Kennyonthrone's Posts
Nairaland Forum › Kennyonthrone's Profile › Kennyonthrone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 23 pages)
Al of u re learnerz,it is totally impossible 4 dem 2 stop dis work y becuz d re also answerable 2 d govt.in essence certain percentage of d money d gt goes 2 govt nd also in times of Elections dis agberos re needed by d govt of day*u understand na*so govt no fit fuvk dem up so d re actin as if d dnt exist. Omo na naija b dis shine ur eyes ooo nd bsyd is nt only in Lagos d re every wia in naija |
martyns303: OBJ please come n break d curse, Nigerians are being rejected everywhere.Omo is u datz bin rejected everywia definetely nt me Bside wat is Obj? Is it a name of a person? Animal? Place? OR. Thing? |
Taa na lie eva since dis strike I neva see updates like Abuja loadin,PH treking,Calabar on point e.t.c 4 ma bbm. dis means dat al d Runz gals dey 4 dia papa hauz dey rust |
[quote author=Maqp2][/quote]Nigga stp makin a mess of ursef.......anyway shaaa welkum on board learner |
Datz reali bad she should jst ask the man who her real father is?or else d man is a psycho |
Hey there! I am using WhatsApp If u Quote me omo u re on ur own Quick recovery swthrt |
seanet02: RubbishNigga someone jst lost his Dad dis al u can say.... R.I.P igwe Ojukwu...wat a handsome man even though i ve nt seen u in person u re indeed grt...aam proud 2 ve hailed from Awka-Etiti*small London* D kingship wil nw leave Nkolofia 2 Umunocha hp say no b rat poison dem gv uuu Once again R.I.P ma King |
Nawa oo so person no go book space....which mod kwanu go hide ma comment me i no d like dat kind play if u lyk still kukuma hide dis one |
Choi! See Shola Ameobi lipz#am sure datt nigga is on weed# |
Babaneh: islam is indeed a religion of peace and has never for once tolerated nor support terrorism.Lyk seriously? |
R |
Bruno3000: Wats it wit u guys being d 1st 2 comment? Just mak d damn comment!Lol ma man if u ve nt bin dia u can neva understand i was once lyk u bt wen i made it i couldnt jst help it dan 2 join d wagon Dnt wen u mk it u wil understand beta |
Al i knw is dat my unborn pikin(s) must play football...God abeg begin nw d carve ma pikin 4 me mk gt Messi nd CR7 leg combine |
Congratz 2 Victor nwa Moses.....datz gud no b everytym na musicianz wey d sing trash una go d recognise |
Talk is cheap |
R |
Loquacious human being......is he part of d Assu strike kus he so much luxury of tym 2 spare |
R Agrika: Oh Lawd!!! he is already taken, good-bye cruel world, *about to drink rat poison*Eayahhh wat a cruel way 2 die,poor u pplz snd ma regardz 2 ma grandpa in d under world.....lol u knw u jst won 4 uasef a 1st class ticket 2 hell on a one way trip Meanwhile am i d 1st 2 comment?d bible said d last shall b d 1st |
Decryptor: RIP to him sha...but see the guy facePost ur own face mk we see... akpa amu D man gat so much resemblance wit d duaghter.....R.I.P 2 d dead |
Mehn dis dia camp no d eva finish |
I pray dat d'red devils woes continuesssss #TEAM ANTI-UNITED# |
Ray McBlue: Why didn't God save him from dying?#in MI's voice# Nigga u tinkin wit ya joystick u nid some senses |
Ma bro we celebratin natin......53 is jst a number |
Na link e stil b na y d'gist |
Dnt knw y i cnt jst stp suspectin dis two |
Lol i win soon b a tiger....ma two bros re already tigers nd will in d'same home wit ma oda siblings watz d'big deal livin wit a tiger......LWKMD!to many am nt maakin sense bt 2 some i am Like dis post if u grab wat am sayin |
R |
shachris01: sSmh 4 u ooo naaani maka 1st 2 comment nawa ooo R.I.P sir |
