Khassy's Posts
Nairaland Forum › Khassy's Profile › Khassy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 280 pages)
nkhay:So the total payoneer available now is 1000$ abi na still $500 cus your advert hard me to understand ![]() |
tutucious:Na wa ooo ![]() You no come reply my WhatsApp message again ![]() Na so we go dey d ![]() Isnor good ooo |
300$ btc available at 400. I need money for breakfast ![]() |
$150 BTC available I need money to sleep abeg ![]() |
$50 agc Available at 340 |
Midnight BTC available Where Tabbaz and co ![]() |
Ibraheem009:Breakfast by 1am You go soon d chop pillow ![]() |
khassy:And they released it Never underestimate the Power of social media ![]() Make I go drink now.. I d come ![]() |
GTb why me ![]() Person no fit follow una play again Waiting for alert since morning.. perosn no even see each food chop since Which kind life be this na ![]() Shey person no go sleep for this ATM till tomorrow like ths #GTBReleaseMyMoney
|
$25 Amazon Ecode available at 340 I need money for fuel abeg.. this heat fit cause meningitis ![]() |
bedford101:STOP AM ![]() ![]() |
Edetson:hi |
228$ btc available I need money for fuel abeg.. heat dey ![]() |
$200 Amazon gift card dropping soon I'd you quote me with 200-300, I'll keep you ![]() Buy at 400/$ and get one free wife |
modath:Next time put @God fearing rate.... Dem go give you cheaper ![]() Nairaland get all manner of human beings but this thread alone get humans, superhumans, megahumans, aliens and UFO's join am ![]() |
DjSwaga:I no buy beans and bread today na
|
modath:Heheheheheheheh ehehehhe |
modath:This English big ooo ![]() So in other news, the AGC is not from Yahoo Yahoo abi ![]() Na that English we understand for here ![]() |
[quote author=modath post=55556081][/quote]Make I pay 205/$ and I pack all ![]() I want make you get alert for phone today ![]() |
Some people on this thread need beating ![]() Somebody would be pricing my AGC for 200/$.. Coman take it for free ni ![]() Nonsense ![]() |
115$ BTC available at 407 I need money for breakfast |
$25 one vanilla MasterCard available I need money to buy dinner ![]() |
All this people saying contact me, contact me, shey you cannot contact ni ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 280 pages)




: