Kennyonthrone's Posts
Nairaland Forum › Kennyonthrone's Profile › Kennyonthrone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 23 pages)
agbameta: what a disgrace and embarrassment...Brodaa mi hw is it a disgrace nd embarrassment? No mata wat prayer stil remainz d key |
30yrz imprisonment would ve bin a beta option Killlin no mata wat I jst dnt lyk d idea |
kennyonthrone: U mustn't quote d whole goddamn tin 4 datNa S*H*I*T I write wetin kum b droppings again abeg mk una tk am bck 2 wetin I write Droppings ke poo ni |
[quote author=bbpreye.]na wa..[/quote]U mustn't quote d whole goddamn tin 4 dat Dnt u eva gt tired of dis sh!t?grow up kid |
All man 4 himself#TEAM MONEY MUST BE MADE,Weda legitimately or illegitimately# All na hustlin Silly ryt? |
My own b say I dn reason God say mk I'm mould one of ma unborn kidz 2 b successful footballer.......jst as some pple d chop Oyel money me I wan chop football money Choi!football bu ife! |
Poor customer service....its natin new in 9ja jst learn hw 2 live wit it |
werepeLeri: eediots will start blaming it on Stella werepeLeri: eediots will start blaming it on StellaAki u re ryt, I blame it on Stella |
Choiii na dis kind biz u go do nd @ d end u go talkk nice doin business wit u |
News lyk dis alwz mkz me wanna cry 4 ma beloved nation......mayb d gate wil b made of DIAMOND God jst dey watch una 4 HD oooo |
Hmmmm since dis strike I ve bin @ home nd I must confess dis is d wk dat we ve uninterrupted power supply lyk neva b4.....plz mk dem no stp d work abeg if datz watz givin me dis light lyk neva b4 |
Ukochukwu na d sama pple.....al of u are d same APC ni PDP ke! |
Dis pple funi gor y d heck re d meetin him again....cal off d god damn tin...ma handbook includin ma IDcards sayz I wil b graduatin dis I jst dnt wanna cari it ova nxt year abeg. Hw bad it can b,ws jst @ d verge of startin ma final degree examz wen d started dis sh!t! HOPE IN D AIR.....I knw d jst wanna ve a feel of d presidential villa again |
WALE ADENUGA PRODUCTION PRESENTS THIS IS SUPERSTORY a life of Wheel nd Barrow Strife nd sorrow*accordin 2 one Nlander lyk dat* Dis new na made in China |
4 dis car 2 b on FP smh!again which of d Mods owns dis ? |
I pray ooo I jst nid 2 gradge dis year |
Both but its more of a blessin dan a curse |
OMG!dis is so ridiculousss |
Ihe a ina ako wu BULLSHIT...na so I dey bus d oda dat pesin kum fart so mk I swallow dat poisonous spit wey dey ma mouth mehn I gatz spit it out....In as much as is irritatin u can't do witout it jst learn 2 lookk 4ward wen u see one Shikena |
I tink d end of dis strike is so f#@kin close.I can feel it.I jst wanna gradge dis year |
R nenergy: My policy: Anything I do for a woman, I do for God. No strings attached, NO heartache.Lyk seriouslyy? |
R |
Creme-de-la-creme of d Society....Wtf! Ice creme k o Body creme ni! |
Dis news kum d do me lyk say na lie.....dia is sumtin fishy abt dis newz bt jst can't lay ma handz on it yet |
Mk una leave dis woman alone mk she rest na |
R |
Lol! Talk is cheap nd free....it gat no price tag |
It tends 2 b more painful wen d car aint even urs....dis happened 2 me sometym last year d funi part of it was dat I bashed a packed Vehicle wia I was steerin @ dis fyn chucks I saw ws jst imaginin d tin on ma leg d nxt tin I had was gbboooowaaiiiii I dn bash d Audi 80 b dat ooo I sped off until I gt 2 some xtent nd now started lookin at my Dad's wrecked car d bumper nd d Head lamp was a mess b4 I say Jack one man kum down from Keke kum hold ma trouser d tel me say so I knw see car wey I bash I was lyk *u knw d nollywood tinz*wen?wia?hw?am even surprise wat happened 2 my car I ws stopped by dis sch children*pointin at dem* 2 see wat happened 2 d car.na so me nd d man follow go bck oo as we go na natin much sef do d car na jst d bck lamp wey d damage,omo kum see pleadin I begin d beg d woman say sef me no knw ooo say am sori say mk she pity me na say I b student say I gatz tel ma popsi wetin do ma own.I beg am eh lyk say 2mrw no dey tel m mk I'm see me as I'm own pikin she kum finally pardon Phase11-i ws lyk wtf am I gonna tell ma Dad,I ws nearly mad den bt I ws prepared 4 d worsst.it cost ova 70k 2 fix dat car d no gree me drive again 2ru out last year Omo pray mk u no xperience am kuz if u do sori go b ur name.......Car Bashin is nt our portion In Jesus name AMEN |
Upe!al I knw b say igbo folks no d Commit suicide y she no go find thick suicidal rope,its stil an attempted suicide....abeg mk una tel me anoda story nd of al tinz 2 die 4 is ASUU strike.MTCHEWWW D part d mom said she go kari am go gv dia pastor gat me crackin Janyluv I advice u 2 go nd Marry nd 4gt abt ASUU nd dia mata. |
I d mad? |
R |