Kennyonthrone's Posts
Nairaland Forum › Kennyonthrone's Profile › Kennyonthrone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
Abegi wetin b manifest again no b 2 write name?na must say u go write ur real name.....abegi mk una find a better way 2 tackle it if true no b 2 d submit manifest go curb am |
Neva heard of it nd pray I wil neva xperience such,bt in 9ja d impossibilities re made possibie.....Naija we hail thee! |
Nawa ooo dis mothers day no d eva finish?2 me a single day should b mapped out internationally 4 our swt mamaz 2 b celebrated |
Who is dis mgbeke? |
God if only u can gv me a quarter of wat dis man has,I dnt want 2 b richer dan him I jst wanna b rich |
Popup Blocker: Obesity complications dont discriminate.wat is dis one saying |
I want 4,3 gals nd one boi kuzz gals tends 2 kia 4 dia parents dan boiz |
Yea nd wen I did I lost her....NKEM I missed our fwendship |
lrguru: Does platonic friends means ur friend of the opposite sex u fvck with no strings attachedI knw ur type,na ur type go sleep wit woman u no go touch am kum d nxt day d gist aw u went 22 rounds of hot *** wit her |
Chris wat is it wit u nd ur EX's,I c him hookin up again wit Karrueche......hmm brown truth b told datz wat we both share in common |
U kum no even drop ua own,k lyk say u no gt bt its nw so chesp in d market nw try gt one...well mine is 22AD9353....strictly 4 d dem pretty galz |
jennykadry: I want his child, OH MY GOSHu c ur lyf |
NL episode of WAR WITHOUT END |
critique101: Gone r d days I tripped for him. Now he don chop wowo.lyk he cares |
When she walks away from u follow her....am I mad abegi 4gt al dis tin d re misleading,show a gal al dis lv she go use u play football |
Op I dnt bliv dis ur story he can't b dat broke |
Education is the key 2 success.....no mata ur field once u re educated u jst gonna b outstanding amongst d uneducated |
rapheal10: GOOD NEWS!!! For serious people who believe they can make real money on internet. If you are among DOUBTING THOMAS PEOPLE and u dnt have money to start this business don't bother or stress yourself to register @ the site below. Most nigerian people always want free sumthings thats why they always fall victims of click and receive dollars. If u r interested click on this link below..dude jst go gt ursef a life.....R.I.P 2 d dead |
Hmmmmmm so tiring nd it made FP |
Wat a nice bossom u gat dia,flaunt it if u gat it.... I lyk wat am seeing |
Its natin new dia exist 3 types of BokoHaram viz,political bokoharam,religious bokoharam nd criminal bokoharam na dem d do kidnappin |
Probe ke? Na 2 share moni gv dem na |
I dnt tink dis a lesbian party,sumtymz we allow our negative thinkings becloud our sense of reasoning nd judgement |
Tnk God ma mum aint a retardeen lyk her.....I luv u mum |
Knt jst buy a personal belongin of d dead who aint a family member hell noo...some pple d try shaa, ma opinion though |
Lilimax: Are you sure you are a student and not a toutna u kennyonthrone: Abeg mk e remain ASUP mk ASUU no join dem kuz me I gat jst 3 mnthz 2 gradge by d grace of God....its a pity ma poly fwends Lilimax: Are you sure you are a student and not a toutna u gt ur mouth wat u xpect me 2 say I didn't cause d strike al I can do is pity guez u jst a quote specialist seekin 4 attension |
Abeg mk e remain ASUP mk ASUU no join dem kuz me I gat jst 3 mnthz 2 gradge by d grace of God....its a pity ma poly fwends |
If na 9ja nah dem go tel u say she na witch say she d suck pple blood 2 d refresh |
D bluez awaitz ur return d special one |
windows8: Hmm, I was in one of the occasions @ polaris hotel when pdp held a cactus meeting and oshiomole was in attendance seeking to gain the join the party and gain the governorship ticket and anenih made a joke out of him. Osho baba was disgraced but today he is the governor, politicians will ruin dis country.lyk criously?bro u gat beta tinz 2 dream of dan shitz lyk diz......Waky Wakyyyyyyyyyy |
Neva heard of a sitting Governor trying 2 switch ova 2 d opposin party being rejected,rather its meant 2 b an added advantage 2 dia party....abi na PDP wey d beg d man I'm refuse....I smell Foul in dis crooked story |
? Cos i have lots, and yea i fvck all my friends that are babes, i do not keep any friend of the opposite sex, and yea i'm bad cos i leave no poosie unfvcked.