd APC......yea Aki u re ryt am writin PDP off! Once again am d 1st 2 do d needful....peace out! |
I dnt xpect him 2 stp d use of big words kuz if u check well datz d only tin dat kipz him in d news... So all I can say is ride on ma old nigga |
iamswizz: May D my cousin! His mum visits us regularly here in ikotunBaba we no ask u na,who kum ask u hw often d mum visits smh! 4 u ooo |
Oooohh! Even May D too dn gt baby mama Odikwa veri risky esp wen guyman dn tk whisky |
So Oh MPA bank no follow Peter Obi no d try oooo We are Fidelity we kip our words |
. |

