Khassy's Posts
Nairaland Forum › Khassy's Profile › Khassy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 280 pages)
Buying mode activated 2000$ BTC needed at 400/$ WhatsApp me if you're game. |
Nice dealing with teamlightskin This your name sha, we wey black no go like this name ooo You no want make black people remain for this world again ![]() |
kaboninc:we no d use Oriin play for here |
ladyF:but no be your area |
ladyF:You sabi owode-onirin for Ikorodu road. Na there be my village, come stay there if you be Ajekpakpo make I see ![]() You go know say Mushin or Ajegunle na Dubai for we side ![]() |
kaboninc:my village worse pass singapore1 own no light, no fuel, no gen, no btc only palm wine, point&kill, orijin and kpomo ![]() I dn leave BTC for una wey get liver |
mokarios:not available yes they all have receipt... CASH more loading for afternoon sha. Make i go church come back |
onatisi:when we get to that river, we'll cross it |
Amazon gift card available at 320 $2,700 4*$500 7*$100 I need money for offering ![]() |
modath:Lol, I wasn't gone oo The scam here Taya me and I decided to retreat to WhatsApp only. Today AGC too much for my WhatsApp so I brought the spillover here ![]() You no get what go buy my AGC or make I give you one Carry that gold Samsung S7 plus - I dn d eye that phone ![]() |
khassy:come buy abeg I need money for offering tomorrow ![]() |
khassy:2200$ remaining Denominations 4*$500 (Physical card with cash receipt) 2*$200 (physical card) |
54btc available at 395 |
5500$ AGC available at 320 10*$500 5*$100 |
Fresh 1000$ AGC available at 320.. FIXED WhatsApp only pls. No calls Denominations 10*$100 |
230$ BTC available at 415 |
khassy:All AGC sold Pls WhatsApp me only, I don't entertain calls pertaining to AGC or BTC abeg |
200$ BTC available at 415 1000$ AGC available at 320 10*$100 I d WhatsApp |
E Dn tey wey i show here ooo ![]() All the Agbalagba way no allow me come Nairaland again, na una ooo ![]() |
Bitcoin and Amazon gift card always available Don't forget to come and pick your own I d WhatsApp |
nkhay:thanks sis. |
Infinitikoncept:I dn leave village now. I d inside bus to Oshodi ![]() |
nwagbaradav:thanks bro ![]() |
Barezzi:na church I d go pray oo till tomorrow ![]() |
This thread and fight serf ![]() |
Gtb dn send me ho village ooo. I cannot Comman die Who has any money he's not using abeg. I need money for weekend ![]() |
agarawu23:Gtb dn send me go village. When them release my money I go come back. |
1200$ Amazon gift card available Denomination 10* $100 physical card with receipt available 250$ Amazon ecode Come my WhatsApp I need money for offering tomorrow ![]() |
1103$ BTC available at 385 800$ Amazon gift card available at 320 Denominations 8 * $100 Available with receipt 4*$100 Google play cards available |
790$ BTC available at 390 4*$100 Google play gift card available I d whatsapp |
WhatsApp is back Ueyyyy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 280 pages)



