Kennyonthrone's Posts
Nairaland Forum › Kennyonthrone's Profile › Kennyonthrone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
Naija ssef if u donate dem go complain,if u no donate dem go stil complain.....watz wrong in givin a little of wat he has gotten 4 his transplant which he hasnt done yet.aw e tk concern una after if he didnt do it none of u is gonna do any shit abt it!kudos to Ojb nd God bless u 4 rememberin dose little kids d'little way u can Mehn dis nigga reali looks sick wtf is he waitin for 2 undergo d'transplant |
fingard02k: are they pirate of aba or pirate of alabaCan neva b pirates of Aba kuz Aba no d'cari last |
"E no concern me pay me my own money"lol she really got served dia.......poor policewoman dose few words is likely gonna cost u a whole lot. Ehe!bin a while i saw nairaland version of policeWoman re u folks tinkin of wat am tinkin hmmmm lets watch nd c |
Lol! Dis one na apprentice pirates,dem hear gunshot cari gun troway inside Water. Chai! LWKMD! |
Aaw much u gt sef fingard02k: they should name them |
ma ma man Ruggedy Baba u ve said it al LOL@ if u cant shape up u shape out |
R |
Wen it comes medicinal equipment nd technology i gv it 2 Germany.....d're absolutely d'best.oh! Germany my dream country when shal thou c'u ? |
[quote author=Appliedmaths.]Does it mean, we can now sign foreign european players to our local clubs if not so then I'm not interested.[/quote]Okpo who d'beg u 2 b interested b4 kwanuWel dis is a step towards d'ryt direction,a journey of a thousand mile starts wit a step....kudos 2 hoeva made it possible |
Hmmmm gosh!wat a sad story....lord preserve a good woman 4 me as a wifey |
cerebral assain: Naija no dy kari last jor,like if u agree,if u no like thunda go faya infact u no go make et in life,berra like sharp sharp!!tnk God man no b God jst c'aw u embarrassin ur old self because of likes abeg seun d'gv award 4 d'highest nos of likes Nigga go borrow a lyf |
cerebral assain: Naija no dy kari last jor,like if u agree,if u no like thunda go faya infact u no go make et in life,berra like sharp sharp!!tnk God man no b God jst c'aw u embarrassin ur old self because of likes abeg seun d'gv award 4 d'highest nos of likes Nigga go gt a lyf |
Blackteeth: I bought a made in Nigeria bucket and after some few weeks it exploded without warning on a certain day I was lifting water with it.LWKMD@ exploded abeg na bomb? Any way shaa as nwa Aba wey i b i prefer my Aba made ima na Aba nwere everything |
R |
Illiteracy is a disease |
ODENIG: WITHES AND WIZARD DAYmy man no d'alwz rush 2 comment d'no d'gv cup c'aw u jst made. a mess of ordinary WITCHES |
Some niggas re reali smilin 2 d'bank datz kul |
R |
R Yungwizzzy: I see Dan-go-tay buying Nigeria one dayin future i see Dan-go-tay re-sellin Nigeria 2 me God bless my hustle! |
i so much hate dose créatures |
R |
kunlesehan: what crap, dat man nah native DOCTOR, e just sacrifice dat pikin to 1 of their indian gods. ... smhtypical nigerian am nt surprise |
Nawa oo aw. Dis tin nw tk concern me....everybody was once a toddler na...... |
Remindz me of TALES BY MOONLIGHT |
Wel its obvious most of u didnt read dat shit.....even though i knw massob is irrelevant bt d'reason dis moful is sayin dis is because they criticised d' Abia govt....bt lyk seriously did i jst hear dat nigga say T.A Orji is workin,dat he is d'bst tin dat has happened 2 pple of Abia*i weep*As nwa Aba wey i b seein pple lie abt d'true nature of tinz jst 2 b in d' cheap gud record of d'gov makes me loose hope of a better 9ja....Bleep whoeva said dis!Bleep Abia govt !Bleep Biafra!....Peace out |
Orikinla: Hallelujah!hmmm so na dis small boi gt nairaland nawa ooo Small Oga i envy uuu ooo |
smothly: Bend ur necks and let's prayY cant we shrink it ? |
Lol! Nd i didnt even go 2 church.didnt knw dia is a service already goin on hia,God indeed works in a mysterious way...... Pastor pls pray 4 me i wanna b RICH |
R |
Last 2 comment |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
if not so then I'm not interested.[/quote]Okpo who d'beg u 2 b interested b4 kwanu